Dnawah's Posts
Nairaland Forum › Dnawah's Profile › Dnawah's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 159 pages)
Omen100: Na by force 2 comment, abi u nor know say lots of d guys here na irresponsible guys?;Do boy u fine o!wetin be ur pikin name ![]() ![]() |
victorazy: So America is this expensive. No wonder my uncle came back with nofin to show.but him perm him hair and open him ear na! ![]() |
Na when she go grow we go no,if na driver or neighbor ![]() |
4 say una mak this country beta 4 me & u,9ja 4 be hot cake in the world.imagine where 1million peopl want come here and they pay $200 4 visa + back yard runs.ambassador and workers go dey jolly.y d embassies when them no want come here?;-( |
Who r d first class students?Pls employers make una note d names down o!b4 una go employ cultis am prostitus. May God help us;-( |
[quote author=Itoroetti ]Rip goldie.death is a meal everyman must have appetite for one day.[/quote]minus m,i go dey kankpe till Christ come i go shake am 4 hand ![]() ![]() |
tunad4rari: bros na d same tin be my situation.I pray God shud change my story too,I graduated since 2011,i av workin with dis marketin firm in lagos(Topworld) since 2011 dem promise to promote us to become manager after 3 months,we don waka for more than 1 year we no become manage.i av to resign.so i dont even have wia to stay talkless of job cos they were giving us accommodation.D life just get as e be.dis is my number 08060506857 i study building tech and i am in lagos.thanksur own na one year only,mine was 2 years &7 moth.i hav to use dat experience to get another job.alway seek advice b4 u act. |
Bros i was once in ur shoes o!wat i did was 2 look 4 a room close 2 my working place.my pay then was 15k and d room was 1.5k.i used 5k 2 buy thing in bulk(no mama put),pay my thith and saved 5k every month.my dear plan urself well ok God will surelly carry up. |
Me self want see am face to face o!make him pray 4 me o! |
2day is val,something d tell me say,d girl don see something,way make am 2 kill her.dat guy fit b homo o!she fit c am wit a man.abi na malaria dey worry m? ![]() ![]() |
But y do they treat mad men well and kill christians?:-@ |
[quote author=Ileke-IdI]These animals no dey fear anymore. Beautiful lions tho. I'd have gotten out of my car to play with them.[/quote]kai,see how i 4 get car & cash o! ![]() |
[quote author=GARRI (x7)]Can't you see what's happening?? Uwazurike is leading your young men to their graves. He should be called to order immediately!!![/quote]uwazurike,uwazurike how many times way i call u?i just say make i greet u ![]() ![]() |
dvdon: These students must be the most retarded folks in Abia isn't this foolish? How can some1 delibrately submit himself to be lynched in the name of initiation, its not that u r enrolling into Millitary,Police etc but Cultism a cheap one 4 dat matter. I support his dad to press charge those kids could stand life imprisomnment each or death penalty.did d dad trained him d way he should go,will it happened? |
braine: Who would pay me to stop visiting Nairaland? I need it badly; its too addictive, like Facebook.2 cups of G thing and 2 later,if u stay of 4 2 days,deal? |
If u no like any of those cars,go 4 bettle old scool,him no dey fear any road.4 water him dey,4 potopoto him dey and 4 sand him be baba. ![]() |
Otochi very nice name ![]() |
peckhamboi: I just bet £5,000 after hearing this prophecy, if we lose I go burn down TB Joshua church.o boy!i go go to d mounting, fast and pray 4 dat,but i go get share o! ![]() |
chiboy11: S dis pastor God, let him go slep joor, only God haz d power, una don dey praize dis guy wel n his head s swelinghim head suppose swell na!because d kind of crown him go wear 4 heaven ur head no go fit carry am ![]() |
JallowBah: He works, I works.contact number pls,i don see wife o! ![]() |
Thank God she no eat her food join and stave am o! ![]() |
Na so,make dem do HIV and witchcraft test too na:-@ |
4-2 |
sigba: Wow. More responsibilities come with having a girl child. Parents need to be carefull with whom they leave their girls with. Some men are animals.and women like all animals and the likes ![]() |
binger: My aunty's cat is longer than stewie na...the dude is like 4ft 5.na pusy or snake cat? ![]() |
When u join a cult or a secret society,wat they tell u is wat u will do.;-( |
Make dem wait o!1st come 1st serve.tecno come 1st,make dem join the queu pls ![]() |
ziccoit: All of you are liars and God is watching u.4rm which tv channel?me,my God d see me o! ![]() |
Igbos r born to dominate.this just d begining. |
Yemisi tayo: I dreamt dat bill gate is my personal assistant,obama my house boy and good luck my gateman,oya interpretu have malaria o! |
Mogidi: At £13,000 that equals to #3m a year/term. How is she able to raise this amount in a country where most live on less than two dollars a day?go to Aso Rock and ask them how much their use on food a day ok |
Batam: Nigerians are begging they no go do am againand na their 1st time, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 159 pages)

