Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 306 307 308 309 310 311 312 313 314 (of 457 pages)
Beautiful gesture... The poster two lines above, go do yours and keep quiet about it for your reward in silence. |
Gory pictures... |
TANID:One of my daughters...any wahala? |
Tripes... |
Wow.... God finally pick the girl family call. Tyra Banks + Rihanna |
No be by force na |
That would mean all Nigerian Politicians then. A welcome development. Trump's America with their talk talk...go finish with Iran first. |
EmmyBlogs:Which one come be framable again? You no go go learn simple English before choosing to be a blogger, why una dey disturb people brain like this? |
Which kain oshiomole style news report be dis na? Suicide, accidental death or murder...wetin happen? |
This Obono or whatever his name is dey make me laff... E go be the guy like magic for eye soon just keep watch. E dey play go the sacred chicken side...you think say na Prof. Osibanjo the gentle man be this? In fact you go know and see how grasscuter take dey pursue hunter wey carrygun soon. Go ask Maina how far... Remember say Maina dey knack head for ground oo I pity you Obono |
Preciouschinwe:Lol... I still dey learn work. |
Graduateacher:I dey cum I no go tey |
[quote author=Ijawwomaninoyo post=80564574][/quote]Fine boy Nedu Nwoko...Regina Daniels dialysis machine... ![]() |
Zionista:Yeye boy you are... Leg wey waka go Europe galan't pass this local leg aswearogod |
Graduateacher:Which school you graduate from, how much school fees you pay? Send me your papa account number...the man deserves a refund and your teachers, a jail time. |
Yucky Kai, that first picture. As egg sweet reach, who dey chop am no know say nyansh dey pepper fawool wey dey lay am o |
Ouchhh Cossy nwa mama...how did this happen? That must hurt as eff...get well soon dear. But those legs senior Nijeriya sha...they sure have seen better days having been relegated to the back end with all attention focused on the melons...what a rush. Even the leg wey I take waka from Nigeria go Europe no humble like this. Haba mana |
The guy price market he no wan pay or buy... You must buy o oga. All this kind women wey no dey gree quick come...you go work tire... Bros dey faithful for him other two jobs come dey wan dodge him third job...no way We wee not take eeeet |
Double jeopardy.... To err is indeed human. Upon all the sophisticated technologies.. No compensation can make up for the trauma but she go collect well Thank God say no be Nigeria, even when the case go manage reach court, all parties involved go don die by natural causes na their great great grandchildren go still dey wait for.judgement. |
If e no be Zimbabwe e for be Kenya.. That's some crazy gogo dancer... |
Perra:Awww... You guys are birthing effortlessly and the baby(s) shall bring to your household good fortunes, pressed down, shaken together and overflowing as mine had done me... Congratulations in advance... |
The NE should be a desert by now if these guys aren't truly cowards. Ragtag BH army dey use dem play 10-10 and okoso there but no razing. Foolish beings |
KingsleyBuubba:The has succeeded in making the FCT and its environs depressing. |
Revolution loading... Them go say all die na die When the average mindset graduates into... "Who die better pass this level and condition wey we dey sef" Then the leaders need to get really worried because they'd easily get over ran. How many bullets dem wan shoot before each shooter gets mobbed and mauled |
The odds here is one in a billions. Wonderful coincidence. Very news worthy. |
Ambode na kpuf kpuf wey no get level. Disappointed in how he missed out on almost all front without a struggle. Laslas Baba fit make am Ambassador to Niger or Benin Republic. He's done his bit...make e go enjoy him early retirement. All these bloggers with their headache-inducing headache ehn Just check the op English...na dem go dey laugh PEJ... Dundees |
So that useless and worthless FCT minister make the list? |
Thank God say na so e reach I That's why we jeje dey use leg slab anywhere we dey go even if na europe we sabi the koror |
Hmmm He's doing much more than some ministers even though that's on Twitter.. |
One of the best decisions. But we shouldn't rejoice just yet because he might end up as NFF chairman or some other boards. Hugo Chavez and Che Guevara wannabe |
The kwantiri is in a state op total anarchy and kay ass. The armed porces hab bin gibin the order to soot at sight any ferson or grouf op ferson resfonsible por this breakdown of law and order. Enough is enough? Who give this speech...feel free to use your calculator. The first winner will get an autographed copy of my book.. |
Talentless bunch |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 306 307 308 309 310 311 312 313 314 (of 457 pages)

