Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 154 pages)
And flavour wz der singin gulibe gulibe ur mama born u well.yes we all agreed ur mama born u well.den how come u becme a she goat? |
Loloz jack baue ko jack n jill ni, u call those hungry children kidnapper.mtcheeeeew see how dem put d man pics for next target.which is very bad (Media gone wrong) una wan just kill person father n husband for ntin,must u guys xpose any lil secret to d world? Na wa ooo. |
Apart frm cmin to NL to read news how many of una get 2h to buy newspaper? Nt to talk of fuel 2 watch news. Ben knw how to reachout to naija sharsharp cus he knw naija peeps cnt do witout der fones... |
Seriouly u mean ur 1st met her n hz sex with her under 30mins? Dat bitch is cheaper dan 2naira5kobo chewingum. |
See how dat fool just stood facin a difrent direction as if he want d man to die. |
Shey na by force to do am? Who send u? Why u cme dey tell us? Shey u go carry me with ur tinted motor n tyre if u see me for road? U wan do tinted so dat u go fit dey bleep people daughters inside ur tinted motor abi? U will never get dat tinted permit isha allah. |
Funny how people still recnize her as a bread seller.when media n co dn use u mek money finish nobody go trll u to start investing on bread factory.d smile alone sef look like she wz force to smile. She didn't plant to b a model n cnt never b a model.ask ty she knw wazup #myopinion Quote me n lose ur finger to leprosy. |
Dude is trying to form tears bt iz look like he ll need alota pratice.learn how to cry fast b4 joinin yahoo. |
Shut d Bleep up mr dino..empty kpangolo always making noise...if na ordinary civilian died nw..na so dem go just lock up as if dey r nt part of dis country..bad road road everywhere n how many time una dn discuss how to fix dem? |
Too bad op dis pic still dey fool u n ur family back2back. Ehya sorry ooo. |
In d 1st place Who allowd derenle enter? When space full outside... |
Police stupidity..use style style dey tell d rest with d tatoo mek dem dey hide am with make up..cus dey will arrest any1 with tear drop tatoo.no wonder dem dey carry last for everytin. |
Wait oooo!!! Wat abt d 500k wey dem say dem give am dude go sell ur plasma tek am dey feed jur. Beggi beggi... |
2face money really save u..na only God knw how ur face 4 dn be nw. |
Did u write d shit urself?...oga ade frm ghana.broke ass blogger. |
Oga ade I aint no blogger ok..dundee like u.check my signature.I av a job...kids everywhere dis days always tryin to eat what will kill dem..idiotmofo. |
No wonder d white people will never stop callin d african a monkey..see d old cargo widkiz dey do witout rubber..main lookin at her 1 will knw she a glorify ashawo. |
2 tinz involve is either iz a priest by mistek.or coded priest wey need range rover jeep frm dem dem.or a spiritual mata priest wey wan catch more soul to God. |
Same jobless gal dat dated kcee n davido.slept with anytin call celebrity.wear hijab 2day..half nude in d club 2moro...question wey una go ansa for heaven dn plenty.mek una cntinuel to dey give woman belle.bt d way where STD evn dey sef.why dem no dey catch all dis usless people wey dey sleep with olosho babe witout rubber. |
And see how dem obey to snap picture.atlis dem better pass some of our polithiefcian.wey graduate frm sch of thiefring. |
2 bottle of alumo bitter for u.correct guy u just remind me of dat song.bk den when song n song.nt all dis shokishoki ahh.shokishoki ahh. |
No wonder fulani dey murd people like u. Wetin bring fulani mata cme here nw? If u see 1 u go fit talk? |
Which beer abeg? Where am? |
Seriously!!!? So wetin u con do? U no define d meanin of tout 2 am with hot slap for him face..? |
I pray mek dis ur everyday touchin heart story no kill u 1 day. |
Lolzzz am tellin u my brodaman.mek una helep me ask am how many children he been dey plan to born frm d girl..35kids?? Are u a lassa rat? |
Lolzzzz.am tellin u my brodaman. Mek una ask am how many pikin he been dey plan 2born b4.35kids Are u a lassa rat? |
Lolzzzz.am tellin u my brodaman. Mek una ask am how many pikin he been dey plan 2born b4.35kids ![]() |
Stop reasonin with ur leg...b4 then who dey help her carry d wood?d poor dude only wnt to villa for xmas celebration..d aunty refuse him to carry everytin.he even try sef say he run go bk go check.if na person like u I doubt if u will.by den na to sit down for ground dey fight for ftc on nl..free d poor guy shit happen atlis he learn sumtin. |
Mek una worry icc is on break..in miami beach.he will bk by 2012. So y'all shud just chill n tek a nap. |
Some will cheat on u n when u caught dem n b like babe u are free just go n meet him..dey wll start crying like plssss izt u I want.we r just frnd ntin happn btwn us.even if u forgive dem n tel dem bk.dey will till repeat dat same tin.meanwhile u dn giv her freedom to go b4 ooo.woman ehnn der mata no b for dis 21st century. |
Hmmm e wonder shall never end..evn ur eyes too dey do ashawo.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 154 pages)
dude go sell ur plasma tek am dey feed jur. Beggi beggi...