Dreadlock69's Posts
Nairaland Forum › Dreadlock69's Profile › Dreadlock69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 62 pages)
How much can I get iphone 7 plus 32gb Location: axis around oshodi lagos |
Datboredberri:Man LovePeddler stage is unlimited there is no end , men don’t hit the wall |
My guy wey i senior nah shower Him go dey yab our 3 inch prick ![]() Him go come outside for shower him go dey oppress us. P.s him bae talk say him no fit accommodate say him dey wound am nah me and the other roommate help am handle him bae but we later tell am nah real g him be |
Islandlady:Do you mean i should tell cynthia that dress scanty , uses an iPhone 13 to stop following people thrice older or wey dun reach to born me two times |
What your take on this
|
shawante:Drink and smile |
I sha know say this shit go affect my guy make i know talk |
As wetin nah Naso redpill follow talk this rubbish Oga I know look you I know look no be by force alaye Make i dey look person as cultist or wetin |
Stallionhorse:That I’ll be parboiled |
Mcreloaded:A+ nnko cause recent night I breathe through my mouth |
shawante:Fetish nah Curiosity yeah Try read between lines |
My cousin ask me a random question have i eaten raw meat before I answered ”yes” out of curiosity, not like i wanted to eat but i just wanted to to satisfy my curiosity. He told me he also tried it also because he was very hungry and he was burned up already and also out of curiosity. During sallah they killed ram in my compound and gave me pure undiluted raw meat my cousin was staring at the meat i noticed and told him ”if you’re planing on what I’m thinking tell me on time make i start to dey run maybe you dun dey turn cannibal small small”. Like the meat was to raw and got hair on it more like fresh kill. Got another fresh kill large chunk of meat from my mother , but this one is more inviting eat three raw pieces and i can say it doesn’t bad just normal maybe like a taste I can’t really say but it’s not bahd Passing along a street last week i and my cousin saw an abattoir eating some pieces of his meat from his cut. Have you tasted raw meat?
|
Mandate2023:Be calming down Which kin vawulence be this |
How eee take concern me she nah she dey feed me Another one go come again still come back If she no come back another no dey end |
Shey e reach my 1k naria ni abegi |
PerfectStranger:No be malaria I know him symptoms |
Often times i don’t know what happens to me I can’t differentiate between dreams and reality on two this have happened to me. First i dreamt my phone was spoil the next morning not seeing my phone thought it’s spoilt ,checked on the fridge saw a working phone and was shock. Second I remember I dreamt about this particular girl having a conversation with her in my dream next day i saw her my mind was so real with me that we talked yesterday if she didn’t say where was I yesterday I would have thought i was with her yesterday. And a handful of this has happened to me i just want to stop here. And also my friends does have this de ja vu feeling sometimes when we walk to together , he be like dominion i get this feeling say we dun past this street before me and you and nah this same road we pass , sometimes i tell him he should just hold that his de ja vu feeling and park one side. So what might be the cause of this please. |
If it was vice versa will she help |
If the touch light bright wella abeg borrow i wan show Alinma something |
I fit do this work on one condition if the pay good Though I suffer from sleep paralysis Trauma Mental stress cause by school , finance , addiction, bitches etc To do this work i go dey on steady ice , loud , colos and any higher drugs Bet i fit reach heaven before the devil notice |
Reading y’all comments from 7plus Soon resale this and get the xs or x Later resale and get the 11 or 11pro If dem do anyhow after that i sell all buy android no be phone i come this life come buy and no be for this nigeria economy I know like stress |
Naso 5g dey do sometimes ![]() |
Localemperor:I can feel the accent in igbo tongue |
Nah person wey dey relationship dey see this one us wey dey go for hookup and view all as hookup fir the right place no get whala Nigga: i see a girlfriend someone i can stay with the rest of my life Me and homies:you don’t wanna know what we see in her |
buckeyemedia:Werey was it worst back then |
The next i carry one police wey i dey familiar with enter bank again , this time around i dey red i just dey change am for everybody for there but the customer care , until the police guy told me make i calm down say dem go refund this evening as i commot there my aunty call me say have i seen the 10k she sent to me ,i replied Ahhhh 10k since when she told me 10 min ago and I’m already on bus and have depatch the police man giving him 1k, almost reaching the bank i saw alert of 9800 like wetin happen to my 200 i just keep quiet go house i dun weak i wan go house go chop I know dey see front again make i rest small . Reaching my hostel my bae showed i told her to cook for us , i went to my dearest friend to lend me 3k ,as per say I know wan use that useless bank again before them go debit me wetin go kill me or money wey I know go see. Omo this bitch/bae buy one spaghetti and two egg ,come buy Pringles one mumu funny spicy snack like that with juice i ask am say wetin be this she say nah wetin we go chop this night , i telli am who and who dey chop pringles I know too dey bothered bout the juice,base on say i dun too weak that day , I know get strenght to follow woman talk . The next morning i see credit alert of 1500 from zenith wetin happen to my remaining money I know no , i on television put MTV base them still play that music zazuu i just look my phone remember zenith bank and werey wey sleepover for my house . |
I went to pos to withdraw 3k , unfortunately it failed but this zenith bank debit me , i do am again ee bounce and them debit my papa again , i just chill say maybe after an hour dem go credit me back maybe it’s network issue. Omo dem know credit me my money i vex go meet the POS girl change am for am immediately I almost bite the girl how i go do transaction 6k I know see anything , she tell me say know be her fault nah the bank make i go meet the bank , omo me know gree ohh i still dey spark before her oga come confirm everything tell me say nah from my bank make i go there tomorrow since ee dun late . As i dey trek dey go house one eatery for my area come dey play this music by portable zazuu especially that “ olamide verse” Baddo sneh (zehh) Pepper sneh (zehh) Many many werey wa nle (zehh) Ahn, repete (zehh) Unruly (zehh) Baddo Lee (zehh) P Prime, gbemi de'be (zehh) Ah, ba'be je (zehh) Azarailu, e pa (zehh) Mofo's can not keep am (zehh) Bitch, I'll be goin' nonstop (zehh) Huhn, zazoo (zehh) Shii, hacker (zehh) Ika (zehh) Tes'ojue (zehh) Tes'ojue bi ti Alaga (zehh) Ayy, Gaza (zehh) Eje l'oju bi ti Abacha (zehh) Ru'oju pa (zehh) Le oju pa (zehh) Ma rerin (zehh) Kala (zehh) Daju (zehh) Wu'wa ika (zehh) The next day for port harcourt i enter bus wey i go use go zenith bank , the driver still play that very song ”zazuu” i reach bank ee be like say make i use stone stone there glass , but me keep calm no wam, enter reach customer care the lady just use sweet word finger my brain say i go see the alert before night fall “CAP”. I reach house say make i buy one or two provisions enter first bank stand i wan withdrawal 3k instead of 2500 omo dem debit me i know see money i wan cry like how is that possible I almost faint. I know fit sleep that night the next morning i go the bank beside the bank outside them still dey play the same song again “zazzu” i change am for everybody for the bank , them tell me say make i calm down make i do statements of transactions which was 1.5k i saw my 9k there but the money is not in my account , they told me I should calm down I would see the money this evening . So i went home smoke small weed any small notifications i dun run check am but nah mtn useless messages. Later i see alert but nah 1700 dem credit me , wetin happen to my remaining money. |
Wetin be this ![]() |
Eeee dun do , we dub hear |
Offpoint1:How’s the family sir You fit do me 1k or 5h asking politely |
Eheh nau |
