₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,711 members, 8,513,315 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 06:36 PM

Toggle theme

Cybriz82's Posts

Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 154 pages)

Politics › Re: Tafawa Balewa Driving A Tractor In His Farm In 1962 (Photo) by cybriz82(m): 9:28am On Mar 31, 2016
Saw a receipt of my dad s tractor...written 320naira....lolzzz d receipt hz worn out duh cudnt help bt laff...na villiage get am nw.
Politics › Re: Nnamdi Kanu Begs British Government To Push For His Release by cybriz82(m): 9:16am On Mar 31, 2016
Shey na british send u mek u go drink water wey u no fit swallow?
Career › Re: Trials Of A Fresh Abuja Resident by cybriz82(m):
She get mind abi very wicked somebody..she no evn pity her parent she just dey jump enter strangerz house as if na she rent house for dem..chaii u are a heartless sumbody u no see female colleague rob mind with na so so male u dey see.dem no remove ur head n u still cme here cme dey yarn meltdown.if bad tinz happen to u nw dem go say d man dn use u do sometin n yet u want him to b 100percent good to u.my dear e no dey work like dat.body no b firewood men na men.rob mind with ur colleague at work n church am sure some day all dis will b over.dat iz life for u.be strong.
Education › Re: How Has Nairaland Transformed Your Life? by cybriz82(m): 8:50am On Mar 31, 2016
Yes nairaland e goodu well well..e dn teach many tins about snake n how to kill animals.na small tin remain I almost turn to snake hunter just to make FP bt I no see any snake kill.e dn teach me so many tins about tonto dikeh.e even teach me how to look cleavage aka boobs.thnk God say I no get vaseline for house.
Dem dey try wella sha cus am always here when I need distraction.thnk u nairaland una do well.

Datz my opinion.
Celebrities › Re: Davido, Phyno & BankyW At Quilox Easter Pool Party(photos) by cybriz82(m): 8:32am On Mar 31, 2016
Pool partyhuh N somebody wear kaftan as if na him weddin party over sabi olodo...#smh
Politics › Re: Children Discover Samaila Inusa’s Body by cybriz82(m): 8:26am On Mar 31, 2016
Oga u too calm down n check d full meaning of found.find found,see,all join weda found alive or dead found na found.if nt 4 those children d body 4 still dey der dey rot.
Phones › Re: Streaming Or Downloading Videos, Most Cheaper?? by cybriz82(m): 8:16am On Mar 31, 2016
No mind all those children wey no knw d meanin of streamin...
Jokes Etc › Re: Who Is Seprating The Fight? 1 2 Or 3? by cybriz82(m): 1:31am On Mar 31, 2016
See dem our 3moses wey no defeat egypt. Fight to claim d original moses.
Jokes Etc › Re: Who Is Seprating The Fight? 1 2 Or 3? by cybriz82(m): 1:29am On Mar 31, 2016
And obvioisly no2 dn find trouble see fight n tryin to xcape via no 3.
Jokes Etc › Re: Elderly Man Riding A Ram Like A Horse by cybriz82(m): 1:22am On Mar 31, 2016
Agbaya oshi.n na dat same cloth he go use climb bed sleep.
Politics › Re: Governor Adams Oshiomhole Is Raising Spidermen In Edo State by cybriz82(m): 10:44am On Mar 30, 2016
Spider men or millipede...I wonder where d girls dey pass.
Romance › Re: Girl With Torn Undies Gets Severly Mocked By Trolls [PICS] by cybriz82(m): 10:36am On Mar 30, 2016
Dis is what happen when u dey manage fone wey dn break n showin black n white.
Politics › Re: Troops Recover 1304 Livestock,arrest 15 Cattle Rustlers & Kill Many Bandits(pics by cybriz82(m): 10:31am On Mar 30, 2016
See their poisonous gun abeg,,,
Education › Re: Share Your Experience Living With Your Room Mates In School by cybriz82(m): 9:09am On Mar 30, 2016
Meaning say u b aje?
Education › Re: Share Your Experience Living With Your Room Mates In School by cybriz82(m): 8:56am On Mar 30, 2016
Got dis crazy homo roommate bk den in caritas 2002set. Wzz asleep wen I notice sumtin touchin me like my bae used to.open my eyes n found my roomate already nake n smoochin me sha.a fucking gay.dunno when I scream grab a bottle n burst on iz head.people cm in n took us to d founder unlucky 4 him he wz kick out.ever since den I prefer livin alone.trust me on dis I wudnt advise anybody to share a room with yoruba guy.dey wll suck u dry.der is d yoruba guy I always share my stuff with witout takin dem back.n anytime am going to d canteen to eat I always took him along.na me dey pay bt na him dey 1st me order for food.he dnzt care if I av enuf or nt when I order 4 1 meat dis guy dey chop 3meat.n d day wey I go buy food witout invictin alone dat day he go be like say I dn kill him parent.he wudnt talk to me keep malice with me n ontop of dat he wll avoid me thru out dat day.and he dey work ooo bt wll never spend a dime in my present.yoruba boys sha fear dem.
Politics › Re: Dolapo Osinbajo Greets Tinubu And Buhari Respectfully (Photos) by cybriz82(m): 8:24am On Mar 30, 2016
Is she a japanese? Last time I check I tink say na kneel down yoruba dey kneel down greet person.is she forming queen of naija? Y not kukuma jobale.
Politics › Re: Isaac Balami's Car Explodes In Abuja (Photos) by cybriz82(m): 11:32pm On Mar 29, 2016
13million naira blow up in smoke...meanwhile some1 just ask me if I get sugar for make him tek drink garri.
Jokes Etc › Re: When You Beat A Boy,and He Said "I Will Go And Call My Brothers" by cybriz82(m): 10:18pm On Mar 29, 2016
Where I wan run go? Na 2 carry shovel dey dig ground to enter na..tom n jerry style.
Family › Re: My Wife Always Tears My Boxers To Rape Me, Man Tells Court by cybriz82(m): 7:33pm On Mar 29, 2016
A retired soldier or retired viginlante..me never understnd.
Romance › Re: Help! I Feel Like A 21st Century Witch by cybriz82(m): 7:25pm On Mar 29, 2016
When she tell u mek u help her toast d guy..did u ask for our advise? Nw wey curse dn dey trace u small small u dn run cme here dey find prayer n advise abi?toast d guy go back to him baby mama d. Same way u toast am for ur witch partner.if na me b u sef I go dey shame by nw.ow woman go cme my house cme sleep cme dey tell me say she is in love with my frnd...what an insult n u no see am.na so u ugly reach?
Romance › Re: Help! I Feel Like A 21st Century Witch by cybriz82(m): 7:24pm On Mar 29, 2016
When she tell u mek u help her toast d guy..did u ask for our advise? Nw wey curse dn dey trace u small small u dn run cme here dey find prayer n advise abi?toast d guy go back to him baby mama d. Same way u toast am for ur witch partner.
Education › Re: UNILAG Students Arrested For Attempting To Resurrect Colleague..see Pictures by cybriz82(m): 2:33pm On Mar 29, 2016
Person say life dn tired am n he took iz own life..una want form wizard bring am bk.na wa ooo.well mayb d jacob never pay dem d money he borrowd 4rm dem.
Phones › Re: I Bought This FIL Power Bank That Look Like A Phone Today. by cybriz82(m): 2:17pm On Mar 29, 2016
U buy biscuit chop alone n u cme dey ask us weda d biscuit sweet? U guys r real funny.u av d powerbnk der with u already if e no good wudnt u return it bk?
Travel › Re: The 100+ Most Beautiful And Breathtaking Places In The World (pictures) by cybriz82(m): 2:07pm On Mar 29, 2016
Av been to all dis plc b4 except nigeria.na all dis plc I dey pass go akwa ibom.
Celebrities › Re: Binta Diallo Pictured With Her Two Kids by cybriz82(m): 11:01am On Mar 29, 2016
Dis is wat happen wen ur mama born u troway.
Celebrities › Re: Yvonne Jegede Acquires Range Rover (photos) by cybriz82(m): 10:58am On Mar 29, 2016
Wetin dis girl day sell? Saw her arnd ikotun high sch bk in 2011.wonder if she wz der to write waec dunno.
Celebrities › Re: Yvonne Jegede Acquires Range Rover (photos) by cybriz82(m): 10:58am On Mar 29, 2016
Wetin dis girl day sell? Saw her arnd ikotun high sch bk in 2011.wonder if she cme to write waec dunno.
Politics › Re: Jonathan Carrying Femi Fani-kayode's Son (Photo) by cybriz82(m): 10:54am On Mar 29, 2016
Better pass ur papa n ur next papa to come in d next world...shame on u.na ur papa mate him b he already made a name for himself who b ur papahuhwho know am?
Nairaland General › Re: Bukola Oyelami: Missing Person In Ibadan by cybriz82(m): 10:33am On Mar 29, 2016
Amen.
Food › Re: I Made Fried Chicken For The First Time Today by cybriz82(m): 2:23am On Mar 29, 2016
Come sokoto den I will direct u to abuja where u wll meet my bro den he will direct u to lagos u cn get everytin evn with 500naira.den travel go bk.fry ur tin mek only u chop alone again.person go just dey em own una go dey find trouble.
Food › Re: Easter: Pizza I Made by cybriz82(m): 2:13am On Mar 29, 2016
Too late. D 3 special suitors dn chop am clean mouth.so she is waiting for der result.
Food › Re: Easter: Pizza I Made by cybriz82(m): 2:11am On Mar 29, 2016
U say wetin? Make me I rate u for sometin wey u cook give anoda man to chop?sumtin wey I no taste?dey there I dey come.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 154 pages)