Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 154 pages)
Nt for nigeria cus dem go rubbish d machine.na dane guns good for dem.dem sabi operate dat 1 wella. |
Lolz no mind dem oga seun must chop na.(Hustling) |
Are u sayin d amina on d poster n d rescue amina look alike? |
See enhh if I slap u ehnn!!! |
No pikin yet bt 18months pregnant. |
Look like bike accident. |
Her name is ndi ara number 302.
|
Speaking of hardwork wat abt those old men pushing wheel barrow with 2 motor tyre carry load of wood.some dey push frm oke afa to ikotun.wat abt those mallam selling water with wheel barrow? Dude forget dat tin ntin like hard wrk here.na by God s grace. |
Dis is ow we identify a zombie. |
Kikini sense no even dey him brain.d sense dn leak troway finish.mek we dey xpect anoda chibok girl 2moro again.atlis 7wll b found dis time arnd. |
No wonder will only have lizard n small small snake here in naija.dat y God seprate d beautiful animal frm some animal in human clothz.cus dem for dn kill all d animal finish.useless people see out dey butcher d sea lion abi na walrus sef. |
Look again der kneel n one of dem stomach. |
He mean 1dazan naira. |
Tecno p3 |
Fallen or unfallen d good thing is dat everybody respect nokia....dey wer there b4 all dis new brand. |
U tink say everybody b like u wey dey drink d stew b4 eatin d rice? |
Dude go bk n read d main story I aint coverin for no party here.bein d man or d victim.he said d wife held iz shirt on d stair he push her hand away frm her n went upstair.mayb dat wz went she fell hittin her head who knw.all dis nigeria police sef with der half invesigation n guessin. |
Did u also imagine wz will happen assumin eve no eat dat apple?..... By nw na ontop tree u for dey.dey chew bark of tree.n na catapult ur dad for dey uae call u. |
U well Wetin u draw wey u dey carry law matter come here...children of nowadays sha..see all ur drawin tool upon dat na only pencil n cleaner u use.d biro Is just a cover up. |
Dude abeg go buy new screen for ur fone biko. |
Witch! |
Obj juniour ba? |
Mr alfa shey u see ur frnd? |
His dad, Okwudli promised to pass the message across to his son when he returned, and the councillor left only to return later and brutally beat the the deceased. She said: “I went to look for Nnanyere and met him at the councillor’s house lying down helplessly. I was told that my son stole the councillor’s cell phone. Hope come again plsss..he went bk to d boy in der house n d mother went to look for d boy n found him in d councilor house..abeg shey d victim na 2? |
So dey wud av burn her alive witout gettin info frm her abi? N meanwhile 95percent of those peepz standin arnd her r thieves also. |
Evn if ur own big pass her own nw.soon e go till flat n small like her own.na time. |
See him short hand like dat dwarf wey dey for game of throne. |
No b byforce to buy data n no b by force to use android fone also.shikina. |
Kaiii sum people need to b fold n send bk to der mother 's womb.u ask him to choose 1 he said no,,,n u no lock up.ok here is my advise lemme consult d oracle 1st brb. |
No worry we d nlander wud soon cntribute money to buy tv for ur household. |
3 generation..she didn't include d bingo why? Abi na cus d bingo no get big boob ni? |
Seriously nigerian n busy body itk.kesh dn chop belleful shey una dn chop money so? Deal or no deal abeg how e tek effect una? Person go just dey hate anoda person sucess as if na d person futrate der life no wonder God no dey ansa sum people prayer.#smh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 154 pages)
Wetin u draw wey u dey carry law matter come here...children of nowadays sha..see all ur drawin tool upon dat na only pencil n cleaner u use.d biro Is just a cover up.