Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 154 pages)
And yet ur great grandpapa wey dn dey eat okro since 1800...still produce d man wey produce u..n yet u get hand to type dis poo here... |
No. Mind dem u go dey pls her y she go dey pls anoda man.she go evn dey transfer d credit u buy for her to anoda man. |
Jjc u sabi d thing well well...may ur manhood continuel to live on... |
Olodo dat y u keep failing common entrance exam.. |
a wife beater is better dan a spit spatter. |
I cnt buy it cus d phone no get leg to waka come meet me anytym I get callz. |
No mind dat small pikin..tryin to show off with der 15,000naira goat wey he dey call ram..ask am weda he dn feed animals b4? Those goat wey dey chop pamper carton n so on nko? |
Taiiiii gerrrerrehere men!!! |
Co lion
Name is smart..
7month old. |
D guy is stingy dat y him dey beg... cus d girl sabi do d thing well well... |
E for excellence joke. |
Make we see ur papa own Or ur granpa small hut for villiage Any1 at all just show us Abeg.. |
U shud av ignore her n go to d oda shops..same tin happen to me abt 4yrs ago when I went to get ps3 pad for my lil bro...@ cele egbe...met dis huge igbo guy with bald head n I wz like well done sir abeg how much b ur pad...d guy just shun me sha nt evn lookin @ my face n he wz like he wz like shey na ps2 pad..cus dis 1 cost mek una go d oda shop...with anger my frnd wanted to insult d man I just jeje beg am mek him no talk anytin n we went to d oda shop instead of us buyin only d ps3 pad..we bought 2pad n plasma tv..den we walk pass d man like oga see am here shey no b d same tin with d 1 wey u say e cost...see am we evn buy tv ontop kukuma lock shop go sitdown for house n d man waz like my frnd getaway u der...dat tv no b original!!! Lolzzz |
Look @ them saying dat MURDER meanwhile potinor be like sugar wey dem dey use drink garri for der house....abeg wetin b d name of d pikin n how old is he or she Well na only u knw where dey pinch u so crash am by urself... |
cybriz82:
|
Av been uploading pics like 4ever bt no pics dey show.pls mr mod wetin happen? |
Got a pure lion caucasian full breed..100percent pure..male 7mnth old..pic alone will cnvince u.going for 120k .hit me up on whatsapp 08145548705..
|
Ok sir walax cus am always arnd dat area close to andy young aluminium...sumtym do go to pinacle to get sumtin..no p sha.mayb tamaje or offa road boys go knw her wella. |
Big lie nt in sokoto cus sokoto girls are lazy as Bleep plus ow cum we dem men here never heard of her despite say d sokoto state small like tea cup...well I ll info u guys if she is really here In sokoto...(Sokoto girls and party r like bread n butter) |
If egusi soup tired u wetin u go do? |
She is my aunty nw n ur formal aunty. |
Mek she remove d cloth let see if d sky will not change to green... |
Pls I need it for my woman bday in september just want to buy it for her as a gift.dnt knw if iz will b posible for me to get a puppy by then.thnk. |
Too cute to b true.I need sumtin like arnd september for my girl bday as gift.puppy duh.too bad her bday aint dis mnth. |
Dis life iz damn funny n useless...I just lost a frnd abt 30mins ago.sum1 I playd with dis mrnin at a feelin station arnd 9 only for me to receive a call dat he is dead.him n his frnd died on a bike accident a woman hit dem wit a car n till climb dem ontop den abadon d car n took off.na wa ooo.ryt nw dey abt to bury him n hiz frnd(hausa)he is a muslim.bt I aint going cus I dnt want to believe iz dead.final yrs in udus for dat mata.mass com. |
D bullet transform to axe ni? Abeg show us d bullet holes abeg dis kind lie no b here.mek dem hold him colleague na dem kill am. |
U can see the words FOOLS written on der forehead.naija military n picture....na so dem tek die den we go hear dey died fightin bokoharam...on battle field. |
Dat remote control wey dem dey use control dis man should fall down n scatter in jesus name by fire! firee!! firee!!! fireee!!!! |
Una just like to dey downgrade some people as if una dn finish secondary sch sef na wa ooo. Well atlis we all understnd wz he mean to say. |
See as him mumuness dey pay..nice1 mr ibu ride on.scatter or no scatter na money b d main tin. |
I hear say oga seun dey find phone wey him go buy for him boy..lala..call him n tell abt d lenovo he wll buy it.hope say d phone dey browse sha? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 154 pages)
Well na only u knw where dey pinch u so crash am by urself...