₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,047 members, 8,448,366 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 09:16 AM

Toggle theme

Eliyke's Posts

Nairaland ForumEliyke's ProfileEliyke's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 31 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Everton (4 - 0) On 1st March 2023 by eliyke(m): 5:45pm On Mar 01, 2023
Under 3.5 goals,man-u under 3.5 stake high
EducationRe: How South Africa Elections Counting Ensures Transparency (PICS) by eliyke(m): 5:57pm On Feb 28, 2023
My country no dey copy beta thing oooo,if na bad thing now wey go cost Dem money u go c Dem with there agbada

PoliticsRe: South Africa's Deputy President David Mabuza Has Resigned (PICS) by eliyke(m): 8:47pm On Feb 04, 2023
E no too surprise me bcoz I no dey count Dem as black,if na my country,na to dey pray mk d president die mk e take over

CrimeRe: Abuja-kaduna Train Attack Suspect Arrested by eliyke(m): 2:59pm On Jan 23, 2023
angry
PoliticsRe: Nigeria Expecting Delivery Of 27 Fighter Jets, Attack Helicopters To Boost Fight by eliyke(m): 10:43am On Jan 22, 2023
angry
PoliticsRe: IGP Baba Inspects Equipment Ahead Of 2023 Elections. by eliyke(m): 12:06pm On Jan 20, 2023
Dem go still do wetin dey dere mind,may God help we d hard working nd law abiding citizens
TravelRe: Lagos State Government Shares Throwback On Molue by eliyke(m): 11:34am On Jan 20, 2023
Hw many people dey enter d nw motor?wey yellow coaster nd danfo full everywhere

PoliticsRe: APC Explains Why Taraba Camapign Rally Was Postponed by eliyke(m): 7:35am On Jan 20, 2023
Dem no check calendar b4 picking date b4,abi na moon Dem dey look?

PoliticsRe: NDLEA Can’t Try Me On Drug Trafficking Charge - Abba Kyari Tells Court by eliyke(m): 11:54am On Jan 19, 2023
grin
HealthRe: Man Mauled By Tiger On The Loose In Johannesburg (Pictures) by eliyke(m): 9:01pm On Jan 18, 2023
Dis kind thing hardly happen 4 my country,d small wild animal wey remain dey hide 4rm jungle justice

CrimeRe: Soldiers And Police Taskforce Fight In Ijaya, Lagos (Photos) by eliyke(m): 5:34pm On Jan 18, 2023
Sometimes I dey wonder if dis people knw say d world dey c dis dere disgraceful act, everybody na oga 4 dis buhari regime if u get gun

CrimeRe: Kidnappers Abduct 3 Osun Family Members Of Kidnap Victim Who Came To Pay Ransom by eliyke(m): 12:34pm On Jan 18, 2023
E b lyk say dis kidnappers dey pay tax to government, bcoz with nin nd bvn stuff wey Dem take inconvenient us bck den d kidnapping still dey increase,dis kidnappers ready to kidnap d whole community if Dem gather go summit ransom

PoliticsRe: Keyamo: Nigeria Had Its Highest Inflation Rate Under Obasanjo, Atiku Not Buhari by eliyke(m):
I no knw d kind weed wey dey inside aso-rock wey dis people dey smoke.e b lyk say na dat weed dey hungry tinubu

SportsRe: Mudryk: Shakhtar Donetsk Pledge £22m To Ukraine War Effort After transfer by eliyke(m): 7:19pm On Jan 16, 2023
Chelsea don pay 4 war wey Dere former owner (abrahamovic) president start

PoliticsRe: Emefiele Returns To Nigeria, Heads To Office With Massive Military Protection by eliyke(m): 6:15pm On Jan 16, 2023
Naim b say naija security don divide into different sections,no wonder Dem no fit stop insecurities, buhari jst dey mk am dey harder 4 our Lagos landlord

PoliticsRe: Can A Celebrity Endorsement Influence Who You Vote For? by eliyke(m): 3:18pm On Jan 16, 2023
Except say na d celebrity go feed me through out d politician rule

PoliticsRe: Tinubu Is Healthier Than Some People Who Call Him A Sick Man (picture) by eliyke(m): 11:50am On Jan 16, 2023
U no even c beta picture use to verify ur claim

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Crystal Palace (1 - 0) On 15th January 2023 by eliyke(m): 2:43pm On Jan 15, 2023
grin

Christianity EtcRe: How Much Do You Give As Offering In Church? by eliyke(m): 9:11am On Jan 15, 2023
Which kind childish question b dis?nd na one jobless mod push dis nonsense to fp

BusinessRe: Fires Razes Multiple Shops In Ibadan Spare Parts Market by eliyke(m): 5:22pm On Jan 14, 2023
>: everything na about tribe 4 una I no knw wen una go mature 4 dis forum (
javaguru:
my igbo brothers

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by eliyke(m): 9:30pm On Jan 12, 2023
U no fit beat ur co tenant(arsenal)na landlord u won beat,fear no even dey catch dis Chelsea sef

PoliticsRe: Reno Mocks Peter Obi, Hails Tinubu Over Crowd At Enugu Airport by eliyke(m): 12:27pm On Jan 12, 2023
Dem don pay d crowd wey Dem hire?

PoliticsRe: 2023 Polls: Yoruba Technocrats Shun Tinubu, Endorse Atiku by eliyke(m): 12:23pm On Jan 12, 2023
grin
Christianity EtcRe: Is It Sin For Man To Have Sex Together With His Two Wives?- Man Asks Daddyfreeze by eliyke(m): 12:07pm On Jan 12, 2023
grin
Righteousness2:
People are swimming and dining in sin and are taking it as a Joke.

Immorality, Adultery, Fornication could be sweet, and fun until you close your eyes in Death and open it on the other side of life. Then will you understand that The HolyBible is not a story book.

Lets Fear God, REPENT from our evils and obey HIS word. The Consequences of disobeying GOD is not fun at All.
oga righteousness don kukuma conderm sex even if na only one wife....

PoliticsRe: Over 30,000 APC Members Defect To PDP In Katsina by eliyke(m): 10:33am On Jan 12, 2023
when u tell dem say campaign crowd no go matter on election day,Dem go call u mumu

PoliticsRe: A List Of Tinubu's Titles And Awards by eliyke(m): 7:00pm On Jan 11, 2023
U no put balloon Dior nd world cup

TravelRe: World's Most Powerful Passports by eliyke(m): 9:11pm On Jan 10, 2023
Righteousness2:
The Greatest Passport is the Passport to Eternal life in Heaven.
The passport is JESUS CHRIST.
oga chosen calm down,we dey talk of earth,no come dey put fear 4 person body

PoliticsRe: Anambra Students Town Hall Meeting With Mr Peter Obi In Akwa(photos) by eliyke(m): 2:36pm On Jan 10, 2023
LeoDeKing:
Copying Tinubu up and down.

After election, they can copy how Tinubu won.

Tinubu will teach you what politics is.
una dey forget say atiku dey dis race,abi Dem use obi do una?well obi news dey gv una erection,cry more

PoliticsRe: Peter Obi Meets With Anambra Traditional Rulers Led By Obi Of Onitsha (Photos) by eliyke(m): 2:30pm On Jan 10, 2023
lhordspy:
Is this not the same hall Atiku met the Traditional council the other day?

I thought obidient said it was a rented hall. Which attracted the insults and abuses on the Obi of Oniitsha.

I will always try my best to train my children well so they dont end up like these bunch of disrespectful touts called obidient.
since u explain dat tinubu nonsense u jst disappear, welcome bck senior urchin

PoliticsRe: Terrorists Demand N50million Ransom For Abducted Retired Nigerian Colonel, Two by eliyke(m): 10:42pm On Jan 09, 2023
Last price? E no gree 20mill?

HealthRe: 15 Commonest Drugs Nigerians Abuse: Their Side Effects And Dangers by eliyke(m): 7:50am On Jan 08, 2023
Very educative post,bt mod no go c dis one,na Alex report nd ahnie nonsense post Dem go dey push....Abeg op what of dis one?

Nairaland GeneralRe: Army Recruitment Is Not An Employment But A Call To Defend Nigeria - COAS by eliyke(m): 8:33pm On Jan 07, 2023
Y dat man dey look dat guy lyk dat 4 dat 3rd picture na?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 31 pages)