Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 154 pages)
lucky day for d bank manager evn if na 1million dem steal...he will sharpaly remove 24million n pocket it....afterall nobody knw how much dem really steal. |
with tym it will stop iz happend to me far back when i wz till little i shud b around 8 to 10yr old...saw myself fallin frm d sky n all dat...bt 2day i see tinz in my dream b4 iz happen...sumtym am cnfuse n kip askin myself where did i see dis person b4....where did i see dis tin b4..iz kinda giv me headache duh cus i kip tryin to remember d dream.bt i thnk God iz help sum dream will kip u safe frm trouble. (lucid dream aint dat bad) n mind u bro dating aint gud for people like dat cus dey ll always predict abt der gfrnd fuckup...trust me dnt fall in love.... |
sum1 shud just treat dis guy fuckup with 50 konk n 50 slap abeg.... |
tau if na so....mek kukuma stop payment of sch fee...since dem wan der children to b a conductor after graduate..... |
koko n her jaguda leg....4 yrs of friendship ? fireeeeee...1 week too much sef...girls n jeslousy.. |
best place to live is closd to ur office gate... |
she tell una say she dey normal b4? |
if dem ask u to choose btwn 5million n dat car which 1 u go choose? he cn till sell d car to establish himself...dat car no b here. |
i see a future where u will keep coming bk to ur present bfrnd for congo polishing after marryin ur ex....hmmmm e dn balance sha. |
new iphone5s for 80k abi fairly used sir? |
i need iphone5s |
[quote |
empty. |
no mind dem mek dem dey believe....y dem no snap close to d car abi d car dey shock ni ? |
she wz xpecting to see wizkid kind of kini....nbt na babasuwe type d guy carry. |
flag me to stop n help u witj my ba3 if i no go kidnap u n ur battery kidnap ur motor join...... |
2nd to d last pic d guy b like taaiii comot 4 yerr na wetin u wan luku....shey my blockus resemble ya boyfriend ownn? |
am harrison base in lagos n sokoto for dog bizness.i have alots of pics as proof.08145548705 ......08189745434 |
Upon all d fans n ac wey dey blow u..u still dey sweat cus ur spirit dn take off live ur body to face d music alone... |
Fireee..use d queue system n xplain to ur boss @ work y u are late...den he ll smile n give u a hug like is ok u cn nw go bk to work..na .fireeeeed go b ur name... |
Am telling man...apple dn dey hungry me sef...mek I liv here quick b4 I begin chew my tongue... |
Abacha ma nigga nigga. Correct person... Naija miz u jur. |
Abacha ma nigga nigga. Correct person... Naija miss u jur. |
Need sumtin like dis badly.I call dem smug... |
Dem want ask am who offend am...or who him offend for villiage.. |
Dem want ask am who offend am... |
Tested ? Like seriously u mean d way dem dey taste soup weda salt n maggi dey or ow do u mean taste? Dem dey use am eat eba ni? By d way wetin u chop wey ur lip dey shine like dat? |
Well we no blame u..dem say na anywhere shit dey na der flies dem dey. |
No dey suprise say na d girl even buy d drink give d guy mek him do those mumu tinz...all dis olosho girls wey dn gather money frm sugar daddy..dem go cme use 1 small boy as der boyfrnd cus shame no allow der sugar daddy cme d party. |
No mind am...e post company dey show us dey call am bonny island...see as e be like d place wey dem wan use act walking dead season 20...nt evn a single humanbein in all d pics. |
Yes tell them n gra gra no good.if u want smoke with friend.enter ur house smoke ur life out e no concern anybody or better till go to d beerparlous.....wetin go carry me go meet people wey dey smoke for public all cus say I want belong or wetin Well na dem attract trouble to demself...rip to him.. |
Buhari dey laugh u... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 154 pages)
? fireeeeee...1 week too much sef...girls n jeslousy..