Cipriani's Posts
Nairaland Forum › Cipriani's Profile › Cipriani's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 33 pages)
@lance wetin U sef dey do here. I was just pasin by lukin 4 info on foc browsing or fbt 4 pc using zainab & mtn. Abi U get any. mail me 4 luwatos1@aol.com or sean4sosan@gmail.com. I go jam U soon. Stik Ur ass 4 dis section & leave romance 4 me. I must not C U dere. ![]() |
wetin dey hapun sef. Se ibk fine pass as she dey. Abegggg!!! hw una tak no say her pix no B filmtrick. She don old pass D pix. IBK come Illinois, cum C babes. ![]() |
@stan abeg, hw I fit get d freegate & oda configs 4 zain & mtn. abeg send me info 2 my boxes luwatos1@aol.com or orlusosan@yahoo.com. B xpctng Ur reply. abeg. |
@lance all dis NL girls no dey romantic & dem get plenti shakara, :>( cum JD cum C white chicks wey go dey toast U 4 net. ![]() |
@stanzy abeg, hw I fit get d freegate & oda configs 4 zain & mtn. abeg send me info 2 my boxes luwatos1@aol.com or orlusosan@yahoo.com. B xpctng Ur reply. abeg. |
@ozegbe abeg do fast fast because my psp dey lie fallow. ![]() |
@j.c LUV died yestaday on d way 2 a motel. LUV was buried dis afternoon. LUV may b given birth 2 2morow. ![]() |
@tgirl both of had a long chat yestanite about D future, so no ask who B me. na only ibk i sabi. @ cheyi Se U like fire 4rm volcano abi na sango U want? decide b4 I decide 4 U ![]() |
ALL OF U BACK OFF!!! I SAID ALL OF U SHULD BACK OFF. @cheyi U R playin wit fire because I just paid 4 our engagement via wiretransfer. IBk is caveat emptor. Sé U hear french. 2 B4 warned is 2 B4 harmd. B careful ![]() |
@nana my romantic nature extnds 2 evrytin livin or non livin. D level only differs. dat is why I am D king of romance, angels, witches, fairies can testify. ![]() |
@posta because I'm D most romantic specie eva creatd, my mama name me ROMANUS. 10 no even reach my limit. I can romance anytin ![]() |
@ruby Abeg were U dey I don mis U die. dis isnt fair. U no say U B my 1st luv 4 NL. no treat me like dis. Na only U I go dey follow follow. Hit me wen U're back. LOL LOL no quit NL |
@ib jst woke up!!! afta droolin over U & fel aslip. I trid Ur no & was told it belongs 2 a refugee camp in Darfur. I tri my best na U sabi. I like dat Ur pic wey U dey inside bathrm. U 2 sexy. I hope say na U B U ![]() |
@karma wetin dey? U just bone my side. I don mis U die. which tyme U change Ur pic. Sé na B dat? Omo U set no B small but if na Ur j. sista, I go lik no am. ![]() |
@lance notin do U. U're protectd. ![]() |
ib evrybodi don sleep, so U can giv me now. U know xtra cool don start. Oya flash my own, na 08085971028 mak I cul U back. ![]() |
@ib give me Ur no now or i cul my herbalist & fbi agents to track U down. I wil use both local & foreign satelite track U. giv me now!!! |
@lance weldone there ![]() |
@moyola U're in Ur house wit halogen light evrywere makin it seems it is mornin. @mystic Na wa Ooo!!! my fone neva ring since. wen dem go lay me now?? @lance weldone there ![]() |
@moyola U're in Ur house wit halogen light evrywere makin it seems it is mornin. @mystic Na wa Ooo!!! my fone neva ring since. wen dem go lay me now?? ![]() |
i no dey go ofline until I get D right no. I was neva born a quitter. ib I try am again e no go. se U go giv me email abi U go giv me D real no. ![]() |
01 na lag, wetin com B D rest. Yan me now! Abeg I don dey catch cold because of U. ![]() |
@ib dem say d no na 4 people wey dey lake chad. Abeg now I no wan buy anoda line. pls I buy 100unit card so I go fit cul U. No let me waste am. ![]() |
@lance I no dul myself. Dbanj singing, She don make me fall in luv, @ib dis is unfair. I had 2 buy anoda line afta D 1st was barred. & my new operator says d no belongs 2 an iraqi citizen. ![]() |
I was 2 B given birth 2 on feb 29 but God finished my production on friday July 13. Hola me if U tag wit me. ![]() |
wetin com B D rest. Yan me now! Abeg I don dey catch cold because of U.