Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 154 pages)
Tiri gbosa for u chaiii u dey enjoy ooo..u dn see and taste dem well well ba? |
Good.but shey ur car get engine n tyre? Or u just buy only d mirror keep for house? |
E never travel thru d road b4.dat y he said (I thought) |
Av ur family finally locate u? Or u still wanderin abt? |
I tire ooo shey na by force no marry alfa ilekewu ni shooo? |
Aburo oloshi r u buhari? |
No na leg she been dey give. |
Otonzo na hungry dey disturb ur eyes frm readin well.abi u tink say dc na mushin? |
Op Which kind primary 1 story book b dis sef?Get lost frm here jur.I no blame u I blame myself wey get time to read dis scrap.if dem want really use ur sperm dem for dn come out n force u to release n even beat u ontop sef.on a normal level dat guy wudnt just tek d cndom n put it in her bag instead she will throw it where d men cn easily locate d cndom. |
Power by bros come help me push abeg. |
Is dat y he shud put iz life at risk As abuja big reach na here him see to sleep? Wz if sumtin bad happen to him here.some guys are just wicked dem no dey evn pity der parent.atlis he shud av slept where dey rejected him. |
2 excapee frm yaba left. |
Sum peeps are still saying ddnt kill it do y'all mean dey shud nt eat it or dnt kill it.cus d tin is alreaady dead if nt dem no born anybody well to get dat close.cnt y'all see no life in dat tin again d op said iz stink yes iz stink cus iz already dead. |
Ow dat 1 take affect dem.so becus una get problem meaning say una want mek e dey affect odas country also.#smh |
Jwhy waste money on tomatoes when u cn do d hausa style.cook d rice after e dn done.spray some oil dry pepper n maggi,shikena food is ready. |
Keep on exposing d strategy next tym dem go land frm air with parachute. |
D sign dat describe playful is d wayy my gsd bark as strangerz.n when am playing ruff play with a frnd. |
I b no want comment bt since I see dat her backside I say cngrat to d ukwu sorry I mean graduation. |
See how my mouth dey water as if I dn dey kiss dis aunty already aunty ke? I mean linda.seriously even if na true say ur p**sy dey smell no mind dem u hear.sheybi na only me n u go dey inside d room n ontop bed so who care if d tin smell.so far mosquitoes koil iz till still cheap n affortable.kanfo,kerosine even dat tin wey indian people dey tek pray wey b like wetin those welder dey tek weld iron no worry we go spray all dis tin for d room. |
See how my mouth dey water as if I dn dey kiss dis aunty already aunty ke? I mean linda.seriously even if na true say ur p**sy dey smell no mind dem u hear.sheybi na only me n u go dey inside d room n ontop bed so who care if d tin smell.so far mosquitoes koil iz till still cheap n affortable.kanfo,kerosine even dat tin wey indian people dey tek pray wey b like wetin those welder dey tek weld no worry we go spray all dis tin for d room. |
Op if I say thunda go slap u say amen.....d second pic is an old pic of a lady dat use razor blade on anoda girl face cus of 1 mumu sugar daddy mata.u carry 2 of ur sisterz pic put here dey decieve us abi? |
U see upon say d guy run n come n shave iz hair dem till catch am.if na naija nw d guy wil run n come n go dem no go see catch instead na people wey dey d street dem go catch. |
Know so many people who are good in dis art stuffs..when I say good I mean real good.dey quit drawin cus dey cus dey aint gettin pay frm it.I myself am I do draw for funz when am less busy. |
To mek mata worse no water for naija.ok op wat if na inside bush or sahara desert dat kind con happen nko? |
Upon d plastic boob she carry her husband still dey outside sucking those 1 wey get lemon breast,yoyy bitter brest n alumo...she no fit till tie d man joystick down. |
Thief.y u no go rob d document of d house. |
If dis dog bite person na hell fire dat person dey go straight. |
D man sef na mumu he shud av gone straight to ur frnd s dick.chop d dick off n give it to u to keep it.nonsense.20yr datin 16yr na so f**k dey hungry una reach.evn u urself supose collect 3dirty slap frm d man.since u knw abt d parole. |
Which wife again? No b d wife pic u dey see so dat y he ask which colour him go pain d wife..every oda wife na counterfeit. |
Laura u will have a bend bend leg in ur next coming to dis world in jesus name I pray amen. Anybody wey wan mek he or her leg b like dat shud quote me n say rubbish d prayer go divert meet d person. |
Is d best tin to do cus dey wll negotiate d price down.bt if him sue dem for 5milla n dey negotiate to 1milla na big Bleep up.so 500milla is ok.atlis dem fit negotiate dwn to 20milla. |
Shut d Bleep up if dnt knw anytin abt mother n child (blood is thicker than water) if ur mama abadond u no mean say mek him mama abadond am also.abeg who knw d proverb dat say u dnt throw a child away with d water afta bafin. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 154 pages)
As abuja big reach na here him see to sleep? Wz if sumtin bad happen to him here.some guys are just wicked dem no dey evn pity der parent.atlis he shud av slept where dey rejected him.