₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,707 members, 8,513,298 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 05:47 PM

Toggle theme

Cybriz82's Posts

Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 154 pages)

Politics › Re: Chained Generator Spotted In A Police Station.... Photo by cybriz82(m): 2:00am On Mar 29, 2016
Cn u see d generator hv legs.u want mek em do yawo yawo abi?
Jobs/Vacancies › Re: My Near Death Experience by cybriz82(m): 1:51am On Mar 29, 2016
God bless u.unlike d Op wey sabi lie pass devil.person wan die n d next tin he cud remember wz pen to write a letter..I dnt evnknw d name of movie he watchd sef.same tin happen to bk in 1996 1st time travelin frm lagos to sokoto to sch in fgc secndary sch.our bus got hit by a trailer n tumble once.d fule tank got bustd thk God der wz no spark if nt na xplosion 4 b d next tin.everybody cme out unhurt when 2 hefty ibo guys dat wz in d same bus with us woz d trailer driver 80kg slap d driver begin confess say na 1 small ogogoro him drink.my mum cudnt say anytin she wz just like harrison are u ok hope u no wound sha.everybody in d bus cudnt say a words cus of shock we wia just smilin n prayin inside.wetin we wan talk wey fear dn grip us enter bonemarrow..we shud all b thnkin n praisin God like everyday is our last day after people wey dn died we no better pass dem.
Jobs/Vacancies › Re: My Near Death Experience by cybriz82(m): 1:30am On Mar 29, 2016
See dem coming to nairaland as if here na church.y'all shud go to church n share ur testimony.na when una wan die una go begin remember say God dey.people died everyday.everyday is near death experience.d water u drink,d food u eat n d air u breath in do y'all knw wat iz contain b4 takin in?n yet u never took time out to thnk God for dat only when u want died u go begin cme to give testimony....some people will tell u death is d only god dey know.weda u like it or nt u must obey when d time come.op u mek me laf u didn't evn pray when u taught u dat wz ur final moment bt u remember pen to write imagine.u begin find pen u no see.I laff.well I thnk God 4 ur life.
Celebrities › Re: Kayla Oniwo Flaunts Boobs In Cleavage Baring Photos by cybriz82(m): 1:07am On Mar 29, 2016
Oloriburuku witch aburo maheeda aka london has fallen.
Politics › Re: Emmanuel Iwuanyanwu And Wife Blasted By Trolls [PICS] by cybriz82(m):
Baby elephant + juggernaut of xmen = incredible hulk.
Politics › Re: Today March 28, It's Exactly A Year We Voted For Buhari, Do You Regret? by cybriz82(m): 7:51pm On Mar 28, 2016
Am single right nw cus I av broke up with all my frnds dat voted for him..
Celebrities › Re: Angela Okorie Flaunts Major Cleavage In New Photos by cybriz82(m): 4:46pm On Mar 28, 2016
Not bad duh beautiful woman..bt stop stealin dollar$..
Romance › Re: Guys, Ever Been Embarrassed For Visiting A Lady? Share Your Experiences by cybriz82(m):
Lemme share mine way bk when 2go na 2go.I left jakande estate to iju ishaga to see d babe I met in 2go n she invicted me to cme over pretty girl big boob ass n sweet lip.trust me I b edo man wey no carry last.ib4 leavin home to her plc she already told me her uncle wife is travelin to ibadan I ws like hmmm I dn see butter to butter my bread.I got to ishaga after spendin like 2hour on d road.when I got there. Met d uncle wife applyin makeup on her face with her travelin bag on d table.for my mind I dn believe say I go finish dis babe 2day.only for d uncle wife to apply her makeup spread mat for ground n started sleeping.I ws like babe shebi u say she dey travel I wz talkin to her thru chat.n she wz like yes she go soon go.mek I relax.na der I relax from 11am reach 630pm dis woman just dey form sleep sha.dat day ijust feelin stranglin her with my eyes.na so I stand up ooo begin dey go my house got home arnd 12am traffic wahala.tp dn enter voicemail.bt I try pass d op cus after sum weeks she cme over to my plc.iz up to 6yr nw bt I cnt never dat woman n her style of wickedness.
Romance › Re: Guys, Ever Been Embarrassed For Visiting A Lady? Share Your Experiences by cybriz82(m): 1:35pm On Mar 28, 2016
Chaii u fuckd up ooo upon d suffer wey u suffer u till no do anytin..n she even call u bk mek u cme punish her n u no go..I feel like tellin ur mum dis story.
Celebrities › Re: Caroline Danjuma Steps Out In Backless Dress (photos) by cybriz82(m): 1:28pm On Mar 28, 2016
Do u mean to say u av never tasted any soup apart from okra soup? That is cus u av never tasted edikakong soup...okro soup never tired u dat y.
Celebrities › Re: Toyin Aimakhu Straight Out The Shower (Photo) by cybriz82(m): 1:22pm On Mar 28, 2016
Who took her eyebrow n boob abeg?
Celebrities › Re: Waje’s Daughter, Emerald's 17th Birthday Is Today by cybriz82(m): 1:13pm On Mar 28, 2016
Maybe we shud ask ik ogbona.
Crime › Re: Businessman Loses Briefcase, Driving Licence To Prostitute After One Round by cybriz82(m): 1:08pm On Mar 28, 2016
I pray dey will never see her again.her prayer dn ansa.
Celebrities › Re: Katherine Anne Rejouis Arrested For Prostitution In US by cybriz82(m): 1:03pm On Mar 28, 2016
Ik ogbona nose Ehn no b here.
Christianity Etc › Re: How The 12 Apostles Of Jesus Christ Died by cybriz82(m): 12:51pm On Mar 28, 2016
Thnk God say dem no kill any of dem for naija by now cnn aljazeeral n bcc for dn name naija 1 of d hearttless country..happy easter to y'all.
Education › Re: Which University Has The Highest Rate Of Cultism In Nigeria? by cybriz82(m): 11:14am On Mar 28, 2016
Him go soon terrorize himself 1 day.na so e take dey start.
Politics › Re: What Nigerian Air Force Is Planning To Do To Stubborn BH Terrorists by cybriz82(m): 10:42am On Mar 28, 2016
No wonder bokoharam get sense pass dem.is like tellin a monkey wait lemme catch u.
Keep exposin der plan b4 takin action yeye dey smell.
Phones › Re: 4 Funny Phone Hoax In Nigeria, You Probably Are A Victim Of. by cybriz82(m): 10:20am On Mar 28, 2016
U want use am witdrw money frm bank ni? Na wa ooo.
Celebrities › Re: Yinka Ayefele's Truck In Accident On Lagos-Ibadan Express (Photos) by cybriz82(m): 10:11am On Mar 28, 2016
U cn only succeed wen u start using ur own family from d 1st to last.I wish u goodluck on dat.
Politics › Re: Oluwatogun-Olunleye, Soldier Beheaded By Boko Haram In Baga, Borno by cybriz82(m): 10:05am On Mar 28, 2016
Look like even U urself cnfuse.u quote d person,u quote d soldier girl,ur blame d general.dat mean d person u quote wz right,
Politics › Re: Oluwatogun-Olunleye, Soldier Beheaded By Boko Haram In Baga, Borno by cybriz82(m): 10:04am On Mar 28, 2016
Look like even urself cnfuse.u quote person,u quote d soldier girl,ur blame d general.dat mean d person u quote wz right,
Celebrities › Re: Meet Basketmouth’s Elder Brother, Godwin Okpocha,comic Artist.. See His Artwork by cybriz82(m): 5:52pm On Mar 27, 2016
Tyrion of lannister go fit u well well.
Christianity Etc › Re: PHOTOS: Man 'turns To Dog' During Deliverance Session At TB Joshua's Church by cybriz82(m): 3:06pm On Mar 27, 2016
Japanese bulldog..

Celebrities › Re: Munachi Abii And Sarah Ofili Show Off BIG Boobies In Bikini's by cybriz82(m): 2:53pm On Mar 27, 2016
No b him fault na born troway pikin dat y...d aburo olosho just dey attack everybody as if life dn tired am..lolz.
Celebrities › Re: Munachi Abii And Sarah Ofili Show Off BIG Boobies In Bikini's by cybriz82(m): 2:29pm On Mar 27, 2016
So cus ur mama born u troway dat y u want dey abuse people mama abi?
Celebrities › Re: Munachi Abii And Sarah Ofili Show Off BIG Boobies In Bikini's by cybriz82(m): 2:28pm On Mar 27, 2016
Aburo oloshi.
Celebrities › Re: Munachi Abii And Sarah Ofili Show Off BIG Boobies In Bikini's by cybriz82(m): 12:46pm On Mar 27, 2016
No matter how dem fine reach dem go see dey beg to see dat guy wey dey bleep dem..even d guy too go dey use dem do yeye like babe call me back abeg am very busy..babe abeg buy me groundnut n pure water if u dey cme abeg n help me wash d toilet ..babe wetin dey do u sef how many time I go tell u mek u no dey cme my house when I no invicte u.
Romance › Re: She Is Frustrating My Life, Just After I Officially Proposed To Her by cybriz82(m): 12:36pm On Mar 27, 2016
Take dis for spoiin my mood.cus u just reminded me of my past..I dnt care if oga nairaland is ur bro u guys cn ban me forever.oop sorry d image na for u and ur girl.make una tek am.

Food › Re: (PHOTO) If You Havent Take This Before, Then You Need Deliverance by cybriz82(m): 12:13pm On Mar 27, 2016
Dis things spoil my sch bags n books no b small..back den in faith nursery n primary sch..prince fadina aj city...95.
Fashion › Re: Would You Dress Your Son Like This? by cybriz82(m): 11:12am On Mar 27, 2016
So na white wrapper him for tie abi? Or white garment like c and s abi? Olodo.
Romance › Re: Lady Agrees To Travel To Dubai To Have Anal Sex With HIV Positive Client(Pics) by cybriz82(m): 9:18am On Mar 27, 2016
Anoda breaking bad in d making.who am I to judge.she is dying n she wll do anytin to mek d paper b4 leavin d earth.who knw mayb she haz a child n dnt want dat child to suffer.give a concain to swallow n she will witout thinkin twice.she is on a mission to mek d money by all means....go watch breaking bad season movie n u wll understnd.
Nairaland General › Re: Man On His Kneels To Beg Rich Man In Car For Money In Lagos by cybriz82(m): 9:08am On Mar 27, 2016
There wz dis useless dude I met in a bank sum yrs back.clean handsome hausa boy.he cme to me n beg me for 1k dat he want to buy polytecnic form..I cudnt ask him any question cus I wz like since na sch mata mek I give am.out of d money I wanted to deposit I took d 1 k out n gave it to him.n he join d queue.small time d guy comot go meet anoda alhaji tellin him dat he need 1k to cmplete d money dat he wnt to buy a form.d man ask him how much for d form he said 3k.d man gave him d 3k live in front of me.for my mind I ws like ehya God dn help am nt knowin dat I be learner for wia him dey.after abt 5min d guy disapear.do u believe dat after some days I went to anoda bank to deposit n I saw dis same idiot I just look at him smile n shook my head.he didn't evn spend up to 10mins after he saw me he left sharperly.for him mind him dey hustle na.so I beliv dis guy kneelin down in frnt of car n beggin too is a profession begger.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 154 pages)