Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 154 pages)
Bariga is a nice plc..na those useless tinz call thugs na dem spoil d plc. Meanwhile do u xpect d govt me to cme n start sweepin n cleanin d plc 4 dem..u wey shit inside ur house who u dey xpect mek e cme park am 4 u? Fear people livin in dat kind of plc cus na dem wear d best designer pass.4get poverty some people are jst 2 lazy to clean der environment. |
Or hen. |
Simple 100naira condom u cnt afford..#smh |
Rewarded...!!! |
Big lie d terror police arrested yestiday haz no gun shot wound...xcept stroke of cane on iz back n chest...I doubt if d guy is really dead. |
Big lie d terror police arrested yestiday haz no gun wound...xcept stroke of cane on iz back n chest...I doubt if d guy is really dead. |
Kanu...chaii chaiii diaris God ooo.. Warder..I dn hear.iu no knw God dey b4 wen u dey yab us dey call us zoo n monkey. Kanu..haaa me no talk so ooo.dis lie u people are liein on my head diaris God ooo. Warder..for ur mind n move dat way abeg. Kanu..kaii no push me I never eat if touch me again I fall down.so no just try me am warnin u. |
Over sabi do ur own mek we see...dem tell u say na my work b dis ? Itk. |
I don’t know where these girls are coming from with their illogical logic or if they are just hoping to collect N300,000 like Sophia Momodu mother of the year.
|
D last pic duh...she cn lie abt her age.bt gravity doesn't lie. Iceblockprince hope ur eyes still dey function verywell. |
Maima’s past as a runs
girl as many people seem to be aware of her
reputation in Ghana.
Apparently she lives in a face me I face you house in
Abeka Lapaz, Accra. Any time there was a business
man in town looking for company, she would be
amongst a group of girls set up for these
“arrangements” where half her earnings was for the
woman who set it up. One man’s wife caught her
once & fought her & there was apparently some
drama with a guy after she stole his belt & chain
from a hotel room. She supposedly also did runs for
Jibril Baron Cash @baron_cash a sakawa boy who
would bring her into Nigeria & other parts in Africa.
She used to lie about her age & been in the game for
years.
Maima & Jibril Baron Cash (unknown job title)
rumoured love-vendor & yahoo/sakawa boy
Her Ghana reputation is so bad which is why she has
never been publicly claimed prior. When these
pictures hit of Kill Beatz (Ghana producer) & Maima,
it was rumoured that she released them herself for
fame & attention. She is known to have been a
“possy girl” (aka groupie) rotated around Ghana
artists (Sarkodie, Rashid Mugeez) to name a few &
always hungry to desperately be amongst famous
people. At first, Kill Beatz denied her completely
because he had a serious girlfriend at the time, then
he hesitated to even claim her as a side chick. I guess
poor Panshak sitting in Nigeria didn’t get the memo.
Show me a runs girl & I’ll show you her friends. The
old saying is always true, “birds of a feather flock
together” & these birds have been swooping & flying
around looking for bread.
Maima is friends with @therealleonarose (hotel hops
all week to post empty Chanel boxes & bags) who is
friends with @queenkaryna (posing with store tags on
“her” borrowed items) @lollysweeties (comes to
Abuja from London but didn’t sell hair here) &
@cy4luv (will be spotted in Abuja with someone’s
granddad for Mac makeup but tagging Lagos on IG)
who is friends with @officialanyta (Annyta Rajis been
running for years) & @mniqsamuel (recently hosted
by Timi Franks in Dubai).
All these girls are in the same business. They bleach,
they are jobless & they hotel hop.
|
There is ntin like if need be u cnt wait to die.when there is already 1001 way to die.what r u waiting for? |
No difrent btween she n those indian sacred cow. |
Sum peep keep sayin dey will do it 4 love.love fire!!! Mek e happen 1st na.na dat time u go dey hear d number u are callin iz no more in dis country... |
Did I tell I dnt av tp to give her? All d taxi danfo keke napep n bike shey na ghost dem dey carry? Must u call ur male frnd where I dey? Well as ur male frnd cme carry mek e just dey carry u dey go patapata.cus as frm dat moment me too go call my own female frnd mek she cme carry me with her bicycle. |
If dis car jam person ehnn oboy na hell fire dat person dey go direct ooo. |
.my bro hz an accidnt bleedin frm ears,nose,vomitin blood.oboy na me b d cleaner d bed pusher na me evn b d byforce nurse.my bro cudnt evn recnize me cus d accidnt really effect d brain.I pay all d bill dey requested for.frm emergency to trauma den neuro...n yet na me dey help dem do der work.to d xtend a female nurse threaten me askin me to wear a jacket so dat she cn be able to scan hiz brain I go live am ooo.I ws like bt why cn u ask oda person to wear it.d guy ws like oga abeg wear dis tin or else we go live am..I dare both of dem to try it na mek I see where una go pass go house.bt at d same time I gat obey cus na my bro life mata. thru out december na hospital I dey. hopsital no b where I wish my enemy to go ooo.I saw tinz no b small. |
Mek we too sef learn how to ignore all dis yeye stuff wey dem dey post sumtime.mek we see weda dem mods no go stop givin us rubbish.if dem like mek dem ban me again....only on nairaland person go speak him mind den get ban..dem 4get say witout us der wudnt b no nairaland. |
Mike mr yellow pawpaw u cn lie ooo.an old woman slap u n yet her grandaughter cudnt tell her u just an actor. |
Terry G...knack am. |
I will buy it if d phone d day I heard jesus christ is nw using a phone.cus I beliv say na only dis kind of fone fit connect to heaven abi? |
No mind dem..e be like say d 1 wey ice prince dey face nw never teach dem lesson... |
GEJ d cool boy ride on sir ntin do u..even as a former president u till act like u dnt knw d meaning of president...all those haters katapolt no fit do anytin.God bless u more sir.by d way sir where is our lovely pepe na.water carry me dey go! anywhere jona dey water carry me dey gooo!!! Lolzzz pepe we miss u too no b small. |
Olodo...1000 x 400 na wetin?play dn tek ur head abi?
If each person pay 1k. |
Olodo...1000 x 400 na wetin?play dn tek ur head abi? |
Na ur husby u wan show us abi na ur 2 small egbalumo wey dey ur chest u dey show us.or shey na d iphone or d car.me no understnd...or shey na d jumpsuit? |
Sum peeps keep askin why only in lagos....cus if u remove lagos frm nigeria map..der wudnt be no nigeria. |
Chaiii.my own maths teacher dey use student chair stone us.if we fail to ansa iz question. |
Avoid bush burning u say!? How dat 1 tek dey effect? |
Madam u said u need a househelp n nw she cme in n help u to get pregnant cus der is love in sharing.so y d complain nw? |
Everybody keep saying dey need a more challenge job...by d time dey ask u to raise an imposible target under a week.una go begin cry say somebody for villa no want una progress. |
So u are planing to dasuki dis company once u get d whole xperience abi? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 154 pages)
? Itk.