₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,119 members, 8,429,441 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 09:37 PM

Toggle theme

Brownlord's Posts

Nairaland ForumBrownlord's ProfileBrownlord's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 173 pages)

SportsRe: NFF Owes Keshi Five Months’ Salary by brownlord: 8:46pm On Jul 06, 2013
ceejay80s: So?
If dem fit owe me 3months 18k minimum wage for naija, why dem no fit owe keshi 5M 5months
na now i understand why u dey always bak like dog wen born 1 pekin
WebmastersRe: Gay Activist Hacks Nigerian Government’s Website Over Anti-gay Law by brownlord: 11:26am On Jul 05, 2013
adisa_segun: Corruption can never stop in this country, you mean 10million naira was set aside for the management of the website? Seun are you there? Please how much did you set aside for the management of Nairaland?
Are u a leaner? No be this country them use millions take open email account for yahoo, my friend get use to it, na oyel money we get for here, my prayer na say make God make me use mistake enter govt. Na sorry for niger, my looting no go be here
WebmastersRe: Gay Activist Hacks Nigerian Government’s Website Over Anti-gay Law by brownlord: 11:20am On Jul 05, 2013
kevoh: It's batch and not 'badge' , at least if you are going to scam people do it intelligently.
Chai, why u spoil market for this boy now?
CrimeRe: 20 Skulls Discovered At Aba Dump Site by brownlord: 11:15am On Jul 05, 2013
Let the IG of this criminals in uniform men resign, i don tire to hear all this useless people news, police shut, police allege innocent man of murder, police this and that, Nigeria police, may ombatese visit una again, na them be una cure
Foreign AffairsRe: Nelson Mandela In Permanent Vegetative State by brownlord: 10:45am On Jul 05, 2013
Which one be "vegetable state" agaain now, abeg any native doctor in the houz fit explain wetin that one mean?


Abeg make una leave this man make e rest, he don try wella
WebmastersRe: Gay Activist Hacks Nigerian Government’s Website Over Anti-gay Law by brownlord: 10:38am On Jul 05, 2013
Lordave: abeg biko ejorh pass me just half shot of Alo.. I take koko beg you...
Okay just collect from mama bose wit my name, if she get leg fish pepper soup, use am step am down, bills on me
WebmastersRe: Gay Activist Hacks Nigerian Government’s Website Over Anti-gay Law by brownlord: 10:16am On Jul 05, 2013
So every dick n harry they threaten us now? By the time we declare SOE on this people now some jobless amnesty international and Tinubu go come say rubbish, no yawa i just sitdown wit my alomo kasapreko from that country when their economy they compete with lagos state they wait wetin won happen after 72 hrs
PoliticsRe: Police Arraign Innocent Man For Murder by brownlord: 10:03am On Jul 05, 2013
.police again, make them no worry, ombatese they come for them, they know how to deal with them
PoliticsRe: Construction Of Abuja-Kaduna Fast Railway Enters Final Phase by brownlord: 10:33pm On Jul 04, 2013
.
PoliticsRe: Nigerian Policeman Threatening To Shoot A Civilian (Video) by brownlord: 10:24pm On Jul 04, 2013
I no fit waiste megabite take watch the video, but i know say the thread no be for me, abi road block don dey up ni? Na private jet tins me take dey roll now, thank God say i no be poor man









Comment to 4th
CelebritiesRe: Chidynma Now To Be Known As Chee by brownlord: 7:54pm On Jul 04, 2013
Emiru: LIES!


The gurL no fine one bit. Wake up and come to reality, abeg make we talk true.

It'z like some of us are mistaking CHIDINMA (MTN PROJECT FAME/JANKOLIKOKO) TO CHIDYNMA... Please correct yhur errors, they are different persons!!

Buh una know say this gurl no fine shahuh
Guy u won make i give u upper cut for this poo when u write here, na my babe u dey use mouth finish like this, my friend seek caution and apply do well, else the gods
CelebritiesRe: Chidynma Now To Be Known As Chee by brownlord: 7:21pm On Jul 04, 2013
dedons: What a useless threadhuh













How does dis stop me from making heavenhuh
U don skip ur drugs again, anyway just a reminder, ur place for hell fire dey wait u even before them born u
CelebritiesRe: Chidynma Now To Be Known As Chee by brownlord: 7:12pm On Jul 04, 2013
lepasharon: who is she i havent heard of her ??
My ex, i dumped her for tonto dicKe, she sings fuji, and one crazygod and awilo deejay want to snatch her from me
CelebritiesRe: Chidynma Now To Be Known As Chee by brownlord: 6:52pm On Jul 04, 2013
crazygod: OMG..... Dis gurl is beautiful
The god must really be crazy, my friend mind your mouth, this girl don already be my girl friend for this thread, make una no follow me drag am
CelebritiesRe: Chidynma Now To Be Known As Chee by brownlord: 6:47pm On Jul 04, 2013
deejay_harry1: dis gal fine allah
Guy respect urself now, why u dey crush on my girl friend?
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by brownlord: 5:56pm On Jul 04, 2013
booqee: Wey all these nairalanders for edo camp sef?? U no wan meet??
Make we meet for mami market this night after lights out
SportsRe: Nigeria Drops Four Point In FIFA Rankings by brownlord: 5:27pm On Jul 04, 2013
With players like Ideye, Akpala, and the useless Mohammed keshi introduced in the game against uruguay we dont even deserve to be on that list
NYSCRe: Woman Crippled By NYSC Camp Commandant by brownlord: 5:07pm On Jul 04, 2013
SimonAndal: I might not know how the NYSC operates, but don't corpers leave the camp after 1 month? Dafuq was she doing dancing in camp after 4 MONTHS?
Come u dey crase? Dint u read the article or them fence ur eye, she passed and and may be their cds was invited to teach the corp members in orientation camp dacing, wetin too big for ur brain there?
NYSCRe: Woman Crippled By NYSC Camp Commandant by brownlord:
Can they just scrap this nysc ( national year of sex and comforn ) with PPA ( Place of promiscous activity ) i still do not know the reason for this shit even thou am currently in the programme
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by brownlord: 12:22pm On Jul 04, 2013
fubbyy: and if to say both of you are not nairalanders you 4 give am phuck but since both of you are members here I know say you no go gree for the fear of him singing it here...lol
LOL, badt guy
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by brownlord: 12:21pm On Jul 04, 2013
icoolj: U guys just be exaggerating...akwa ibom camp isn't all that bubbling. I've got loads of friends der.
I must confess NYSC camp isn't as cool as we were told. Its stressful! Its an experience though. But I see camp as a bloody waste of time.
I am presently in Gombe,Mallam sidi camp. In d lecture hall, ready for sleep round 4!
Wish y'all all za best! Xoxo
Lol, what where you expecting in GOMBE? My friend just park well there, when your mate dey runs their posting go akwa, calabar, oyo, Osun Edo, ou fold ur hands dey look, now u dey give ur self hope thinking say other camp would be dull as urs, keep ranting you don from gombe know say akwa camp no bubble, ur friends must be a learner, am not in the camp thou, but frm the news we've gotten so far, it's no dulling moment there, beside if you gat r chizz and swag, camp won't be dull for u, not like I enjoyed mine anyway
EducationRe: Nigerian Graduates With 5.0 CGPA From Russian University by brownlord: 8:40am On Jul 04, 2013
I'm still waiting for the day I will actually use x² + y +8 [(x + 2y ² = a-z] + 2x ³ + (- 2z = 2. 4) + 10y - 5Z ³= k= 9 in real life.

Until then make book go boil beans, but shaa congrat to the guy,

But i no want make i be genius like this, i want make people hear my name say i loot 80 billion then efcc go arrest me then judge go say make i pay 750k as bail,all this academic guru no dey go anywhere, dem dey manage buy one car and one house, if u say na lie ask patrick obayangbon, while e mate dey strike deal and dey sign paper take loot million and billions, em go dey house dey burn mid night candle on latin dictionary when e won take entertain e audience for house, when he talks the real men when dey chop the oyel money for the house go dey laugh am say see the mumu, God abeg give me like good luck jonathan or dangote brain, go school small, then make plenty money, i no get time to read any yeye book again
Science/TechnologyRe: Internet-enabled Pillow Connects Long-Distance Lovers by brownlord: 8:00am On Jul 04, 2013
This go only increse the demnd for joy soap and lotion, if in Nigeria



Mean while, my partner no dey, the time when i go use take dance atilogun wit another okpeke nai i go take dey studio dey hear one kind sound frm pillow, abeg make them invent the god damn meter make we take dey check hw many times all this girls go play away for our absent which one be heaart beat aagain. Or all this oyibo nor know say

No true feelings these days. Hearts are now [ Made In China ]
PoliticsRe: Amaechi Names College After Yobo by brownlord: 3:37pm On Jul 03, 2013
What did u yobo do for this country that made this gov. Wont to name such a project after him? Very soon another ogogoro governor would name one project after Ideye or Kaita, btw, wetin dem won use 4.3 billion do so?
PoliticsRe: Construction Of Seaport, Airport Begins At Lekki by brownlord: 10:15pm On Jul 02, 2013
.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch B House by brownlord: 9:11pm On Jul 02, 2013
Moral, moral, moral


Hope yall having a nice time in ur different camps, all the best, sexy ladies and rude men, camp is once in a life time so make good use of it
HealthRe: The Effects Of Cheating Ourselves Of Sleep by brownlord: 6:30pm On Jul 02, 2013
I talk am, no wonder no body normal for lagos, hw u go dey stay ikotun dey work for island, dey hold up till 11pm, eat 11:30 aand sleep 12:00 then wake up 4am they go work. Nai make all of them dey crase up nd down, shout like dog when born only one pekin

























































Who ever write this rubbish need go relax for yaba left

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 173 pages)