Politics › Re: Ahmed Lawan Assures Support For Enyimba Shoe Company (Video) by Boogyman557: 6:28am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Romance › Re: 4 Ex Girlfriends Left Me With The Same Story, I Am Confused by Boogyman557: 4:26am On Nov 12, 2021 |
valentinos22: Even dou say ur write up confirm say u actually de on weed diet right now, i really like am. D guyman need weed! He need enough balls to be able to reason and bang well as a real man! From him story self, e clear say d guyman na "norolo". All vaginarians need agile active and tough man! The norolo fit de gist the current vaginarian about the previous one then come dey cry join am...i just dey imagine say him fit dey quote many of him mamma talk to them too...ndi mummys boi= useless boi...chai HOLLY GRAM  NA REAL CAPRISUN U CAPRISUN SO. U B CONFIRM G. I SWEAR DOWN, I NO NEED D GUY TO HIGH MUCH OOO. EVEN IF NA HALF STICK SELF OR ANYTHING WEY FIT HIGH AM. BCUS IF DIS MANCHI CONTINUE LIKE DIS, EM NO GO FIT SAVE ANY MONI 4 LIFE. NA BANIS DEM GO DE CHOP D SMALL SMALL RUBBERZ WEY EM DE GET.. D GUY JUST NEED GROW OR WISE UP. NO B AGE B MATURITY 4 MY AMA OOO. WTF MAN |
Romance › Re: Proverb Challenge by Boogyman557: 4:17am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  PIKIN WEY NO KNW HOW MARKET TAKE START GO ALWAYS SEE MARKET AS EM PLAY GROUND. WTF MAN |
Romance › Re: My Sister Always Fights With Her Boyfriend by Boogyman557: 4:14am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Romance › Re: About To Marry My Dominant Girlfriend. by Boogyman557: 4:12am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Romance › Re: Can You Estimate Your Total Spendings On Relationships Till Date? by Boogyman557: 4:05am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  SOME PEOPLE SUPPOSE DON BUILD HOUSE IF DEM FIT CALCULATE AM.. WTF MAN |
Romance › Re: Woman Faints As She's Publicly Flogged In Indonesia For Extramarital Affair by Boogyman557: 4:03am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Romance › Re: A Newly Married Lady With Her Male Best Friend by Boogyman557: 4:02am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Romance › Re: What Age Do You Think Is Best For A Girl To Go Into Relationship. by Boogyman557: 3:53am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  D NEW GENERATION OF KIDS DNT HVE AGE TO START. ANYTIME DE START, TAKE IT LIKE DAT. WTF MAN |
NYSC › Re: How I Spent My ₦180k Alawee On Betting by Boogyman557: 3:52am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Crime › Re: Am Considering Money Ritual by Boogyman557: 3:35am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  ANYBODY WEY TALK SEY MONI RITUAL IS NOT REAL, NA THUNDER GO FIRE DAT PESIN.. WEITIN DE WORRY U.. U NO WEITIN BOIS DE DO 4 MY AMA HERE. GUY SEE MONI RITUAL DE BUT CAN U KIP UP WITH D SACRIFICE. BCUS U CAN NEVER TELL D KIND OF SACRIFICE D NATIVE DOCTOR WILL WANT U TO B BRINGING. KUNLE SACRIFICE CAN NEVER B DSAME WIT CHIMA OWN. E GET 1 OF MY MANCHI LIKE DAT, ALTHOUGH HE IS NOT A GAY PESIN, I MEAN HOMOSEXUAL BUT DAT IS WAT D BABA DEMANDS HE WILL DO. SO NOW HE SLIPS WIT BOYS IN A HOTEL. ACCORDING TO HIM. HE SAID HE MOST SLIP WIT AT LEAST 3 DIFFERENT BOYS IN A WEEK OR EM GO DIE.. SO HE IS DOING IT TO STAY ALIVE ALTHOUGH HE CAN STILL SLIP WIT GIRLS BUT MAKE EM NO MISS OUT ON SLIPING WIT 3 GUYS IN A WEEK. ANODA OF MY GUY, NA DOG SHIT EM DE CHOP. JUST IMAGINE, DOG SHIT. HE CAN NEVER EAT ANY ODA MEAL BUT DOG SHIT BUT HE CAN DRINK ANYTIN.. IF U ENTER EM COMPOUND U GO SEE BIG BIG DOGS WEY ABOKI DE TRAIN 4 AM.. WEN D DOG SHIT, DOES ABOKI GUYS GO PUT AM 4 PLATE AND CARRY AM GO KIP 4 FREEZER 4 MY GUY.. MY GUY NO BE TO JOIN B D TIN. NA D TASK WEY DEM GO GIVE U B DE KOKO, CAN U KIP UP. WAT IF NA TO DE SACRIFICE ANY OF UR 1ST BORN OR EVEN DAT UR MUM. ABOBI RITUAL IS REAL BUT NA D CONTINUES SACRIFICE B D PROBLEM. ALTHOUGH SOME DE GET LUCKY WIT SIMPLE SACRIFICE. MY BRODA NO B U GO CHOOSE UR SACRIFICE. NA DEM GO TELL U WAITING NEED TO DE BRING. WTF MAN |
Crime › Re: Video Female Shoplifter Caught With 100 Stolen G String and Bra by Boogyman557: 3:14am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  NORMAL PAROLE 4 DER. MAJORITY OF DER LADIES NO WELL.. WTF MAN |
Crime › Re: I Wan Die, I No Dey Collect Salary Because Of These People - Driver Who Bites VI by Boogyman557: 3:11am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Crime › Re: How An Abuja Traffic Offender Served His Penalty Today (vid) by Boogyman557: 3:10am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Crime › Re: Nigerian Man Acquitted Of Drug trafficking In Malaysia �� by Boogyman557: 3:07am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  FREE EM. FREE EM. FREE EM. WTF MAN |
|
Crime › Re: IPOB Lawyers Prepare Legal Action Against Buhari Government by Boogyman557: 2:55am On Nov 12, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Romance › Re: 4 Ex Girlfriends Left Me With The Same Story, I Am Confused by Boogyman557: 2:53am On Nov 12, 2021 |
johnmartus: Someone have problem and only solution you have for him is to go and smoking igbo. HOLLY GRAM  D GUY NEED WISE UP. IF EM CONTINUE LIKE DIS, DOES GIRLS GO DE FINISH D SMALL MONEY WEY EM DE TRY SAVE. D GUY NEED OT ON HOW TO TALK TO LADIES. NO BE AGE B MATURITY DIS DAYS. WORLD DON CHANGE AS SO OUR LADIES TOO. GIRLS OF LATE 70s 80s 90s AINT D SAME WITH GIRLS OF NOW. WTF MAN |
Romance › Re: 4 Ex Girlfriends Left Me With The Same Story, I Am Confused by Boogyman557: 2:48am On Nov 12, 2021 |
darichlife: Weed aint for petty minds. HOLLY GRAM  NA PETTY MINDS START AM. NA DEM DE EVEN DO PASS WEN DEM START. JUST NO UR LEVEL OF HIGHNESS. ME I NO DE HIGH PASS 15 STICK IN A SPOT. WTF MAN |
Crime › Re: I Usually Pretend As Patient To Steal In Hospitals – Suspect by Boogyman557: 6:10pm On Nov 11, 2021 |
HOLLY GRAM  WTF MAN |
Romance › Re: I Realized My 6 Months Old Girlfriend Smokes by Boogyman557: 5:53pm On Nov 11, 2021 |
cayorday89: Can't say, he later sold the house and everyone of them moved out, it was fun then, in a week there can be fight like 4/5 days, and at times there are multiple fights in a day, like when, a wife fights another, their husbands come back and continue, at times it's husband and wife, father and children, mother and children or relatives living with them. Then tenant versus landlord is always Classic. My street then was never a dull moment. HOLLY GRAM  DIS NA FUJI COMPOUND. OKAY NO KWAMS |
Jobs/Vacancies › Re: At What Age Did You Start Working? by Boogyman557: 5:50pm On Nov 11, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Romance › Re: I'm Not Marrying Her: How DO I End This Relationship, All My Trap Has Faild Me by Boogyman557: 5:48pm On Nov 11, 2021 |
Miroslavv: You sure say him head fit carry Igbeux so cause e be like the nigga dense HOLLY GRAM  MAKE DE MANCHI RUN HALF STICK. NOT FULL STICK. WTF MAN |
Romance › Re: She Said "I Don't Have Swag", What Does This Mean by Boogyman557: 5:47pm On Nov 11, 2021 |
Gdskillful: Everything WTF MAN dem don leave you oo HOLLY GRAM  I HVE BEEN WAITING 4 UR RIPLY MAN. THANKS MAN. JAH BLESS MAN. WTF MAN |
Romance › Re: I Have Compulsive Sexual Behavior (hypersexuality) by Boogyman557: 5:45pm On Nov 11, 2021 |
VicUkegbu: Are you always like this yo HOLLY GRAM  NO MAN. WTF MAN |
Romance › Re: Have You Ever Been Looked At Like This?(pics) by Boogyman557: 5:44pm On Nov 11, 2021 |
|
Romance › Re: I Realized My 6 Months Old Girlfriend Smokes by Boogyman557: 5:41pm On Nov 11, 2021 |
cayorday89: See pure Joy, many years ago in my area, there was a house where the landlord (he inherited it from his father) was a weed smoker, 90% of his tennabts were weed smokers, funny enough, their wives indulged in the habit also. There were yourubas, igbos and calabar, the ones who don't smoke weed smoke cigarette and all heavy drinkers. Everyday fight between couples and amongst families in that compound was an everyday thing.. Missed those days before he later sold the house. HOLLY GRAM  DIS STORY SWEET ME ENTER MY BRAIN. ABEG WHICH FAMILY B DAT SO I FIT DE VISIT DEM 4 DER AP ONCE IN A WHILE. I HOPE SEY D MANCHI WEY BUY D AP GO CARRY ON D LEGACY. WTF MAN |
Politics › Re: Why I Pushed For Direct Primaries ― Gbajabiamila by Boogyman557: 5:37pm On Nov 11, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Romance › Re: Is It Right For A Man Or A Woman To Ask/know About Ones Partners Past. by Boogyman557: 2:17pm On Nov 11, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Romance › Re: Who Dey Enjoy Pass?? by Boogyman557: 2:16pm On Nov 11, 2021 |
HOLLY GRAM  REAL MATTERS. WTF MAN |
Romance › Re: She Said "I Don't Have Swag", What Does This Mean by Boogyman557: 1:23pm On Nov 11, 2021 |
HOLLY GRAM  I NO GET TIME TO READ UR POST BCUS I DE ROLL WEED 4 HERE. GUY I GO ADVISE U TO DE SMOKE WEED. E GO MAKE U REASON WELL N DRESS WELL. MORE BANIS GO EVEN DE LIKE U BCUS U GO DE GET MIND TO TALK TO DEM WIT MATURE VOICE. WTF MAN |
Romance › Re: Let work by Boogyman557: 1:17pm On Nov 11, 2021 |
HOLLY GRAM  MY WEED IS MY VIRGIN. SO FAR AS I NEVER KUSH DAT WEED, IT'S STILL A VIRGIN. WTF MAN |