Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 252 pages)
Holly Gram OBIdient I STAND...My PVC, my KALA and WEED, all of them de OBIdient.. Na me go supply WEED for niggaz wey go RALLY on dat day... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram U no need buy any MAN!Just arrange enough WEED for any of ur visitors room and LOCK me up inside.. WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION.. WEED is my LOCATION and RELOCATION... WEED is the PREPARATION to my EXAMINATION.. WEED is the CALCULATION to my EXAMINATION.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram I thank JAH sey i start to de SMOKE WEED early..At the age of 11yrs I don WISE up because of WEED.. WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION.. WEED is my LOCATION and RELOCATION.. WEED is the PREPARATION to my EXAMINATION.. WEED is the CALCULATION to my EXAMINATION.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
Holly Gram Since wey una don de take am, una don die..Na Naija be dis.. nothing wey no get fake.. even iPhone 25 don already ENTER ikeja computer VILLAGE.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
....
|
Holly Gram OP... U deserve ODOGWU BITTERS! Na this same MATAYANCE make me BLAST one of my useless MANCHI left leg wit my old KALA 4 port Harcourt... This guy sell em PAPA land, use the money go lodge for hotel for 1 month wit woman.. Were we see this guy na for police station, them arrest am because no money to pay for the hotel room again.. As em MAMA go release am from police.. I use my old KALA take BLAST BLAST em left leg DROP 4 GROUND... LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
....
|
Holly Gram FUVK never hungry U!TOTTO never hungry U! U better NACK her dis night.. Which 1 be WAIT.. U wey buy her phone, y she no WAIT.. As u de follow sponsor her schooling, y she no drop from school and WAIT.. The outing wey una de go and the small small money wey u de give her, She WAIT b4 she agree? Guy abeg this weather too Cold and I de ASHAWOO house since morning, no come spoil my vibes ooo.. If u like NACK, if u like de der de form JU MAN till NEPA go take ur light.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Umsworld:.... |
....
|
....
|
....
|
....
|
...
|
[quote author=FREDCLSSICO7 post=116191633][/quote]Holly Gram my Gee!Me na p.h boi ooo... u no go understand the MATAYANCE.. WTF MAN! |
.... |
Holly Gram Na CONFIRM CAPRISUN u CAPRISUN so...Na money be fine BoBo.. I remember wen I SMOKE WEED sotey my EYES come be like PESIN wey SLEEP de catch.. NaSo I use dat highness JAZZ in ASHAWOO house for ikorodu and I no remember say I no carry money join body.. I NACK dis ASHAWOO sotey she come de complain say I don too tey on top her, I tell her say I go add another 5h to the h5 making it 1k.. As I NACK finish, time to pay, AMABOBI, money no de pocket.. I search all my pocket even search for my YANNSH, I no see money.. Na dat time my brain come flash back say I no carry money.. ASHAWOO don de find COC bottle to use settle for my head.. OMO people come full upstairs ooo.. I thank JAH sey my FACE show and my shoe SHINE, na one Nigga like dat come pay for me ooo.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
... |
Holly Gram Nice one boy..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My Gee!The MATAYANCE tire me! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. Holly Gram nice one..Salute my WEED and give my LITA all respect... Na me go provide WEED for niggaz wey go RALLY for Petter Obi.. I de ASHAWOO house now.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Which kind NONSENSE b dis!I never get ur time! On my way to ASHAWOO house.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
Holly Gram waiting CONCERN me..LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram WTF u SAYYYYY, 10X in a WAAAA...The ASHAWOO BANI wey I NACK Las night, my waist still de pain me till now ooo.. U de here de talk of 10x in a day.. This ASHAWOO BANI use her too legs take tie me.. my PREEK come de bend bend inside her TOTTO.. she nearly CHOP off my PREEK wit her TOTTO.. as I reach house, I buy JEDI JEDI, mix am wit RAW WEED. and drink.. Na dat mixture de help me here ooo LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram ![]() Make una use better 2by4 take plank plank em head.. Ur mate de out der de hustle.. mean while, where em from get dat uniform.. Abeg make Una give me LOCATION, make I carry my old KALA JAZZ in.. Na to use my old KALA take BLAST BLAST em left leg DROP 4 GROUND then use my new KALA take BLAST BLAST em BLOKOS from the left angle side so dat em BLOKOS go scatter WELL WELL.. I no go stop der ooo.. I go use my WEED take LITE UP em YANNSH.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
Holly Gram HBD funny madam..All this makeup wey una de wear for face self.. I SWEAR DOWN, if no be say u call her name, I for know no say na she b dat ooo.. Still on still, HBD funny madam.. No wonder dem just de show ur movies since yesterday.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 252 pages)
OBIdient I STAND...