Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 154 pages)
Blogger r humans yes we know...did dey kill any blogger in ur area? Let cnfirm d real gist 1st b4 we dey bloggersarehumans as if all bloggers r dyin thru police. |
Yes clap for our security agency of nigeria with der bold leg n hand wey dem want use catch ball....afterall goalpose dey everywhere we never see better keeper dat y bokoharam dey score anyhow... |
Dey kill 40 soldier cus iz so easy for dem to kill dem all...naija military n der mumurity always xposin der plan n next step...media dn finish una. |
Ahana (rattle snake) .
Nneke the pretty serpent.
Igodo
Living in bondage
Silecnt night (black arrow)
Fugitive(ramsey noah n geneviv) |
Ronaldo go soon attack am for tweeter why him dey copy am... |
Notin seriou dey happen jur...my peep dey iba dey chat with me like say 2moro na xmas. |
Who give am money to do wedding ? |
Mind u shud show sum respect... d op fit senior ur papa dat y him still dey watch nta as iz favourite station. |
Auto correcter u dn get job? |
Olodo Aburo oloshi...who furtrate ur life wey u cme dey attack me like dis..if u dnt knw d meanin of kini or pinto u no go find sumtin else to do Shooo wetin nau![]() |
Sup with d hidden of head...mek we d head na ![]() |
People dn dey run frm u..nobody dey want shook mouth once dey see d name bobbysax..kukuma dey post d price atlis to giv dem hope... |
Na hungry mek u dey attack me dis evening abi Shey u dey almost d vaseline crew ni? |
Upon ur beauty with brain u cnt till keep ur husband kini in 1 place.. |
Upon all dis beauty with brain u cnt tie ur husband kini in 1 place. |
Oga oya come n tell us what happen mek we hear ur own side of d story... |
See d he-goat even post like jagaban self..lolzz. |
Beverly osu never still well finish..upon her small breast wey she dey snap dey send giv her sugar daddy..see wetin she wear cme like say she get polio for body. |
Ehya sorry oooo...I dnt evn have any reason to argue with u cus I knw u nt planin t buy a land till d next 35yr to come..I wish u well u bro...mind u I base in lagos I cme to sok for biz n am nt complanin...ask any corper u knw abt sokoto n deyy wll gist u.. |
Op u self u dey funny...september7...uptil nw?? Na nw u dey post am here..well keep praying sha n we wll pray for u also to get it bk. |
Ur own mumuness get phd in mumurity...which gps u dey talk abt? Gps for d car wey dem dn thief already..abi apollo cover ur eyes ni? Go wash am mek u read am again slowly... |
Mek we no copy am for wetin na...na u write am Abi na u create human ni![]() |
Walking dead.. |
Dis long novel for ordinary dog n chiko iphone 7...? Well I like d guy sha na preach him use am preach...all ye runs girls mek una cme see d tin wey una dey useless una life for... |
Aboki take her to d vet clinic simple as abc stop askin. Question b4 d dog go give up...haba how did u ovacome it u dey xpect mek him tell u say him give am garri drink ni? |
My fone dn off... |
Na ur type police people dey find..barawo
Na pick u 4 cme pick am. |
Na wa oooo same 2yrs old 5bedroom room duplex with an extra plot of land attach to it but fence...goz for 7million naira here in sokoto state n sum people r till pricin iz for 6.5million naira....hmmmm ...all d room ac r till der ,borehole, |
Got a male co lion 7mnth old...d female is 11mnth old...watsapp me if intrested I wll show u d pic...08145548705 |
Am telling u..since d op no get shame...I dey help her shame... |
Op since u no get shame..I dey help u shame.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 154 pages)
?