Dyt's Posts
Nairaland Forum › Dyt's Profile › Dyt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 371 372 373 374 375 376 377 378 379 (of 869 pages)
Eze Promoe:Don't try dat wit me oo Am sure u can see both of dem at d viewing centre |
Ayo Ignore Caseless abeg Him name fit am |
spikes C: You just dey happy say man want woo youWalahi E dey totori my body My libido dey go up n down |
Ishsoph: Abeg these dudes should bail our Dyt. Also rember not to make it lengthy cos she doesn't see well at nite.(special request though)Thnx for d reminder |
caseless: come back cos dis thing is huge enough to get lexinton steel asking to have more enlargement.Mtchewwww I give u ISHSOPH and SPIKE c |
sanb: You too like money; chai....Walahi e make sense Hint me abeg My body dey shake *btw, I hope its nt abt dat kungfu thingy, *raises eyebrow* |
ayobase: You have not answered my question!Is dat why we are here? |
sanb: Okay then; no probs....Bt money dey? |
caseless: buh i was going easy nau. abeg come back ...u never finish.*angry face* Wetin u dey do? Wit dat pin I saw in there? Abeg free mee |
And now where's AYO n CHUKs Cld it b network/battery/sleepin? *sobs* |
xynerise: Ok.Lmao Antelope |
caseless: corrrect! na dere make sense pass. join me abeg*runs out of d toilet* Ewoooooooooooo Caselesss ooooooooo |
sanb: Awww okay; tries to stop her from stammering....extends *handshake*; you see sweety; the name Homguy don't sound like D-Exp; so next time gurl; don't be angry....I hav nt said anyth abt d names na Shey d business get money? |
xynerise: wetin I do?Ask skydeep |
caseless: all of us go start dat english soo.Mk we go toilet |
sanb: Shows her my *angry face as well* and ask; what are you angry for ehh; is he D-Exp?Stammering |
Eze Promoe: [color=crimson]Yours is next![/color]Ok na |
xynerise: You dan get pregnancy again?No b like so u do madam? |
xynerise: Yaay! The amala still hot. You just chop?Preggy women dey chop anytime na |
sanb: Looks around and spots @Homguy in the audience...*waves* hi dude; you cool? did you get my message in the other thread?Watch it young woman *angry face* |
Eze Promoe: [color=crimson]SLOT 5, I give you the grace of ADDED 5 MINUTES to post your line or risk getting a permanent suspension![/color]Ponmo Are u tellin me my slot won't be called till abt midnight? |
xynerise: *coughs out phlegm and spits at him*Pukes on him |
Kingsley Jay: Dey there de defend oooU hav bn on my case recently I bite ooo |
chukxy44: Babe you are the reason am here today and tots of u have been my companion all day.Hugs him tight |
sanb: Defending me from what if I may ask? I'm the one that's defending you here; and maybe we need to teach Mynd a little lesson...you're in?Very much Grab his head while I grab his crotch He must know today today |
ayobase: Ur happiness is my concern baby!Choi I don dey chop am small small Where's my CHUKs |
Mynd_44: That's it? Dang, this is more horrible than I thoughtWe no call u here |
Kingsley Jay:Na dat one ur eye go see SANB, see how am defending u |
ayobase: U better go put on ur glasses and move outside under the halogen light cos u r gonna read epistle tonight.....I advice u to take along something potable and chewable!I don die already See love flying CHUKS and AYO U guys better make it a tough one for me cos I got a huge surprise for d winner |
chukxy44: Sorry love, had to pick up a special gift for you. Ibtwn pls. whose slot is it now?My body is sweeting me already PONMO! PONMO!!! Abeg call my slot na |
sanb: Gbam!!! Guys; we're waiting; lets get this game started....Did u skip dat part dat MYND said u had a flat nyansh? Choi |
Clears throat I can sight both my wooere PONMO Abeg call on dem |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 371 372 373 374 375 376 377 378 379 (of 869 pages)



