Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 137 138 139 140 141 142 143 144 145 (of 154 pages)
Wia u born last nyt? Na 2day u dey see people beg like ids? What abt those beautiful who haz kids. 1 for back n 1 for hand n yet u see dem everynight around ikotun brt bustop begging..like brother goodevening abeg u fit help me wth sumtin mek I tek manage.and sumtym I wonder if those children becme rich 2moro will dey still remember wz der mother went thru for them? E dn tey wey tinz hard for naija just dat God bless us enuf strenght to keep going. |
See dis 1 wetin u knw..b4 she became a star wz iz nt asmtel malt show(d next movie star)dat brought her to limelight Just as dey did to oc...tonto dikeh wey big b4 n look like a tomboy. |
Dis cow get home training well well.see as e gentle.e evn aloow dem to fold am put for d booth... |
If no b film wey tonto dikeh dey act.na so she too for dn be.she wz fat b4 with her low dreadlock. |
Media keep exposin dis guys to bokoharam..dis pic n d background alone is very dangerous. |
You and who dey fight abeg? |
Op I believe d smartest person in ur villiage na monkey. |
I suspect Dis are albert einstein 'z grandchildren. |
Dada got 5. Sumtin gp in psychology cus no b wifi him find go sch #smh |
Atlis she try.pamo ooo ogun de...I see a war coming. |
Food for d gods(sacrifice) more customers. |
See how u dey yarn cus ur sister no dey among dem. I doubt if u urself knw d meanin of biology.person wey dem kidnap since 2014 na d full meanin of biology u xpect her to hold foor head?? Ur villiage name na mumu. |
So if I marry u put for house..na psquare u go dey tink of n dream of ba? Na psquare put u for sch abi? Hope say ur boyfrnd no b soldier? I pity u if him hear say u cry for anoda man pikin. |
I swear to God if I say u no well na cus u no well..ow we want tek help u.since when nairaland turn hospital wey u dey here dey find help.get ur lazy ass to d hospital.by d way how old r u sef? |
Na 2day? E dn tey where we dey see nonsense for here....imagine person snap sun call am news n dem push am go fp.what of me wey sun dey follow me enter my room every night in sokoto state wetin I wan talk? |
Na 2day? E dn tey where we dey see nonsense for here....imagine person snap sun call am news n dem push am go fp.what of me wey sun dey follow me enter my room every night wetin I wan talk? |
Wetin munachi do u na?u no see enila badmus,or mr ibu to compare urself with...na munachi u wan challenge abi?Wahala dey on iz own trouble dey find am.well wetin do u 4 yansh shey na boil n na bathroom u go snap after u dn dress to kill ur enemies.u just remind me of 1 yeye girl wey dey work 4 mami market sokoto army barrack she sabi tear anytin tearable,evn her pant n bra na ruggedy.. |
If I say d man no well na cus say e no well..n true true walai d man no well. |
Op u cnt be serious dis is ur father house n u cme here trin to decieve us.dis aint benin city. |
Did any of them taste d drink to knw if iz real or na ogogorodem pour inside.so many fake stuff Behind d camera. |
Dude u no help matter at all..evn d advise wey we want give u.u dnt discourage d advise. Wetin mek u wey dat sch uniform snap.evn d shoe sef e for better say u wear sliper...u 4 just stand for outside snap or u go inside d restroom snap.well goodluck to ur next. Plan.. |
A simple pele ooo jo ma binu ooo wud wud av end d case from d beginin. |
Food kill u. |
Happy bday ma.ride on nobody want carry last. |
Fire if I hear say in nigeria...except u mean in osun state and nairaland.....how many people know her? N wetin dem dey search her for? |
Yes I did cus of my male alsatian dog n anoda female dwarf dog.d monkey is a troublesum n very stuborn always fightin with d alsatian dog bt friendly with d dwarf dog so I av so seperate him frm d dogs. |
Thnk God dey escapez frm those evil people callz isis. |
U are askin for advise which u already know. Trust me av seen sum1 like her b4.good cook religious person,bt easil get angry,and na dem dey watch emmanuel tv 247. They will scream at any slice mistek u mek for d neigbour to hear.even if u keep quiet dey wll till keep talkin.they wll evn embarass ur frnds.d only way u cn save dat kind of woman is to live her n tell her d reason u are livin her so dat she wll learn how to hold her anger those kind of people will go out n look for trouble then bring d trouble inside ur house for u defend her like jet li.my brother no try am.some of then are even posses with spiritual husbby that why dey dnt listen to their own husband.na 2 tinz u need my brother either u run live her or u join moutain of fire church. |
We understnd each oda. E cn never disown me cus if e try am na hungr go b em 2nd name, |
Lolz I ll do dat 2day thnks. |
Lolz abeg oooo no let NA tink say I dey train bkharam for my house ooo. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 137 138 139 140 141 142 143 144 145 (of 154 pages)
Just as dey did to oc...tonto dikeh wey big b4 n look like a tomboy.