Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 154 pages)
For bend down n select ryt? Dem dn pay u abi? |
Go bk to primary school. |
Kid kid kids everywhere dey cnt open der eyes n read slowly for once b4 spitin out dust frm der mouth.she aint against jumoke bt against tthose using her to mek money.jumoke aint no model at all.dem dey use her hustle big time. |
All dis big men wey sabi adopt all dis aghanistan refugee children den train n marry dem dat y der children beauty r always cmplicated. |
And dis hz been existin for long na nw d person cme see am. |
Next time stop forming good boy on bed when u are with a she n everywhere dark.shey na ur pikin? Wey u dey tuck her in? See wetin american film dn do u nw. |
Simply tell her even ur own ex waz a thuraya thuraya on bed dat she wz so good pass good sef.n dat u cnt stop thinkin abt those stylez she do giv u those days.atlis na 1 1. |
For ur mind na so e easy reach go kano n start givin those mallam bible n see if ur head will follow u bk home...by d way waitin u dey wait for sef.come to sokoto state I will personally pay for ur trip n everytin u need here.I ll evn buy d bible for u n see how u plan to share it to d mallamz. |
Ehya e pain u ba E b like say buhari dn dey pay u d 5k wey e promise. |
Upon say those people no care weda u n ur family dn chop drink water e till dey pain u say sumbody speak em mind.. |
Anoda kind of mtn registration wahala so una dey enjoy as people tek dey queu for sun abi? By d way is dis wat naija shud b talkin abt nw? |
Dis sound like rita dominic movie.d meeting. |
E concern u ? Shey na u want help her chop d tin Olofofo. |
U knw abt banana wella, are u a monkey? |
Aunty linda wizkid say all dat glitter iz nt gold. Shey na true? Abeg kukuma tell us wetin him mean na. |
Aunty linda wizkid say all dat glitter iz nt gold. Shey na true? |
Seun ke? Which seun? Abi na nlander go evn organise for seun sef. |
Walai ehnn na only thunder go strike d people wey charge dis boy to court ooo.if him go thief nw dem go begin hz lazy. |
Iz take an imbicile to knw an imbicile..too bad u choose sufferin.... |
Dat a gray rat snake.u lucky iz nt a black mamba,cobra or green lip viper doz 1 no dey waste time to attck. |
No na king kong. |
Dat moment he ll b praying for a quick dead prayin for iz heart to stop beating at once prayin for d police to intervnt n tek him away.cus even whn we pinch ourself we knw ow e dey pain how much more fallin down when playin football or on d bike. |
They shud also do a test on tiwa punany to check if dey will see tuface dr sid n donjazzy 's dickson there. |
I dnt feel sorry for her....if an ordinary boyfrnd cn hit iz head cus of a girl he never marry how much more husband n wife for dat mata.as far say d woman mama dn forgiv d guy meanin d woman really stuborn.no b say she evn fine sef. |
U must be a coward n u are a coward...see where u dey dey snap pic.why u no cme down go ask question...? |
Na so some people go dey find trouble.so u live ur pastor for church cme dey aak question for here is ur pastor an alfa Or na him send u cme here? Well kukuma find tp enter keke napep go heaven go ask God dat question. |
U See ur life!!! Go sch u dey pass d sch..open ur eyes read well u dey sleep dey read. |
If only he cud log in to nairaland. And see all dis insultz..bt he wudnt cus he ll busy counting more money. |
Come on get lost jur..I no care weda u senior me with 20yrs n I repeat get lost jur. |
Musa dey use german fone.mek u go throway ur china fone if u wan baba God to pick ur call. |
Dis msg na em u suppose to tell ur fellow cmrade (pastor chris oyak) nt oko tiwa |
Op na thunder go fire u oooo u dey hear me so? Big thunder na em go fire u I swear....cow dey cross road e dn becme news again? Well no b ur fault sha I blame d mod wey sleep dey em eyes. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 154 pages)
E b like say buhari dn dey pay u d 5k wey e promise.