Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 252 pages)
....
|
Holly Gram The wey dis marriage matterz be now eh..Just have a baby MAMA and chillax.. If u INVESTIGATE well.. ur wife fit get one real NIGGA wey de service her well or wey de NACK her well, e fit be all dis young BROKE fine NIGGAZ! E get one man wey I de supply WEED for, em de work for one company like dat.. The security for dat company, the security guy only goes home on shift.. em get 3kids.. em salary na 25k and em tell me say out of dat 25k, em de give em wife 20k and hold or manage 5k because em still de see small small money for de security work.. But em tell me say, if PESIN tell am sey em wife go cheat on him, em no go believe.. LANDLORD letter stop de collect rent money from this man and NEPA bill money for 2yrs.. this man come de reason how LANDLORD go stop de collect rent and NEPA bill for 2yrs.. To cut de story short.. Na LANDLORD d service the woman wen d man no de around.. right now, the woman don move in with oga LANDLORD.. WAHALA no 2much! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram 58k for Xbox 360..Make I pay 100k.. WTF MAN! |
Illegal1:Holly Gram Not me bro but a fan of BOOGYMAN557LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
.. |
....
|
Holly Gram 10 BUCKET of WEED!That was 2011.. Me and my niggaz.. We steal GOAT, we sell the GOAT and use the money take buy 10 BUCKET of WEED! Na for inside forest we SMOKE the WEED.. We carry plenty RAW GARRI and SUGAR take join body.. because hunger for WEED matterz, no be here ooo.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
Chijeep:.... |
.... |
Holly Gram Spider Man don de carry KALA...LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram 2much SOFT DRINK no too good for BODY..Try de drink ALCOHOL sometimes, make u fit de reason well... Mean while, I de expect some money dis week, that means.. I go NACK ASHAWOO back to back next week.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram I use No2...Love that phone man.. If I can get my eyes on it again, I go buy am... I remember playing wrestling 3D and real football on that phone.. the screen later come de get issue.. Chai. Good old Memories.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
.....
|
Verifiedcheif:Holly Gram my Gee!I hail u Man... WTF MAN! |
....c |
Holly Gram PIKIN wey know no how market take start go always see market as em play GROUND..Game is never a protection... If u no come, u no go know and if them no tell u, u no go fit seem.. that's all I gat to say.. R.I.P TO D DEAD.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
....
|
Holly Gram Una de protest abi..Na same una team use KALA take BLAST BLAST peaceful protesters for End Sars... Infact... Way my KALA... Kunle bring my KALA for me.. Abeg make una give me LOCATION.. Na to JAZZ in der and BLAST BLAST der left legs wit my old KALA.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram waiting CONCERN me..Nothing CONCERN local ASHAWOO and iPhone 14.. 5h I don NACK ASHAWOO... 1k I don NACK ASHAWOO and SUUCK BOBZ join... I de expect money dis week, dat means I go NACK ASHAWOO back to back next week... LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
....b |
.... |
.... |
Holly Gram happy WEED day Man...hold dat BREASST well abeg! Me I de on my way to ASHAWOO house now.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
..... |
..... |
.... |
... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 252 pages)
The wey dis marriage matterz be now eh..