Dnawah's Posts
Nairaland Forum › Dnawah's Profile › Dnawah's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 159 pages)
Bitter cola go help u well well ![]() |
Sam Milla: Dear single ladies,supported by d grand patron. ![]() |
[quote author=Rhapsody!]Mine was given to God as my FIRSTFRUIT offering.[/quote]secret to success after service ![]() |
I no fit wear am o!d thin dey enter person yansh.dey disgrace person 4 public(if ur JT rise,of cause no place to hide am. |
Him be house boy b4,na him oga madam pikin him carry 4 back ![]() |
The fear of Tecno is d begining of new technology.nokia bye bye o!una don suck us dry,bye bye o! Nokia RIP tecno VIP ![]() ![]() ![]() |
Good work bros .GOD bless u.imagine someone that have not gotten a job yet,is creating jobs 4 others.we the Igbos we are always creative. ![]() ![]() |
Parnassuss: shylock tinz, pay with a pound of flesh. Or all the flesh he hadGary the goat pepper soup ![]() |
kcreal: Yes I'm from Imerienwe, I have known them to be very heartless.no be una brothers,some of una too wicked.by the way Tedem still day? |
Imagine me beating a woman 4 talking of setting her on fire.some people don't really know d value and how precious women are.well may him never enjoy d care,love even bleeping of a woman.;E |
No be u be d 1st na!Joseph in d Bible was once a slave,him no make noise,Regan R.was once a life gard @ a swimming pool side b4 becoming a presidentin the USA.we no hear noise.guy go hide somewhere o!:-@ |
Any one way don date only 1 man b4 and way go fit born pikin,make i no say virgin,e no day 4 they dictionary. ![]() |
Ancestor in the making.b4 she go reach 20 d pikin go born.30 d pikin pikin go born.40 d pikin pikin pikin go born.50 d pikin pikin pikin pikin go born.60 pikins go born .......100 wahala dey o ![]() |
johnwizey: *blinking*how much?thinking at least e go fit enter 2 bed room flat na |
Oahray: Nigerians pray for Super Eagles, Zambians pray for their national team, who God go answer? Abi God na Nigerian?yes na!him 4rm abia,him only son is king in my village,u want try? ![]() |
I felt like the world is about to end,women are now coming to men. ![]() |
Na still 9ja people wey dey those countries,dey u internet.if them come back 2 9ja we go carry 1st |
obadiah777: NA WETIN GO KILL AM E DEY PLAY WITH. STEVE IRWINu talk true o!them say,death wey go kill dog,no dey gree am smell shit. |
rastamouse: Wow! That explains why my wife always tell my children 'wait till your daddy come home.'na lie she dey fear make ur pikin them,no put hand beat am.e want make u dey there,if things turn bad make u put hand. ![]() |
The hand way lion d carry play with him pikin,na him e dey carry kill animal 4 am. |
ogbeche77: 2 rats can creat 1 million relatives in 18 months, no wonder rats never finish for my house.. So i just dey waste money on rat poisondon't u like rat pepper soup? ![]() |
Techwriter: If I say what I want to say some ignorant Nairalanders will start attacking themselves but I will say it. This woman's problem is more spiritual than physical. She may be religious yes! The devil is not afraid of religion ofcourse he can even sponsor it if it causes more distraction. Let her seek God and get on fire and you will see sicknesses dis*ppear,freedom granted, husband etcu said it all and that will be better in nigeria. |
They are about to kick some people out business,like this"hey u are not educated u don't have to practice o!" |
My bros be mean,the next time tell her to go to hell,that there are plenty girls dat want her position.tell her enough is enough,shake her small but with love and care o!but if u no fit,go record i beg 4 cassette or fone.because one day u go tire and u go begin on am 4 am ![]() |
Seun: Dear 1 Million Nairaland Forum Members,oga u r welcome,but ur thanks no comple without cartons of beers na!when e go happen? ![]() |
[quote author=coal_coal]Wonders shall never cease Am just imagining if this had happened in nigeria. Am almost sure that the guy would be killed before he is interrogated and the masterminds would not be revealed[/quote]and them go say the politician carry odeshi ![]() |
Ganys: .......Choi...i thought Nigeria is The Giant of Africain population only ![]() |
[quote author=Okiki_Oluwa]Mr. OBJ is a clown... He's lucky that the shraPnel didn't pierced further. Rejoicing with Dame Patience. Thank God his (OBJ) manhood will now live forever.[/quote] |
The Sahara by clive cussler. Fear nothing by Dean Koontz. Rainbows are 4 lovers(can't remember the writer) Evbu my love by Helen Ovbiagele(pacesetters) pls can any 1 tell me wat happened to the pacesetters series? |
[quote author=cigar icon]BLACK BOY (trying hard to remember the authour). Hope is not Camara Laye |
Them no dey dring 7up there,so them no no the meaning of the liquid content only and them no no say the different is clear.na y them kill everybody. ![]() ![]() |
When it comes to a matter,to run 4 ones life,a woman with big hip/yansh/ikebe will know that wat she is carrying is a big load. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 159 pages)
