Dreadlock69's Posts
Nairaland Forum › Dreadlock69's Profile › Dreadlock69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 62 pages)
Kaiair:I no get person wey go fly me go abroad Nah oshodi market i go dey disturb |
AllBlack:If you feel some type of way ,you better slide and get revenge. |
Daguga:We dun start am we dun start am no going back We fit only limit am Like me I'll rate my smoking 3/10 And also depends on the environment and company I'm in , I can't wrap a smoke but can buy, |
AllBlack:Abeg shift |
Natbrowny:For your support , you my nigga that fact and you can’t lie to me |
Give me molly and loud I’ll do the job ![]() I may even be chilling with the dead |
Dem no dey stop am Dem no dey stop am This egbò Dem no dey stop am You see egbó No just enter Eee get entrance eee no get exit Eee get beginning eee no get end Egbó nah cult cool No just try am When i dey tell people say egbó nah cult them think say i dey play Egbó nah full confraternity The good thing be say you fit limit am totally like maybe once every outing or flexing not on the regular but you no fit stop am
|
Daguga:Dem no dey stop am Dem no dey stop am This egbò Dem no dey stop am You see egbó No just enter Eee get entrance eee ni get exit ![]() Egbó nah cult ![]() No just try am When i dey tell people say egbó nah cult them think say i dey play Egbó nah full confraternity |
I'm both user Pros of iphone Camera High speed Status which is a thing in Nigeria Valuable when resold Cons Just buy power bank , no need to stress Data consumption too much abeg. You will know candy crush and season film dey interesting if you no get data. Pros of android Free basics Better battery health Easy to understand High speed for Samsung users Cons Degrading camera Degrading value Slow network |
ElvisPresley:We ask you |
Just rolled another blunt in pluto This evening I’ll be rolling another in andromeda |
Try virtual you will understand well |
So if this strike extend to next year we I'll have 100L mini pro max
|
Weréy to trabaye Sugba ere no wan better for you ní Abi peace no wan be unto you |
6 plus |
Oganara la baby virtual It turned my cousin into a mad man Ordinary betnaija I know wetin I dey face |
Mind your business No be everybody dey go heaven |
Autobot05:thank jare nab only you make sense here abeg |
Ballzproblemm:It's still part of dating ,all nah dating The one's Nigeria girls dey run loca nnko |
Uhnmmm she said she won't give another card unless, she face time me . She threatened to block me She pleaded with me She said she really want to video call me She's always bussing my phone And I was just lie upandan and confusing her That year wey yahoo still sweet |
Sign I think/thought have known/heard it all |
FolakeBabyBoo:Firstly no sense in your write up. Fallacy of hasty generalization: so it only iphone gadget that can be used for scam, your monicker is" f", dear you know less. |
been a fan of samsung , I decided to switched to iOS sold my samsung series , bought an iphone 7plus and an iphone x “ I'll be giving the 7+ to my brother". I don't know how to manage data on an iOS devices and it's pissing me off lately. advice and suggestions kindly needed thanks. (Modify) (Quote) (Report) (Share) |
G |
She's a indomie and egg girl : just buy am for am the rest is history She all about her and not a little about me: imagine giving her gift on my Birthday and on her birthday. She took my necklace She dey lie lie dey confuse me I go just smile cause me dun know the truth, me to go wyn am too come cause commotion and suspense for her head, make we see who mad pass. My friend warned me, she ain't no good We go pass for road behave like stranger, because she too get plenty brothers, kíló kán mí She's want to take my clothes and accessories. She did an abortion and her friends too, only two gave birth to their baby I think I dun hear her scores and Dem dun yarn me her tape She's hookup, cum deposit bank She literally wants to sell the cow to me, when all niggas I knew off in the past got the milk for free, and me just wan use am past time I let her small access to food and comfortability and she wants to monopolies it She said I'm a very good actor. She wants to manipulate on my fears and use it against me, ex.why did you react fast when the nylon was coming your way, aunty make I know react again She always complain I care less about her and I'm too tricky Boy this bitch a ho She complains I always give her hope with no date, I still tried to give her hope is it bahd |
whippersnapper:Oga nah better mid field attacker him be . Nah the club wey him and Ronaldo nah , check there stats for nation league |
imagrg:First paragraph : True Second paragraph:no one cares Thrid paragraph: not so true |
Okay nah |
I just used my resumption money to buy iphone ; D Make Dem continue the strike , local man can't can again |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 62 pages)

