Cipriani's Posts
Nairaland Forum › Cipriani's Profile › Cipriani's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 33 pages)
moderator why U go change hakas 2 naughty boys. dont abuse my phone gurus or else, i reserve my coment. ![]() |
Ha! na wa Ooo! una dey try 4 dis thread. all of U just dey jump 4rm mtn 2 zain 2 glo 2 mtel 2 etisalat. 4rm freegate 2 billgate 2 ultrasurf 2 middle east. Na gridyness go kill all of U. zainab don B my wife 4 a long tyme & she dey satisfy me anyday. Gud luck 2 all U hackers. ![]() |
at last arsenal proves to b a better team than man U after they defeated D red devil in an astounding performance. Congratulations to all GUNNERS. UP ARSENAL UP GUNNERS ARSENAL 4 LIFE GUNNERS 4 LIFE. ![]() |
Wit dis kain tin wey don hapun, I think I nid a recess 4rm dis world. Dos any1 no were D heaven embassies are located? I nid 2 relocate 2 heaven 4 a while were D angels wil not maltreat me ![]() |
@kool kid E B like say D admiral na Ur papa. I only pray say U no enter dat kain harassment because na den U go no if he B good man or not. ![]() |
Hell yes Infact Cipriani weds Cipriani, this is going to be the best marriage for me ![]() |
@poster That girl needs to be flogged by the angels at heavensgate for being a dumbass Are you sure she was psychologically okay? ![]() |
Ujujoan:You must have entered into the relationship with a gold-digging ideology 50% of his and none of yours, that is very unfair. I bet it that you would eventually be the cause to the divorce becos of the gains ![]() |
@k_boy the only way to attract men is cause distraction and it only by NUDITY or NUDISM ![]() |
@rehan Are you making any sense at all Bit of advice try editing the title and let it make sense ![]() |
@charles Abe, no mind dem , I dey your side you make sense pass monkey wey dey pursue banana Carry go ![]() |
@mrghost the best way is seduction and telling a lot of lies ![]() |
@H2O2 The best gift for a lady is a good and outstanding dick to give her maximum enjoyment ![]() |
@poster thank God I'm not poor so any lady can marry me ![]() |
@poster then don't say, just say you are beautiful or any of dem flattering phrases. Love makes no sense ![]() |
haaaaaaaaaa!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() |
@lance why U dey laf me abi U B ibk scavenger? ![]() |
@ibk atlast U don enter D thread wey dey about U. No believe say U B champion because boys dey fight over U. I go tel my girlfriend 2 reg 4 NL because of U so get set 4 Ur rival. ![]() |
@ibk atlast U don enter D thread wey dey about U. No believe say U B champion because boys dey fight over U. I go tel my girlfriend 2 reg 4 NL because of U so get set 4 Ur rival. ![]() |
@ibk atlast U don enter D thread wey dey about U. No believe say U B champion because boys dey fight over U. I go tel my girlfriend 2 reg 4 NL because of U so get set 4 Ur rival. ![]() |
@stan @honsule @holyrule Na U I folow cum dis thread. I sabi conect fone c pc & infat I don enjoy zain ememes dis oct but as he don down I wan switch 2 mtn. So na D fbt, D way 2 get freegate or sftware dat wrks & hw 2 add dem 2geda browse foc is all I am askin ABEGGGGGGG ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 33 pages)