Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 252 pages)
Holly Gram Anybody wey I jam and I hear sey Dem SCAM the PESIN in dis 2022..I SWEAR DOWN Na to use my old KALA take BLAST BLAST the PESIN left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask waiting happen! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Shonaswit:Holly Gram my Gee!Na PESIN wey get Sub de use email oo Na FREE opera mini I de use chat.. wen I sub, I go check am! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram waiting I just de see na adultery adultery!waiting be ur WAHALA today NAA! Abeg today na Easter and I no one BLAST anybody Left leg wit my KALA today ooo! I de my BUNK de HIGH up! allow me to enjoy myself! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Yes oooI don LOAD enough BULLET 4 my KALA! I de Wait till 7am make I BLAST like 7 BULLET 4 AIR, make I wake EVERYBODY up! We thank JAH for the Life oooo! LITE UP my BIBLE in peace WTF MAN! |
Holly Gram I just wake up dis morning to SMOKE WEED NaSo I jam dis Post!Very interesting topic! make I Rush put Small disco LITE 4 dis MATTERZ! @ Singleasfvck U no need anybody to teach u anything! Dem no de teach PESIN dat 1.. But the SOLUTION is here now so search No more! START to de SMOKE WEED but start wit half rap of WEED, No SMOKE full rap ooo! SMOKE am for like 3weeks.. I SWEAR DOWN b4 3week U go begin get ORIENTATION on how to CHYKE BANIS (girls) U self go de wonder for ur self... Apart from ORIENTATION! WEED go make u de REASON mature! U go de BOLD! U go get SWAG! U go de REASON b4 u CAPRISUN (talk) If PESIN ask u question and u no Sabi the answers, SO far as say u SMOKE WEED, u go answer the question wit ORIENTATION... because WEED don give u the WISDOM to UNDERSTAND! U go get package! So go get ur self a WEED MAN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My Gee no too REASON the matterz!As my nigga slawormiir talk, this life Na PACKAGING! I COMPRISUN how d matterz de go! CUNTREE don CAST big time! STREET self don CAST big time! things don cost for SMALL MARKET and MAIN MARKET! My Gee! suffer no go last! TIMAYA sell PLANTAIN but disco LITE don SHINE for em life today! PESIN wey see PORTABLE ZAZU, go reject am, even girls go reject am but disco LITE don SHINE for em life today and plenty young BANIS de Rush am.. My Gee! waiting go be go be... No give up! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram my Gee!Eze ndi ala King of mad people! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Fuckaniza:Holly Gram my Nigga, my Gee!E easy ooo.. E easy like Ezekiel but if u most buy WEED, u GATZ go wit a Ganja Planter! so dat em fit identify better WEED and fake WEED! no be sey WEED get fake oo, E no get fake but Dem get some wey be sey, Dem de prepare and arrange well and does once de HIGH well.. So go get ur self a WEED man! I just wake up now to LITE UP more WEED, I no fit do without WEED.. only the smell de give me Joy Soap! if u SMOKE WEED by dis time, u go enjoy am because everywhere de CALM, u go hear the voice of spirit.. infact u fit de community wit doz fine spirit Dem.. doz spirit girls de fine well well.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram my Gee! U no get matterz at all.. Make I give u better ADVISE wey fit cure ur CRAZE! As E be now, I no sey u don mature! Make u try de SMOKE WEED! start wit half Stick of WEED, no SMOKE full rap yet ooo! just de BLA half rap for like 3 weeks b4 u switch to full RAP! I SWEAR DOWN after 3 weeks or b4 3weeks u go de REASON mature! U go REASON on how to make RUBBERZ (money).. To chyke girl go de easy for u! U go get SWAG! Girls go de RUSH u! See WEED de give INSPIRATION and MOTIVATION! U go de WISE! If PESIN ask u question and u no Sabi the answers, SO far as sey u SMOKE WEED, u go answer the question wit ORIENTATION because WEED don give u the WISDOM to UNDERSTAND! WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION! WEED is my LOCATION and RELOCATION WEED is the PREPARATION to my EXAMINATION! WEED is my EXAMINATION and CALCULATION! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram waiting Una de use kerosene take do!I no fit remember the year I see kerosene or hear the smell! anyways real matters on top real MATTERZ LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
philosophie:Holly Gram Sorry my Gee!U de correct.. U deserve ODOGWU BITTERS! wait oo.... U look like my Nigga cool G.. me and him de follow BLA WEED well well for school.. cool G na u be dis? Me and u de follow go buy WEED for Douglas market Na, from ik hand.. I don miss dat ik WEED oooo.. u still de owerri? WTF MAN! |
Holly Gram ![]() Na my old KALA I go take BLAST both of Dem! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I receive better NACKING for ASHAWOO house today!the ASHAWOO BANI really do me justice! She nearly CHOP off my PREEK wit her TOTTO.. She use her too legs take tie me! NaSo my PREEK just de bend! although the NACKING SWEET WELL WELL! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
EmzyT:Holly Gram my Gee! how u take know!same tin I have been saying since! we need to create a trend about ASHAWOO house.. because some ASHAWOO house don de increase price, Which calls for a serious meeting! I tink say na only me notice am ooo see I was at ikeja under bridge to NACK ASHAWOO.. as I give her 1k, she no gree collect ooo, she talk sey make I add 5h on top the 1k.. after some Long talk, I GATZ add the 5h because the girls too make SENSE, her BOBZ stand like STANDING fan! NaSo the matterz be my Gee! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I just from ASHAWOO house now de JAZZ back!Na WEED I need to BLA now b4 I sleep! make dis OP no make me use my old KALA dis night o E b like sey em left leg don tire am to use WALKER! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram my OWN!1st time wey I get admission for Imo state poly nekede. Na ASHAWOO house b the second text book I go look for.. I GATZ link up wit some bad bad owerri Niggaz wey de BLA WEED! them show me around and carry me JAZZ in many ASHAWOO hotels... although it was kind of cost Shar.. but I prefer Lagos ASHAWOO house because for here, I de NACK ASHAWOO wit 5h or 1k and I go even SUUK BOBZ join.. I just from ASHAWOO house de JAZZ back now.. the ASHAWOO BANI wey I NACK, she really do me justice! this girl nearly CHOP off my PREEK wit her TOTTO.. she use her too legs take tie me! my PREEK come de bend.. although the NACKING SWEET ooo LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram hbd MAN!I de ASHAWOO house NOW! I for talk many TINZ but latter TINZ LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Dubemchi:Holly Gram my Gee, my Nigga, na true u talk.But I no de BLAST children my old KALA! I fit just buy sleeping medicine and put am inside ice cream for Dem to lickk and sleep till 2023.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Why u go beat woman!See as this woman fine, SEE as this woman make sense! See her lips like lemon and chocolate lips! if I get this kind woman waiting 1 make me beat her! Na to just de NACK NACK her TOTTO from morning till night, AKA 24sc... infact wey my KALA! wer my KALA de! Akinwale bring my KALA 4 me! OYA make Una drop LOCATION Sharp Sharp! I SWEAR DOWN Na to use my old KALA take BLAST BLAST the useless MANCHI of a husband left leg DROP 4 GROUND then use my new KALA take BLAST BLAST em BLOKOS from d left angle side so dat em BLOKOS go SCATTER WELL WELL! I no go STOP der oooo I go use my WEED take BURN em YANNSH! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram The small 1 wey u get, u carry am give woman!U 4get sey no be only u de NACK d KUNTUS, U 4get sey no be only u send airtime and money that particular time! U just get LUCK sey I de in a good mood now.. I just role my WEED finish and as I de look de WEED wit my EYES, my body just de SWEET me! rice de FIRE and I just buy bread big bread of 700h, HOT GIN de for my front de look me.. thank ur stars.. IF not ur left and right leg for don DROP 4 GROUND since! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram No matter how CUNTREE hard reach, man must NACK KUNTUS, TOTTO must hungry U!All of Dem wey de SHOUT sey CUNTREE hard CUNTREE hard, Ask Dem weda Dem never NACK since CUNTREE begin hard, some of Dem de TYPE der message from ASHAWOO house right now! My Gee TOTTO SWEET WELL WELL! If TOTTO no de 4 dis Life, I no see any reason wey I go de dress FINE, Na who I one empress NAA! make I come down to business and put small disco LITE 4 dis MATTERZ! women no de really satisfy for PREEK but in a particular sexx, Dem de satisfy! Many signs go tell u.. 1) If she tell u sey her legs don de PAIN her.. 2) If she begin DRAG her self back so dat ur PREEK no go de JAZZ inside her TOTTO 2much.. 3) If she don de push u COMORT wit style.. 4) if she don COME, because women de release too.. 5) If she tell u sey she 1 rest small.. ............. my Gee the matterz plenty but make I STOP her.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram this matters weak me ooo!As I just carry my LITA to fire up my WEED, NaSo I jam dis Post.. which kind WAHALA b dis.. make E no be sey.. very SOON me and small small children go begin drag ASHAWOO house ooo.. because as E b now, DIS night I de JAZZ in ASHAWOO house! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram All this WAHALA no 2much!Anyways waiting CONCERN me! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
ChoCho54:Holly Gram ![]() my Gee! I be fine Guy AKA WEED finest! Na only my lips Black, my lips Black like black diamond.. I de try rub Vaseline for lips after SMOKING ALOTA WEED but e no still de help.. Even the MAMA KELECHI wey de SELL d WEED, she save my number as HELL FIRE! Which kind WAHALA b dat! I don kukuma de use my sister red lipstick.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I for CHUK MOUTH or SHINE small disco LITE 4 dis MATTERZBut u fit no like my ADVISE, so make English student put mouth 4 the matterz! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
BigTableShaker:Holly Gram yes Man!but dats a long time ago.. now my head de carry 12 sticks of WEED like a magician! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 252 pages)
Anybody wey I jam and I hear sey Dem SCAM the PESIN in dis 2022..