Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 154 pages)
Dnt hope go and read again in slow motion....datz 10million naira nt a date like 10th |
New terroristt in d making..AKA grass men..all fingers point to boolari. |
D most easier way to get all dis fulani to surrender...just kidnap there female ram n goat..1 or 2 goat is ok.beliv me dey will surrender all there weaponz. |
Soldier boys mek una pocket any money wey una see.legal money or ilegal money..all na money.afterall na where person dey work na der e dey chop..workchop. |
Shez only tryin to get her ex back. Like hmmm I go show dis guy wetin hi dey miss. |
How come ur eyes r bigger dan ur brain? Cn u create a humabein? |
U dey mind d mumu wey dey read from backward. |
Dis alabi yellow calld freeze ur mouth go kill u 1day. Atlis dey shud av learn frm tb joshua buildin dat collapse. |
They didn't deciev any young girls their parent r just stupid.u wan carry my pikin go yankee witout visa? Oya come mek we de go airport 2geda mek I atlis wave her byebbye b4 she enter plane. |
She came to beg for forgiveness then y didn't u used dat against dem in d court.show us d picture or video when wz beggn to b forgiven. |
D life in front of u is far better dan d life u left behind..man no die man no rotten..dis once used to b olajumoke account balance. |
Op if I say u no well,,,na cus say u no well...n truly u no well walia.ur sister fine reach d 2 of demz leg? |
Assumin her papa catch una as una dey enter d kitchen begin shout thief! Thief!! Hold it! Hold it!! Wlai e for sweet me well well. |
Madam op seriously....u already knw d ansa to ur question so which ansa u dey look for again? Well as for me I dnt av anytin to say.pls come bk n ask for more advise when d slap dn reach 12. |
Aburo oloshi...u just buy new dictionary ni? If u knw get any advise for her abeg go troway dat dictionary. |
Lucky ko igbinidion ni...fireeee na 2day ![]() |
They remind me of queen latifah movie(set it off) |
Na those poor criminal get d fone.so dey gave it to her to hold it.na as those mob dey flog dem pkako na em mek d screen break break. |
Love or lust Hmmm shey dem dn get job? Assumin dem b hausa children dat 1 no b p cus der parent go tek care of everytin. |
Her face duh always looking like she missd her bread bizness...ty just cross leg 4 1 corner dey mek doe frm dis girl head sha...meanwhile sum babes dey there strugling to do model evn if na 4 10k dem no mind. |
Oga ade abeg shift ur gramma go 1 side jur...by der fruit we shall knw dem.and I wish smae tin happen to ur daughter. |
Den jump into d lagoon n die. Den I will for news to fall ddown frm d sky b4 posting dem here on NL...I aint no blogger I av a job oga ade I say I get job oooooo.. |
Mumuni how far..shey na me u write dis novel for? Y waste ur talent here when u cn write n mek money.by d way u dey get mouth to call me names cus I never kill u b4 abi?person wey get motor no attack me na u wey still dey plan to buy bycicle for d past 8yrs nw see how u get my time. |
Hahaahaha..me pain n kini Oloun maje.bro dis tin funny somehow sha.shey u knw see say d car no get tinted glass b4 u buy am? Y boda urself nau u dnt need tinted glass wen u cn get a dark gogle for 150naira. |
Who b dis oga ade abeg? Did I say allah shud push knock into ur skull? |
Den why u no buy d ones wey get tinted glass? Shey na by force to use tinted glass when black nylon full everywhere... |
Mu + mu = mumu ode ni e |
Oda oshi....when him dey overspeed why d ocholi himself no caution d driver?sheybi u be policeman go arrest am na... |
Dnt open it then..... |
Dis is where I love watchin my comedy movies(NL) just here to read comment.my peepz in lag been cmplanin abt d heat in lag.dey shud pls cme to sokoto state n see wht is call heat.. |
She z right..some dude hating on her thread cus truth hurt.... |
Nice aint sick...he just a sim fresh dude..datz ow he iz..frm day 1. To get biggy belle no b must afterall na to liv cmfortable b d main tin. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 154 pages)
