Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 252 pages)
Holly Gram wat a SWEET topic!make I SHINE small disco LITE 4 dis MATTERZ! U don reach the age of PRODUCTION and REPRODUCTION! U need waiting go de give INSTRUCTIONS and MOTIVATION to further ahead this hard time in this useless CUNTREE! U need get or arrange better place wer u go de SMOKE WEED! WEED gives INSPIRATION and MOTIVATION! WEED gives ORIENTATION and brighter VISION to the future! WEED gives COORDINATION! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
lifenija:Holly Gram exactly MAN!I don de CAPRISUN Dem since, we NEED more Ganja Planters in the City.. imagine now the city is boring! E no make SENTENCES at ALL, E no just make SENTENCES! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZthank JAH for u! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Dreadlock69:Holly Gram okay my Gee!reason her as soon as possible! no 4get to wear CONDOMM! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Localgrandpa:Holly Gram My Gee!I no sure sey u really knw how street de parole! U never really walker or observe for dis Life! dis matterz wey I just CAPRISUN u, na small matterz compare to waiting de xup for inside SMALL MARKET and MAIN MARKET! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My Gee! E don TEY wey u NACK KUNTUS! Ur spermm don reach cloud9 U better find 1 better ASHAWOO house JAZZ in and cure ur CRAZE b4 u go display ur talent wit small PIKIN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
blackparadise:Holly Gram my Gee!As I see the headline, I no fit read everything because over VEX go enter my Head pan! if I mistakenly read am, Na to locate the MANCHI wit my old KALA, BLAST BLAST em left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask us waiting happen! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
blackparadise:Holly Gram wtttttttfffff mannnnnnnnn!BLAST BLAST am WOTOWOTO! WTF MAN!
|
Holly Gram I de here!I don role like 7 STICK of WEED! Na to LITE UP! U better continue b4 my old KALA go reach ur leg! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram OP no vex but THUNDER go fire U!For this 2022 u still allow ur friend to run u local STREET! U no Sabi waiting CUNTREE de go thru now! So u believe sey dat ur Nigga been de 4 hospital, PESIN wey de for 1 local ASHAWOO house de chill.. U carry money wey u go take survive use send for PESIN! Na people like una no de quick make am 4 dis Life! CUNTREE don CAST big time! STREET self don CAST big time! TINZ don cost for SMALL MARKET and MAIN MARKET! Trust no body dis time around.. even PESIN wey get de form PESIN wey no get dis time around! U better start de SMOKE WEED so dat u go WISE up! NIN ISSUE!... which kind useless NIN ISSUE be dat 1 wit bank! U don LOSEGUARD! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram R.I.P TO D DEADNa just the headline I read because I de on cloud9 here! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram waiting de give me Joy Soap be say, Na human being de work for Bank!the day wey Dem go make Any ATENTE or any group of ATENTE to remove unnecessary amount from my account! I SWEAR DOWN Na my old KALA I go use JAZZ in bank! If only u no the BANTER wey I display for inside Bank because of my money wey Dem no reverse for ATM! If u NEVER JAZZ in bank and show Dem CRAZE, Dem go de deduct ur money! Remember sey Dem get all ur details! ONCE u don show small madness inside Bank, Dem go inform other staff about u and let Dem no sey dis 1 no well, infact na mad man wey get bank account! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My Gee!the STREET is not smiling, infact the CUNTREE is not smiling! CUNTREE don CAST big time! STREET self don CAST big time! Even to buy for shop, u hve to be careful! one of my JUNZIN friend go buy phone for computer VILLAGE ikeja Lagos.. I already tell am to wait for me, wen I show for em UNIT, me and him go follow JAZZ in der.. But u know all this rich PIKIN wey Dem feed wit AKAMU and MILK, Dem no de hear word! This guy JAZZ in computer VILLAGE, begin ask people of shop wey em fit buy phone, Dem direct am go one shop like dat.. the pay for phone and TEST the phone to em SATISFACTION! As em come back house.. Em open phone to charge am, behind na toy phone wey look exactly like the 1 wey em buy de inside! My Gee begin cry oo.. em call me phone de cry, sey em 1 carry police JAZZ in der! To make the STORY Short! me and him follow JAZZ in computer VILLAGE! I carry my old KALA because I go need BLAST PESIN left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask waiting happen! As we reach der.. SHOP no de der again! Omo I one CRAZE! phone of 155k The shop is no were to be found! My Gee! some of this phone shop, no be real phone Shop ooo make PESIN just de careful! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram U look good man!waiting u need now, Na to start de SMOKE WEED so dat everything go blend! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My Gee! better cook dat beans!IF too say u de SMOKE WEED, u 4 understand the importance of beans! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Jamaican all day all time! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() U get LUCK sey u no reason the guy.. Na der u go know say, E no de take 2sc for ASHAWOO to use coc bottle take break PESIN head! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Ur village people one come OFF ur Street LITE and disco LITE! U go soon de jobless with no house to sleep inside.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram wtttttttfffff wtttttttfffff mannnnnnnnn! waiting de happen here! I SWEAR DOWN I no get waiting to CAPRISUN 4 dis MATTERZ! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Seredebe:Holly Gram ![]() I SWEAR DOWN, E don OFF.. But I go like make Dem arrest me and Lock me up inside the same sell wit her! I just one Annalise something! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Chai dis BANI 2 Sweet oo..She too fine ABEG! Una sure sey I no go join police force, So that I fit de NACK this woman inside SELL! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram (ASHAWOO house)Girl - guy come naa, u go like me and I go give u better FUVK Guy - how much u go collect.. girl - Na just 10k.. THUNDER fire u and ur TOTTO, TOTTO wey I de NACK for 5h or 1k LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Any 1..So far as the TOTTO tight and the BOBZ stand like STANDING fan! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I hate make PESIN de ask me waiting make my LIPS BLACK like black diamond!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Shonaswit:Holly Gram My Gee no VEX..I never Sub. Na Free opera mini I de use brows for now.. wen I Sub I go reply the email.. WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 252 pages)
wat a SWEET topic!