Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 154 pages)
Even u wey dey report d mata here I sure say na u b d 3rd olosho..u want use style call am out so dat u go fit treat him Bleep up abi? After u dn troway 3 for am. |
D guy remind of of eddy kemzo music video..maria very funny ghana music video. |
So where d receipt of 1k wey u pay? Na even dat talkactive bird wey dey for d lion king cartoon(simba) |
If u no pay am na who want pay b4? Costipation dey worry ur cat...u no see alumo bitter mix with alabukun give am drink.u try.250k na 25naira for ur side. |
How u tek knw? So ur mama dn finally gist u say na she be der leader wey dey chop humanbein intestine? |
D rest..
|
Guardian of d galaxy.lord of d ring.game of throne, .....
|
Wili wili |
Not evn up to 5yr..is 2yrs n 6month.dey shud av mek it 10yrs so dat she ll do d cmplete 5yrs. |
Dis NL n snake issue sef una just dey use style style dey pursue serious customise comot frm dis site.snakes wey I dey kill 4 sokoto state like say 2moro no dey. |
Jude n paul duh dem b like bread n butter..peter kukuma no send. See where him go stand.by d way jude who offend u wey u bone face lie say u wan kill d camera man.so una famil large like dis? N we no dey see dem for most of una pics xpecially dat little erik montana on mafia suit. |
Nadia buari baby daddy on green vibe tshirt.very cool guy doin hz tinz codedly. |
Nadii buari baby daddy on green vibe tshirt.very cool guy doin hz tinz codedly. |
Dem tell u say u look mature on dis dress n u too come mumu post am 4 d world to see?? Ehya na puberty dey worry u all dis days n I tink say u knw wetin u dey do.cover or no cover in our eyes is already uncover. |
Jobless girls everywhere abi na born troway I go call all dis 1z sef.my mouth been been do me 1 kind 4 dat 1st pic sha I no go lie ooo.look like calabash boob nt bad sha.all d same dey r all born troway pikin. |
Well na dem knw how much dem borrowd frm those fulani men 'z hand wey dem no dey fit fight back. |
Hey ashawo koboobo u must b very very s**p** see tek time no lemme curse oooo.infact u worst pass d guy sef. |
God pls borrow me ur power 4 1minz. I promise u I wudnt kill him. I just want push 1 hard konk inside em head cus he is wasted sperm occupyin space here on earth. |
U 4 kukuma dash dem ur car na.sine u love dem dat much. |
Everytime we keep hearing target target!! Target!!! Na wetin una dey always target wey una no dey fit shoot.shoot mek we see 1st we dn tired to hear target lobish.. |
Oga cbn keep d certificate jst give me 1milla.dat 1 is ok for me bizness yapa. |
1st good news since d beginin of 2016..even those almajiri will start going to sch nw so dat dey cn tap frm dis opportunity also,nice 1. |
Boolari tear is anointed..see how d tear dey mek sum NL beat demself and swearin.if him like mek e move to cry he iz still a learner where patience jonathan dey nt d sweat on iz forehead wey u dey call tears. |
Boolari tear is anointed..see how d tear dey mek sum NL beat demself and swearin. Well am waitin for him to move to cry nt d sweat on iz forehead wey u dey call tears. |
Dis ur write up na for buhari.no b here u suppose post am..meanwhile brb lemme tek a sip of water den back to my bizness.I dn go. |
See dat 1 still dey on hijab n till smillin..meaning she like it.dem dn release u n yet u till liv d hijab for body. |
U dey find xpensive gadget...u no knw where 7up hotel dey abi? |
D guy na dull guy...by nw he shud av own ur head.even if na 10naira note dey come out e still better. |
Awkward moment u just wish mek epilepsy catch d vigilator. |
Then dnt give dem d food till after closin. |
Dis is nt new..e dn tey wey R.kelly dey do am...trap in d closet...meanwhile am till waitin for d part2.52mb dn go just like dat n I deletedd video after watchin it once. |
Oga sunday free d man jur go bury ur wife.bitch aint loyal she dn see wetin she dey find. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 154 pages)