Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 252 pages)
Holly Gram real Nigga, real Gee!U deserve ODOGWU BITTERS! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
samiabigail:Holly Gram LoLzmy Gee, my Nigga! wer be ur LOCATION make I JAZZ in like wilie wilie WTF MAN! |
2saviourfriday9:Holly Gram my Gee!NaSo! WTF MAN! |
Holly Gram ![]() CUNTREE don CAST big time! STREET self don CAST big time! Better find 1 better skill and learn! All doz teachers for school in doz days, been they lie to US, that we are the LEADERS of 2MORROW! 2MORROW don COME and PASS! Na the old MONKEYS still de lead US! MY BLODA, WE NO SEE ANYTHING LEAD! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram As ASHAWOO de call u, fine boy come now, I go do u well!4 ur MIND, u tink sey u fine.. AMABOBI na ur money de her MIND! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZif Una finally buy am! make Una add WEED FORUM for we niggaz! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram itel P33 plus..WTF MAN! |
|
Holly Gram Shopping own, Na normal PAROLE for MUMU MEN!But u see that SALON own! I SWEAR DOWN Any MANCHI wey I SEE or CATCH and I hear sey em they SALON de wait make em GF do hair.. I SWEAR DOWN Na my old KALA I go use BLAST BLAST d useless MANCHI left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask us waiting happen! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram This matters don TIRE me for dis NL..The SOLUTION is not far from U! START de SMOKE WEED,. SMOKE like 6 to 7 rap of WEED! By the time wey u don HIGH INTOTO and ur EYES don be like PESIN wey SLEEP de catch! Make I SEE how u 1 take REASON NONSENSE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram If u tell Dem to buy KALA and always carry der KALA 4 BAG, E go be like sey, u de CAPRISUN by CAPRISUN!I just CLEAN my old KALA finish now! E remain to LOAD BULLET INSIDE! Abeg Na who want make I VISIT am! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram AMABOBI D MANCHIAm not in support of YAHUU but every MANCHI wit em own matterz! CUNTREE don CAST big time! STREET self don CAST big time! leave the Nigga and mind ur business! because nothing wey u go tell am, wey em go HEAR! Wen EFCC go catch am, Na that time em go know say BREASTT milk and COW milk no be the SAME! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Since this MATAYANCE de disturb ur BRAIN box!Go and bleach ur skin so that u go fair! As u get bowleg, start de SMOKE WEED or use the WEED take de Cook rice, E go make u tall.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram During the period wey I still de lap for Port Harcourt..E get one BANI wey de always use her RUBBERZ (money) take cook food for me! although the BANI no too fine and she no really get RUBBERZ like dat.. So after I don SMOKE WEED finish, I go Bell her for phone and tell her sey I no de feel fine, she run come my house, this BANI go use her RUBBERZ take cook better rice.. If the rice don they FIRE, I go use STYLE put enough WEED inside the Rice so wen the rice done, me and her go eat and she go HIGH INTOTO, I go use STYLE collect the remaining RUBBERZ (money) wey she hold for bag! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. Holly Gram Make I SHINE small disco LITE 4 dis MATAYANCE! The time wey u go use lean to be a real NIGGA or guy MAN or real Gee, that time don PASS! U no go fit lean am AGAIN! To my INVESTIGATION and ANALYSATION, I see sey u never de SMOKE WEED! U need de SMOKE WEED or use the WEED take de Cook rice.. Before 3weeks u go begin get ORIENTATION and MOTIVATION! WEED go make u get SWAG! WEED go make u de dress and REASON mature! If PESIN ask u question and u no Sabi the answers, SO far as say u SMOKE WEED, u go de answer the question wit ORIENTATION because WEED don give u WARRANTY and wisdom to UNDERSTAND! U go get better sweet sweet TALK, girls go de Rush U! U go de reason to make money and progress in Life! If u JAZZ in exam Hall to write exam and u no Sabi the exam question but because u SMOKE WEED, u go just de write full book! WEED is the SOLUTION MAN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() for PESIN like me, I no need 2much tinz! just buy me WEED and I go COMPRISUN ur CAPRISUN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() U fit ACCEPT her as NACKING mate! just de NACK her KUNTUS, No spend or give her Shi Shi.. NACK NACK the KUNTUS wit Chinese style and monkey style! BUT! Any ATENTE or any group of ATENTE wey go make u ACCEPT dat BANI back and u come de SPEND RUBBERZ (money) on her! I SWEAR DOWN I go JAZZ in AGWO TURU EMBE SHRINE 4 ur matterz and E no go take 2sc ur location go Facebook! Na to JAZZ in ur UNIT wit my old and new KALA.. Na to use my old KALA take BLAST BLAST ur left leg DROP 4 GROUND then use my new KALA take BLAST BLAST ur BLOKOS from d left angle side so dat ur BLOKOS go SCATTER WELL WELL! I no go STOP der oooo I go make sure sey I use my WEED take BURN ur YANNSH.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram R.I.P TO D DEAD..Na who give dat useless MANCHI of a police man ALCOHOL! Na who give the useless MANCHI KALA! PAPA CHIDI, Bring my KALA come here now! It's time to Hunt! Make I go find dat useless MANCHI of a police MAN! If I CATCH am! I SWEAR DOWN Na to use my old KALA take BLAST BLAST em left leg DROP 4 GROUND then use my new KALA take BLAST BLAST em right leg! I no go STOP der oooo I go use my WEED take BURN em YANNSH PITOTO PILOLO MANTOTO LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Chaos14:Holly Gram My Gee!I SAMANKWE 4 ur GOVERNMENT! Na STREET hustle man de since.. Man need money to buy WEED and NACK ASHAWOO! WTF MAN! |
Holly Gram If she tell me to STOP WEED!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram My Gee!PESIN wey don SMOKE 7 rap of WEED, no de TROWEY or drop FOOD ooo, No Matterz the test! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram As we SPEAK! URGENT 2K ON THE MOVE! U cant STOP a moving TRAIN LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() The NDLEA has seized 1kg of cocaine and 511.3kg of Indian hemp! WTF MANN! them don OFF dis 1 disco LITE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My BLODA see CARNIVAL!Dis kind CARNIVAL, we no NEED come back house again! see fine fine BRAZILO PITOTO DEM! See as Dem get fresh ASSILO! Na to DRESS like woman and join Dem! I SWEAR DOWN Na me go dance PASS! BRAZILO IS A CHILOLO KINDA PLACE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Gunboysavage:Holly Gram LoLz!My Gee! U go ask who don die come back oo I still de earth! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram E get the kind WEED wey u and ur GF go HIGH, Una go begin SEE road as living ROOM! May be Dem tink sey Dem don reach house! fore example - check out drunkers Dem no de ever reach house, Na to sleep for road or bush till the next morning! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram U go ENJOY ur life!U go de save MONEY! U go tink to invest ur MONEY! BANIS WAHALA 3much! Ordinary 2k, Na 4 ur HEAD! subscription for phone, Na 4 ur HEAD! recharge card, Na 4 ur HEAD! Valentine's day, Na 4 ur HEAD! Christmas cloth, Na 4 ur HEAD! birthday party, Na 4 ur HEAD! fixing nails, Na 4 ur HEAD! Small headache, Na 4 ur HEAD! My Gee! the MATAYANCE plenty! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Na doz old movies make me cry dat yearWen Naija still de CALM DOWN plan movies.. Now na, LOVE LOVE LOVE LOVE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 252 pages)
real Nigga, real Gee!