₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,711 members, 8,513,315 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 06:37 PM

Toggle theme

Cybriz82's Posts

Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 154 pages)

Family › Re: My 14-Year-Old Sister Made Shocking Revelations, How Can I Manage The Situation? by cybriz82(m): 8:46am On Mar 15, 2016
Ok since una no want mek she paint her finger u and ur mum shud be ready to move with her when she gain admision into higher education.una go evn dey follow her go class sef.
Politics › Re: Osinbajo, Dolapo, Aisha Buhari On His Birthday (Photo) by cybriz82(m): 8:34am On Mar 15, 2016
Mumu dey worry I swear.u dn ever see dangote with hkn chain for neck? Bt go check him account.during GEJ time u dn ever see dasuki am wear dimond earing? With bling bling chain?
Dey der dey mek dem decieve u with der 200naira per yard ankara y der accnt keep gettin bigger by d mins.
Politics › Re: Mediatakeout Wrote This About Oshiomhole & His Wife by cybriz82(m): 12:33am On Mar 15, 2016
Who beat u?
Politics › Re: Mediatakeout Wrote This About Oshiomhole & His Wife by cybriz82(m): 12:31am On Mar 15, 2016
See him head like d 1st slice of bread.
Romance › Re: Inside Kenya's Sex Orgy Parties Where "No One Goes Back Home A Virgin" (Photos) by cybriz82(m): 12:28am On Mar 15, 2016
Kenya girls wey der big big hips.chaii I miss my kenya babe ooo elizbeth I beliv she dey among d people wey dem arrest.n she been wan cme naija bt me dey fear mek dem ni say I dn kidnap foreigner put for house.kenya babes always eagers to do dat tin by all mean.
Crime › Re: Dismissed Soldier Kills Girlfriend Over Text Messages by cybriz82(m): 11:40pm On Mar 14, 2016
All those bush animal wey una dey kill der ghost dn dey tek revenge..u see rat u kill am.u see cat u kill am.u see bird u kill am.u sell aligator wey dey bath inside water jeje u kill am post for nairaland. Draw-draw.
Crime › Re: Boy Who Was Hit By Stray Bullet During Mile 12 Clash Recuperating At LASUTH by cybriz82(m): 6:51pm On Mar 14, 2016
Speed recovery in jesus name.itz well.
Crime › Re: Photos Of The Beheaded Abia State University Students by cybriz82(m):
Sum parent stay awake all nyt hustlin nt 4 demselve alone bt 4 der kids n mostly sch fees issue. Sum parent will b inside d sun n rain sellin ugwu leaf okro n fish just to mek sure der children get everytin dey need in sch.sum r capenterl sum r labourer,sum r truck pusher, investin in der children life so dey cud learn so dat dey can earn,read so dat u dey cud bcme rich,n yet sum lil devil in human skin dat calld demselve children say na cult dem want join 4getin d backgroung dey cme from...well dey shud cntinuel ko si wahala,since most cult get extra life to dash dem.
Celebrities › Re: Waje Pictured Caressing A Lion In A Zoo (photos) by cybriz82(m): 4:50pm On Mar 14, 2016
Ajebuta cub.dem dn chop. Belleful dat why, dem never graduate to lion.
NYSC › Re: Corper Kills Big Scorpion In Ondo State (Photo) by cybriz82(m): 4:43pm On Mar 14, 2016
Is dis news?y not hold it with ur hand let see how big izt. U zoom sumtin put for post n call it big.well those small 1z dat look transparent r more dangerous dan dis black 1.let me go kill a cockcroach n post it mayb iz wll mek fp.
Crime › Re: Mob Killed And Burnt Barber In Abuja Over N10 (photo) by cybriz82(m): 10:07am On Mar 14, 2016
He must av shed tears watchin d way dey killd. N burn those aluu4..bt he never saw dis cmin...LIFE IS SHORT BUT I DNT WANNA LIVE NOW.wis we cn sumtym fast forward to d future to see wat is ahead of us.bt in life u only have 1 button which PLAY..no rewind no pause...just PLAY until iz STOP.
Celebrities › Re: The Hawker Helped By Kcee Hangsout With Kcee & Harrysong(pic by cybriz82(m): 9:38am On Mar 14, 2016
See how kcee open leg like person wey get ebola for d**k
Business › Re: CHINA Seeks More Crude Oil Exports From Nigeria by cybriz82(m): 9:32am On Mar 14, 2016
#smh na last nyt dem born u abi? I ask question u too u ansa?
Celebrities › Re: Rapper Olamide Pictured With Aliko Dangote Over The Weekend by cybriz82(m): 9:30am On Mar 14, 2016
Aint u d guy selling gala arnd dat flyover brigde @cele xpress?
Politics › Re: Meet The People Behind Boko Haram Defeat (pics) by cybriz82(m): 9:26am On Mar 14, 2016
Op u get luck say I no get ur picture for here I 4 just carry am go give 1 babalawo mek e turn ur fingers to leprosy so dat next time u no go dey post rubbish here...which kind mumu defeat b dat?? Those 1z wey dem till dey kill na ghost abi?
Business › Re: CHINA Seeks More Crude Oil Exports From Nigeria by cybriz82(m): 9:20am On Mar 14, 2016
Alright no p...so who go receive d cash n which bank account e go enter?
Crime › Re: Cultists Behead Two Students Of Abia State University (warning!! Graphic Photos) by cybriz82(m): 9:08pm On Mar 13, 2016
Parent listen to ur children we are d leaders of 2moro...prrrrrr for where dat 1 na story d music dn change...(Remix).children listen to ur parent cus na 4 ur own good ooo 2x
Crime › Re: Cultists Behead Two Students Of Abia State University (warning!! Graphic Photos) by cybriz82(m): 9:04pm On Mar 13, 2016
Yes certificate of quick death.
Crime › Re: Man Hospitalised After Anal Rape, Suspect Arrested by cybriz82(m): 8:55pm On Mar 13, 2016
I no pity d victim at all yeye dey smell ur own fellow man dey rape u n u too give am yansh like fowl.instead mek u grab d 2 lizard eggs wey dey under him dick fry am chop.
Family › Re: What Should I Do If My Wife Destroy My Property (tv) by cybriz82(m): 6:08pm On Mar 13, 2016
for her mind she dn dey claim head of house?
Family › Re: What Should I Do If My Wife Destroy My Property (tv) by cybriz82(m): 6:02pm On Mar 13, 2016
Proof it or we wudnt beliv it. Ur ex husband u say? Ehya...well go n ask ur mother abt wz she hz oass thru in d hand of ur father and am sure she didn't break any glasscup talkless of TV.
Family › Re: What Should I Do If My Wife Destroy My Property (tv) by cybriz82(m): 5:54pm On Mar 13, 2016
ABURO OLOSHI...
Family › Re: Missing Boy On Front Page Found(pic) by cybriz82(m): 4:54pm On Mar 13, 2016
Him lost b4? Abi na parent lost?
Celebrities › Re: Ini Edo, Oge Okoye, Ebube Nwagbo Hangout Together In Warri (Photos) by cybriz82(m): 3:22pm On Mar 13, 2016
Those women r just doing der own jeje n 1 mumuni carry der pics post 4 here n call it news.#smh
Politics › Re: Fuel Scarcity Worsens,See The Current Situation In Nigeria(photos) by cybriz82(m): 9:18am On Mar 13, 2016
GEJ I take God name beg u no just try to laff dem at all no even tink am.yes I understnd say e dey funny somehow but atlis pity dem for dey do not knw wz dey wia doin b4 votin 4 bolari.
Politics › Re: Blackout: Nigerians Reject Buhari’s Apology - Punch NewsPaper by cybriz82(m): 9:05am On Mar 13, 2016
Blackout or whiteout dat 1 no b d issue.d 1 wey dey pain me pass nw is dat I cnt locate all my useless friends dat voted for bolari..dey shud all return my pen n note I borrowd dem to copy bk den in sch.d kunu n eggroll I bought for dem dey shud return it also.I dnt need der frndship anymre.
Politics › Re: Blackout: Nigerians Reject Buhari’s Apology - Punch NewsPaper by cybriz82(m): 8:59am On Mar 13, 2016
U too keep quiet u no dey tired? Dem beat u 4 round beat u in round 2,gave u Knockout ounch in round3 n yet u till want stand up. U no like urself ba?
Car Talk › Re: Cars Fall Inside Water by cybriz82(m): 12:49am On Mar 13, 2016
NL need to change der engine oil. Imagine CAR FALL INSIDE WATER just like dat na news b dat?
Celebrities › Re: Princess Ayoka Peace At AMVCA 2016. (photos) by cybriz82(m): 4:15pm On Mar 12, 2016
Adam n eve fall our hand big time...izt well sha I no say na longer throat cus u to eat d apple.
Dis 1 say na cloth she wear see ow her black bra dey xpose.as if na nylon bag.
Career › Re: Between Ibinabo Fiberesima And The State by cybriz82(m): 2:32pm On Mar 12, 2016
Hmmm yellow sisi see her fine skin.go and entertain dem in d prison with ur fine skin.
If she no b goat she wud av get close to d family ryt frm day 1 after d accident.she just drop d family like iz hot.tau justice dn drop u for prison like it ice.
Nairaland General › Re: PHOTO: Made In Benue Filling Station by cybriz82(m): 2:18pm On Mar 12, 2016
Back 2d future..retro station.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 154 pages)