|
Romance › Re: Help A Nigga by crismark(m): 7:31am On Jan 24, 2016 |
I nor even knw wetin I go tell dis one |
Romance › Re: Am I The World's Most Ugly Woman? by crismark(m): 6:57pm On Jan 21, 2016 |
I no knw y dem dey look u..........but u ugly sha |
Romance › Re: HELP!!! I Found Out That My Gf Is Cheating On Me,what Should I Do? by crismark(m): 5:09pm On Jan 21, 2016 |
continue bleeping her..... |
Romance › Re: Nairalanders I Just Discovered That My GF Is Cheating On Me by crismark(m): 9:41pm On Jan 20, 2016 |
dnt dump her o......Kip d relationship goin nd make sure u bleep d hell our of her anytime she's wit u |
Romance › Re: What Are The Things You(guys) Want In A Woman by crismark(m): 7:44pm On Jan 20, 2016 |
me like dem big.... |
Romance › Re: Mother Keeps Malice For Months? by crismark(m): 6:17pm On Jan 20, 2016 |
pls do me a favor..........no dey tell us abt ur family nd neighbor issue
10nks 4 understanding |
Romance › Re: How Can A Person Stop Being A Pvssy Nigger? by crismark(m): 10:51am On Jan 19, 2016 |
dis op get sense at all  |
Family › Re: When Your Mother Calls You The Devil by crismark(m): 11:02pm On Jan 18, 2016 |
because u take style resemble devil.....simple |
Romance › Re: Ladies, Can You Date A Guy Earning Less Than You? by crismark(m): 6:02pm On Jan 18, 2016 |
I go answer u but wait make I chop my bread nd pure water finish..........10nks 4 ur understanding |
Romance › Re: Please Help!!!latest Chat From My Gf(photos) by crismark(m): 4:31pm On Jan 18, 2016 |
lmao......d gal no fit endure again |
Romance › Re: What A Husband Needs From A Wife Is Never Sex. by crismark(m): 11:29am On Jan 17, 2016 |
sex follow sha...especially dis days wen gals get nothing to offer |
|
Romance › Re: When You Ignore People That Hate You, Do They Come Around? by crismark(m): 7:02am On Jan 09, 2016 |
Dis one nd her neighbor don start again....abeg no dey give us bullshit... we re tayad |
Romance › Re: ***must Read For All Students*** by crismark(m): 2:11pm On Jan 08, 2016 |
sickstars: loooop mayb d dude gf go dey stay for her school bf house mehn d girl bad
Dat chick bad she do stuffs dat hits op hard  Lmao.....u no lie o...na y d op use vex compose like 8 pages note kon dey express himself... |
Romance › Re: ***must Read For All Students*** by crismark(m): 2:03pm On Jan 08, 2016 |
hecha38: no wonder u and ur dad still dey live from hand to mouth Me nd who  guy I don dey live alone since I finish NYSC...so no vex bro Jst take heart.... |
Romance › Re: ***must Read For All Students*** by crismark(m): 2:00pm On Jan 08, 2016 |
sickstars:
Cos i no put F doesnt make me a guy
Aldo i wish i was a boy tho  Loool....sowi o....but dat op matter taya me |
Romance › Re: ***must Read For All Students*** by crismark(m): 1:56pm On Jan 08, 2016 |
sickstars: One question op
Is it ur life??
if u channel ur advise abilities to aso rock nigeria wud be better dan dis  U be correct guy....help me ask d mumu o |
Romance › Re: Pictures Of Military Love That Will Melt Your Heart by crismark(m): 11:30pm On Jan 07, 2016 |
Dis one sef no dey touching at all....if u see d one wey me nd my new found soldier galfriend do wen she dey go bak 2 kaduna....u no go fit hold tears sef.... #AmSoRomantic# |
Romance › Re: She Keeps Sleeping With Me But Not Ready To Be My. Wife by crismark(m): 11:23pm On Jan 07, 2016 |
Hmmmmmmmmmm!!!! I pity u....if u like dey f*ck ur destiny out..... Dat girl go destroy ur destiny |
Romance › Re: Should I Leave Or Try To Make Things More Serious? by crismark(m): 7:22am On Jan 07, 2016 |
Beta tell am ur mind.... |
Romance › Re: Psquare Top The List Of 20 Richest Musicians In Nigeria by crismark(m): 7:05am On Jan 07, 2016 |
Who made dis list  ? |
Romance › Re: "He Started Beating Me 4 Days After Paying My Dowry" by crismark(m): 10:28pm On Jan 06, 2016 |
TheSonOfMark: [color=royalblue] The only justification for assaulting a woman physically is when she physically assaults you.
If she doesn't hit you and you hit her then she'd be a _fool not to scald your protruding forehead with a hot, rusted electric boiling ring! [/color] True talk but all dese igbo men dey sell their daughters all in d name of bride price.....#bride price too cost# |
Romance › Re: When A Guy Gives You Dirty Looks? by crismark(m): 8:35pm On Jan 06, 2016 |
Dis one don start again....if a guy gives u a dirty look it simply means u re dirty......so go baff... Thank me later |
Romance › Re: "He Started Beating Me 4 Days After Paying My Dowry" by crismark(m): 8:02pm On Jan 06, 2016 |
Lmao....no vex o but anitime d guy tink of d huge amount wen ihm pay, ihm go Jst feel like 2 beat u..... |
Romance › Re: Please.. I Am Having Sleepless Night I Need An Advise... by crismark(m): 1:31pm On Jan 06, 2016 |
Eiiyya......I pity u sha.....but u somehow be mumu......leave her jorh!!! |
Romance › Re: Who Should Greet First? by crismark(m): 1:11pm On Jan 06, 2016 |
OP no mind dis pple.....u really did d best tin....y she no fit grit u 1st. |
Romance › Re: How Bold Are You? Share A Pic Of You And Your Bae/Boo... by crismark(m): 11:25am On Jan 06, 2016 |
tomzman: You guyz are cute. 10nks alot |
Romance › Re: Do I Look Like Jim Iyke? by crismark(m): 11:24am On Jan 06, 2016 |
no oo....no be me na my great grand father reincarnate mamagee3: [color=deeppink]Btw, Is that you on your profile? [/color] |
Career › Re: Help On Ican by crismark(m): 11:21am On Jan 06, 2016 |
mzpetite: beta don't call him! is thier anyth like PE 2 again Haaah!!! It's like u re Nt even writing ican sef or u dnt knw anitin abt it....please ask ur seniors 2 educate u on it |
Romance › Re: Girls And Their Wahala. by crismark(m): 11:12am On Jan 06, 2016 |
@op.....d gal wen do u tin no go see better...sorry |
|