ClassCaptain's Posts
Nairaland Forum › ClassCaptain's Profile › ClassCaptain's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 (of 100 pages)
conquerorsegun:Bro segun na here u day ![]() |
Just 10 more Episodes.left..You can't afford to miss the Final three episodes. u will be Shocked !!! |
Chrisx1x:yes Sir ." The topic reads the day mtn taught me d lesson of my life " it didn't say " The day mtn deducted my account " or " The day I mistakenly sent. my account money to my phone "..I love if u read till d end Sir.. he go make if u fit day chop roasted porn corn with am.. |
foreveramaka:E lo sun now |
janefrancisca:which Tail ?? story way never end |
mikigen:confirm.. |
Superstar007:Aww make we day watch am dey my oga |
simdam500:oseh boss |
mimicious:haha y are u lied on me.I no blew anything Oo.I no blew anything .Don't lie to me |
Glare247:oga he be like Say na Mtn u dey work ?? No worry dem no go sack u !! |
Oliviaarims:Y u get better sense like this ma.Abeg ma dash me small sense. |
rman:Say God ?? |
ikenigel:oga we never even reach d funniest faa.. |
hmnn |
people saying make I stop ,she make I no put d remaining 22 episodes ni ?? |
hmmn |
mekzyjoe:abi naa.if dem no wan read.make dem stop for where he sweet dem reach |
Episode 22 Na once i get dat mod babe o, as i pm am my picture, her hand fall. Some of una day wonder y rubbish day make frontpage that time,na me be the cause. If i don knack am finish,she go drop laptop and me go just day move rubbish go frontpage .By the time she shower come back,she no fit undo am again. I dey always move my padi and one gurl wey i day crush on topics go frontpage,whether he make sense or not,if she like make she put why is my yansh scratching me,five minutes, i don move am to frontpage. Dem later sack the babe sha but he pain me gan as i no sabi na me cause am. MAKE UNA NO VEX say i don digress small. After 4 years,me and Agbaya get admission to College of Education.Nwaboka.Me as per intelligent student.dem give me better course.Na Yoruba education dem give me...dem give Agbaya English.. Choi . I wonder how he go cope.Person wey no fit speak fluent English.. Na part of the reason way Uncle send money oooo.make we add join school fees .Now MTN wan finish me.How i wan take tell Agbaya say after four years,money wey we suppose use pay school fees don dissappear ? |
Episode 21 As i no fit be IndecentStar again,Na so i turn hope to Nairaland.If nairaland na 2go.i go turn enter Ultimate Even pass am.All those 3 years,na Nairaland i get job.Day hustle FTC,dem yab people and i turn celeb for Romance section. Everyday,na nairaland i go take use open day con sleep for night.Nairaland morning, Afternoon and Evening. At least i still see Like Four babes control come my side, chop clean mouth.Specially one of dem mods for Romance section.Na female mod oo cos i no be gay .she first day form bad girl dey ban anybody anyhow. Na so guys for romance section spearheaded by naijaboiy,origin101,Captain cork or na mrcork and one guy like dat wey day do top 10 dis and dat, gather send me on convert operation make i go save the situation because na me handsome pass for the forum that time I no day make mouth.No be now wey some bricklayers go dey post check me out,am i the hottest guy on here, Ladies,am i not a hot lollipop..No be only lollipop,na Banana chew gum.Idiots. |
LaraiBoluwaji:am not true with the story ma,pls calm down |
LaraiBoluwaji:this is Fiction, not about me ma..its a fictional work Maybe u didn't read d name of the character . His name is " Boo Osin"..thanks |
OkparaJesus:Went through your posts and saw a post where u boldly stated that u allowed an homosexual bleed to death....Now tell me who is irresponsible ..I have screenshotted it . |
heed101:no vex,na special account I day use .. |
Episode 20 When i go audition,other Girls day test the other guys wey come.Cossy bin day watch and ,she day mark .Guys for that day reach 69 ..Thin one.the one wey fat like ballon,the most suprising na one 63 year old man,the man no last three minutes before dem comot am.choi Cossy they mark, she day drop people anyone.Ur gbabojigi too short,out, u day shout as u day knack, she go drop the person,u no get knacking rhythm,out. As he reach my time,na so cossy standa .Her ballon dey jog left and right . .I will have him to myself ." Na so cossy talk. " No ma " let me".. She no allow me talk wey she just pack my balls follow my gbabojigi.That day she tear me sotey..Different styles,Front ,back.She made me lick """ Choi my tongue lost inside the thing " Na me con day beg am make she stop. She no moan,she no shout,she just day fire pass ferrari. Na water dem pour on me carry me comot that day. Cossy give me 20 000 that day as i collect. run comot.One of those ashewos run follow me say she wan collect my number..i tear race. She sef use call disturb me make i come back. I change number.Na so i just lose interest for d whole porn star thing and na so i get this unfortunate line wey i dey use.Na glo i use first,maheeda disturb i change to airtel,cossy disturb, na so i change to this Mtn oo. |
Episode 19 After i google " Where man good in bed act porn in Nigeria" ..i no see better results.I con Google " Porn star,i wan join dem .Nigeria branch" na same stupid results.I tried contact Afrocandy for twitter,she no answer me,may be she think say i small. Na only maheeda answer me but as i enter the kpetus wen we bin day do test for d job.Whether na well oo,Or na gutter,I no sabi wetin to describe am.As i talk say i bad reach,My thing no pass half of d kpetus oo. only God sabi how many " Gbabojigi! Go don enter there. She talk say i pass but i no fit die for my mama,i just Fail myself.She no allow me rest with calls na so i change my number.i no fit allow make my gbabojigi break or lost inside kpetus,i still get dream make i born seven pikin..No spoil my dream. Na cossy con break camel back abi na toe..... hmn i shall sabi say something break camel for somewhere |
Episode. 18 Sorry say i bin day digress but you gats sabi this things ni oo. Agbaya my immediate brother had gone to play nairabet .Me and Agbaya don finish school since last 3 years now as me get 3 credits 4 waec but Agbaya carry f9 full hin first result as if say na birthright.Na last year.we just runs nabteb for am. During these 3 years,Agbaya don learn barbing,Shoe making and Phone repair and he still day use nairabet support ministry . Me ?? learn work?? Learn nko learner ni ?? I first talk say make i turn porn actor as i good for bed wella.For primary 6,I tear one asthmatic girl so tey she faint. na 6 hours.,she take use collect drip.I tear one pregnant food seller .Mama Matthew,too back then in my former hood,na d intense pressure way i leave remain inside kpetus ,make am born twins the next day.Na pleasure and Miracle she name dem twins. Me day last average of 4 hours on top bed naturally.if i con drink burakashi.opaeyin,Aleto and the rest agunmu ,na 6 hours. I no day rest.My mama even tell me say i be special child as when i dey comot, i no comot normally from my mama belle. . |
I dey sell Doughnut here 1) 30 naira ( Doughnut with light) 2) 50 naira ( Doughtnut with gen ) |
Danfo Driver - Shoki |
Aspiregreat:lol.boss .Wait till 3 pm Oo .. |
prettythicksme:he he ... |
dguizman:na God my brother !!! |
this Waje get ------- ooo ..Kindly fill in the gap.. meanwhile The day mtn taught me the lesson of my life www.nairaland.com/2638248/day-mtn-taught-me-lesson/1#2638248.61 |
