Cliquevibes's Posts
Nairaland Forum › Cliquevibes's Profile › Cliquevibes's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
Wa kukus concerneth me Embezzle small money buh no, u go thief lyk half of Zambia GDP....dem never pay pensioners buh u dey flex well as governors, Buh wait ooo, e see ghost, lyk d one wey dem dey show 4 nollywood, Haba, shey MFM no dey Imo again ? Schizophrenia, Abeg dat one na english...Dis Buhari period dey affect d spirit world gan, Rochas pay d ghost deir pension oo, tinz are hard over there.....No ask me hw I tak knw mak I no change am 4 person |
Very Cool new...Buh Op, u no do well ooo, wat about Tips on 2go... Do post dat one,.....Plz ooo |
mrmrmister:Before Cursing him, Y dnt u transfer dat aggression 2 d person who call himself d petroleum minister or dnt u knw dat Kachikwu still takes orders 4rm him!!!! |
Dis Dog teeth white pass some people own 4 here....!!!!...---I am nt included, plz dnt insult me, Dis is nt d real colour of ma teeth ooo |
Nff gini...Oga above me, wat are u saying, ave NFF given dem deir kit Nt 2 talk of money.... |
jake2much:Oga show us d hammer nw...Smh..Carpenter |
Poverty is also nt love.. |
Try Goal.com...Works everytime |
NEVER GIVE UP ON YOUR DREAMS, KEEP ON SLEEPING |
Very Educative, Unlike those dumb trend "Look wat we killed last night(snake)"...Nairaland and snake sha, Op thumbs up |
Wat ur doin is very Bad, I mean Bad...Giv me her number(housemaid oo).... Buh wat ur doin is still bad oo |
The Spelling ![]() |
Some Guys Mumu jst dey connect with 4G and Wifi.... |
Dis na current Affairs oo |
WTF ? I join my faith wit well my fellow nairalanders and say, D thunder dat will Fire dat Red beret is still doin rehearsal....hw shuld nt worry....Everytin jonah, no light Jonah, No road Jonah, Even eclipse, it because jonah did nt plan well, Nonsense......If u ave nt seen hailstorm b4, jst quote me and spew rubbish, den u go knw....Stupid ignorant idiot who are been led blindly into d furnance and dey are still shouting Sai Baba |
Come Madam, Stop insulting ur Dog, get a better name 4 ur Dog plz.......Imagine giving d poor Dog Lai mohammed....Haba....#Sobbing#...Do u knw d kind lie wey dat man dey lie...Somebody dat can tell a different lie to 2 different microphones at d same time... |
Na my fellow man yansh mak I come like Abi...Bia Op mind urself there |
Slowpoke C'mon Op, Stop Imposing ur surname on Messi nw....Dnt even knw whether ur Retarded or jst specially Dumb.. |
Nativepriest:Am nt surprised |
Abi na wrestlemania |
Hw many ave u bought Abeg leave Advert 4 billboard jare |
Bro, there is no one Stupid as thou!!!! Asin plz jst stop abusing d privilege given 2 u 2 ignorantly display ur stupidity as if it art.... In summary, ur jst stupidly foolish ![]() |
Bro, there is no one Stupid as thou!!!! Asin plz jst stop abusing d privilege given 2 u 2 ignorantly display ur stupidity as if it art.... |
Dats y it good 2 use condom |
And wat Economic benefit will dis visit Yield 2 d bettermen of the Nigerians |
Awwwww, She looks jst lyk Laura Ikeji... ![]() |
Wow, See fine fowl...buh I knw dat it nt d same fowl dat he stole as depicted in d pic....Northern Fowls don tear eye ooo, Most of dos fowl can hustle... |
D lenght pple go thru jst to defend deir stupidity.....Nigerians are naturally knwn 2 wan 2 copy jst any tin dey see d whites doin and in d case 4getting their roots...Ur Body ur Act.....Wonder wat she covering sef...Carry Seed 4 chest dey form Act....Mtech ...Abeg hw dem dey tak spell dat tin wey women dey do wit deir mouth.. Mctew.. mtchew... Wo I giv up |
Y is dis one reciting hymm ? |
I thought as a person matures, den so does wisdom grows in his life...Clearly I can see dat it does nt apply 2 every1....D policeman is jst a Foolishly Foolish Fool... |
Organs:.I knw my sister wuld nt engage in such, morover wetin carry deir leg go dat church ?Abegi Leave trash 4 whoever u wan leave am 4 |
3.87 Billion for drug ?? Edakun which drug dey wan buy, hw much be Malaria drug edakun...Even Drip gan sef....And it still d same Domestic Dullard dat we ave as president dat still went ahead 2 britain 4 common ear infection, person dey shuld ave jst given Cotton-Bud 2 remove d excess wax in his ear......Sai Baba... |
Embezzle small money buh no, u go thief lyk half of Zambia GDP....dem never pay pensioners buh u dey flex well as governors, Buh wait ooo, e see ghost, lyk d one wey dem dey show 4 nollywood, Haba, shey MFM no dey Imo again


