Donspicey's Posts
Nairaland Forum › Donspicey's Profile › Donspicey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 93 pages)
Till then now........... Mk we dey watch as e go play....... After we go knw dos wey go enter grave........
|
I pity pple dat will still vote for all dis recycled politicians by 2023........ Bubu hv nothing to offer Nigerians except Sorrow...... Tears......... Blood........ 3 more years to go...............
|
Kestolove:Na same Ipob scatter ur kpekus and turn u to slut abi ??Continue dey carry Ipob matter for head till u reach menopause.......
|
Boko boys on the Beat....... Waiting for the Condenmed iron in Aso rock to condenm dis bfr i proceed..............
|
FEAR NORTH........ |
Pastor Righteosness pls explain to us the spiritual meaning of the wizard crash landing... I no ask for preaching oooo Nawa oooo...so witches and wizards dey use petrol ?Wahala for dos wey get filling stations wey dey operate 24hrs....... |
Who will make heaven or Hell depends on how you die......... As a Born Again or a sinner....... Heaven no sure for anybody still alive...... Only God knows dos that will make Heaven.... |
Wahala for who no be mermaid....... |
Dem seize his rifle..... His Eye clear one time..... Dos policemen can drink for Africa....... Yeye fowlsssssss
|
You are a Bokoharam, kill all that you want, destroy and kidnap innocent citizens something will happen to you. The Nigerian government would embrace you for job weldone. All in the name of rehabilitation. Send you abroad and fly you from sambisa to the government house.... And want you to be drafted into the army, Burutai would commission you personally. You are a bandit. You destroy, rape and kidnap and kill Innocent citizens that refused to pay you money for them to farm in their own ancestry land. Don't worry Nigerian Army together with the state governor are coming for you. The are coming to beg you to surrender... Like El rufai they would pay you money running into millions... The GOC would even take pics with you like you are Prince of Wales. Afterwards you guys party and chop suya... Then home you go in one piece. You are a citizen. .. you protesting because the country is retrogressive. You joined #EndSARS Don't worry the the President is coming for you Noooo.. he didn't. He sent his boys to shot and kill us. The Nigerian Army didn't beg us like the bandits... They never engaged us in a dialogue to hear our plight but rather they engaged us with the bullets even when we sang the national anthem Before you say Jack Robinson, they sweep it under the carpet like all is well and nothing happened. Notice how Burutai has been forming Rambo with Nigeria armless Citizens but cant confront BH? God dey Sha. |
Nurse....... Forbidden fruit........ soro soke video...... 3some..... |
Dem no nack her ![]() |
Government Tompolo is Back....... |
TheSourcerer:Give us naija version that we can relate to....... All dis oyibo names get as dem be..... |
Fake news......... those ones arrested are innocent hustlers.. |
Wetin kill am ![]() |
Yea Big Boy on the roll........... Mk dem hear word omo baba olowo........ No be dat wizkid wey too stingy....... |
NaijaMutant:gv me her number jareh...i dey like spiritual girlsss Na so so ogbanje i don dey date since dem born me..... i wan upgrade..... Na she gan gan i wan marry..... hv seen my missing lip,sorry rib....... |
Bar1941:Love the guy more and cherish him cos he is an asset....... Any lady dat cheats is a liability nd cheap hoe.. |
Adebami895:You are losing her already....... Do wat ur mind permits u to do and move on... You still have a long way to go in life coupled with so many opposite sex distractions..... The ball is in ur court..... Women matter dey complicated bro....... Focus on ur future first..... |
Weda u disvirgin her or not you will stil be at the losing end....... Why ??because you both are about to go into the main world of immorality(Higher Institution) Most girls don't settle down with who disvirgined dem...... No worry if u reach a certain stage all dis love wey dey shark u go drop....dat time u go begin reason how to be a MAN.. |
Fahdiga:Dos ones are lost bro.....may God redeem dia conscience.... |
Bornsinner7:Be like na my area the girl dey....... I wan kpansh one,she said she b virgin i told her dat wen she disvirgin we go relate proper... E no reach two months naso different cars begin drop dis girl for my korokoro eyes..... One day i call her to knw wats up,she say if i wan nack her na 2k......jst imagine ooooooo Wetin weak me na wen she show me the guy wey tear her....... Mehn if u grow up in the mist of girls u go see tinx wey ur mouth no fit talk finish...... Naw d bae don turn to olosho...... |
Wat should i do abt the one dat ve been stalking me ever since we had a contract copulation...... She is not my gf...... |
Wait am cumming....... Wen i cum i will answer you.... |
Fahdiga:Wen u meet dos pple chanting ipob and Afonja in real life u will discover dat all their ranting ends online...... I ve stopped taking dem serious........ Dem jst dey use dos names catch cruise..... |
Wahala for man wey carry dis one for road... Pple dey craze oooooooo |
pyyxxaro:Wetin concern Abbatoir with paints ?Badbelle ur babe don spend on u b4 ![]() Na ur cheating ![]() Catch me if u can.........
|
Igbo Amaka......... Fahdiga argue with ur ancestors....... |
[quote author=ruggedtimi post=96520321]So the joblessness cut across West Africa [/quote Since bubu became president...... His Badluck went global...... Helinues can testify to dis....... |
Efcc na corperate thieves........ Dia oga matter still dey court...... Bunch of bloody criminals..... But u sure say na only bitcoin u dey trade ? |
uchennamani:If u re a policeman or ur parents are policemen u re supposed to start 39 days prayer and fasting or u go and bath in 7 rivers because normally e no soppose beta for...... Anu ofia........ |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 93 pages)
??
