Stats: 3,165,405 members, 7,861,142 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 03:06 AM |
Nairaland Forum / Eliyke's Profile / Eliyke's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 29 pages)
![]() |
Dem don start,na Dere structure b dat,politics 4 naija dey dirty too much,no through leader will want to waste it's citizens life jst to attain a particular post,borno governor dey brag say apc go win everywere 4 e state,dat kind person fit go any length,abi no b Dere Dem attack athiku convoy 10 Likes
|
![]() |
samwash:no mind am e copy am,I c am 4 Facebook yesterday |
![]() |
Make sure u go play near this kind bet9ja shop 1 Like
|
![]() |
lhordspy:e surprise u sef abi, senior urchin 28 Likes
|
![]() |
E get wetin dis government never deny,even if u provide video as evidence 31 Likes 1 Share
|
![]() |
I think say cbn don ban spraying of naira notes,abi na only to paint our naira notes Dem sabi 8 Likes 4 Shares
|
![]() |
![]() |
![]() |
Lolz,dis one na married woman surely,she don spoil market 4 d futureisfemale nd co 11 Likes 1 Share
|
![]() |
Dem worth am abeg,with d amount of white paper wey Dem tear 2day
|
![]() |
U won know d specie b4 u throway am?dis op sef 1 Like
|
![]() |
ORIAYO70:of truth tinubu is a great leader bt am afraid of d people around him,nd he is old,he can't be everywere |
![]() |
After na she go come write two pages of apologies, election don reach she rememba say naija na her country,our Dubai landlady.... 82 Likes 7 Shares
|
![]() |
Dis innocent man 8 Likes 1 Share
|
![]() |
Very funny,bt u can start ur farm with a male nd a female if u are wise nd productive 13 Likes
|
![]() |
Another brighton.....
|
![]() |
Dis post now go go front page,e b lyk say righteousness nd one of our mod na chosen mopol
|
![]() |
U try,dis post go still hit fp, almost all her post,abi u dey gv our mod bobo nd cheese balls? 44 Likes 3 Shares
|
![]() |
Na y me nd my siblings no dey use our mama play, even wen papa leave us run,mama stand gidigba,wrk 4 site sef just to send us to sch 3 Likes 3 Shares |
![]() |
Mad people ruling us,so all d kidnapping going successfully in this country no concern dem
|
![]() |
![]()
|
![]() |
Na wetin I dey take nw b dis as prescribed by d Nigeria present situation, bcoz nobody knw hw next year go b after election... ![]()
|
![]() |
The Only people on the HIGHWAY to Hell are those who Reject the Free Gift of Salvation available through JESUS CHRIST. Wherever you are,if you are Born again and Have a Genuie relationship with JESUS Christ, It does not Matter what is Happening in the world, FEAR NOT! If You are not Born-again , you need to be Afraid. Hope all is well? 36 Likes 4 Shares
|
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
Guy whyyyy,u jst wan kill some people,1 don already dey yarn rubbish 4 up� 29 Likes 3 Shares
|
![]() |
Rice,fish nd pepper 220 Likes 9 Shares
|
![]() |
No b president again?nd I been dey think say dis guy smart,op sef no go mk heaven,y u come dey remember us say na 2 wives e get 54 Likes 2 Shares
|
![]() |
Mancity abeg,e get why 1 Like
|
![]() |
Silent to eat there stolen billions ![]() 24 Likes 3 Shares
|
![]() |
But dis place looks like training ground naaa op 2 Likes 2 Shares
|
![]() |
![]() |
![]() |
![]()
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 29 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |