Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 154 pages)
Iz always Ladies first..dat wz I tell her. |
Na lie ooo mek una no mind dem...many people dn die thru facebook love..many dn get belle thru 2go love..many dn get scam thru twitter,many r livin a fake life thru intergram...hope y'all remember d girl dat cme all d way frm ph to lagos festactown.wey those 2 oloriburuku boys kill...bbm own dey der too. |
What abt some doctorz wey get hand writtin like say na epilepsy dey worry der hand.comon to write panadol in a straight words wey person go fit read. e go b like wetin bomb dn scatter. |
Came back home from work and met my monkey doing this(praying) did he just choose iz own religionn?..but am a christian well who am I to stop em.
|
See ur moniker...p**sy...n u say u wan triplet y nt 10plett or 12dozen..am sure u cn handle it.dnt worry sogbo? God wll ansa ur prayer. |
Ehenn na why u cme dey look like mumu ehenn.. Ma pa mi ooo iyawo asiko.. Hello baby am in abuja.. Thief ole carry am go.. Very funny guy may he soul rest perfect peace. |
Killin witout interogation...hmmm who una dey deceive? |
Wait ooo shey na here u buy d roof and d paint? Why u no ask dem for better 1 n tell dem ur p? Sum people sha!!! |
If I say u no well na cus say u no well. Bush rat n cockroach for which zoo? Instead of u to refer her to places like house of rep n aso rock...na so u wicked reach? Who offend u abeg? |
2face and buhari need to do a dna test..walai see how e resemble 2face papa. |
Just like dat? |
Wat do u xpect if davido n akanchawa do d remix song of michael jackson (billy jean) shey u go buy d music? U carry person wife put 4 ur house n u dey xpect blessin.idiot |
Still growing but rich na him money kill am.u cn becum rich n dull ursef who care?
|
Love dis dude like kilode he said hez doin iz for d haters n yet see how dey keep hatin...instead of dem to b prayin to baba God to bless der hustle.dey dnt want anoda man z happiness bt dey wan to b hapi......#smh |
I guess u must b high too cus e b like say u dey see ghost protitute for d guy bed abi? |
I need only 1 step 7 is too much. |
NL sheybi una dey see am? Una na to dey ban ban! 1 day una go ban una helper wey God send cme. TEAM my papa n mama. |
Mumu girl u dey happi say ur anto retrovial drugs is mekin u look healthy..I pity d day u jam guy wey get hiv x10 dat day u gono say ur anto retrovial drugs no go fit save u.den u go begin look for manual retrovial drugs.idiot |
He ll be like jesusssss I dn die.how many tym he want die abeg? |
He ll be like jesusssss I dn die.how many he want die abeg? |
Hmmm boss I 4 like get close to u ooo so dat u go fill my head with d lil wisdom wey get mek I fit understnd my woman better.I knw women lik dis aint easy to cntrol.I beliv u when u say stranger dat y me no dey evn tink to touch her fone say na msg or chat I want check.dat 1 na early grave nau.so I dey free her mek she do her tin bt if I catch her wit my krokoro eyes ehnn na sorry go b her name.we av been 2geda 4 2 n half yrs nw. |
Him dey talk abt Gsd (german shepherd) u dey talk NAD(naija agbero dog) na wa for u ooo. No even tink of yabbin me bk cus evn mesef get GSM(german shepherd monkey) picture below.if u try am I go cme for u my monkey go cme 4 ur dog.na joke I dey ooo happy sunday boss.happy sunday NLder peeps 1love.op sorry 4 ur lost.
|
Dis got me tinkin n am dating a calarbar girl whm I wan2 marry sef.proud of calabar girl.
|
Aburo oloshi u collect ur poo back abi? Dis ur burn burn kulikuli wey u dey call chin chin.e pain u say ur jazz no work.iz gfrnd shud av come for u with mike tyson style. |
Tor.. If she dnt want dem callin her as ex bread seller.mek she quit and go bk to her bread bizness na...is she better dan patoranki n timaya? Upon say dem struggle to mek der way up dey r till proud to b call ex rat poison seller n plaintain boy.look at d pic very well even a blind man cn tell she never reach grade 1 for modelin.check out d oda girl she is d real model olajumoke na just money machine to ty and co...she really need a guidian b4 dem use n drop her like it hot. |
Dude na eyebrow u wan raise u abi forehead? Which 1 abeg? Go mean dwane johnson (the rock)mek him teach u. |
NL is tryin to tell us to split frm iz site too. |
D p**sy is never ours,is just a turn by turn. |
But wait ooo mek e no be say na all those guys wey dey very close to lecturer wey dey love-vendor babes give dem anyhw to bleep in xchange of gp.some of dem no dey attend class at all bt when result burst am na dem dey top.am talkin frm xperience aint hating on nobody cngrat to him. |
That akward moment when he go tink say he dey watch television bt na d televison dey look am like oga ade... |
Chop knuckle my guy.no swallow am ooo. |
In youth we learn in ages we understand.u never reach dat level bro.when a woman is ryt by myside she is my gfrnd my everytin.bt d moment she move away frm me to anoda state.she aint my grnd my nobody.cus I dnt wanna knw what is happenin @ d oda end.sum bitch wil b bleepin anoda man n when u call dem dey ll be like hey baby av missd u.na dat moment d guy wey dey bleep her go cme dey do her harder harder so dat mek u for hear say sumtin like cryin...me no go lie I dey do am wella.I trust u wen u here with me bt I cnt trust when u are out der.simple. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 154 pages)