Food › Re: The Small Barbeque Fish I Bought Last Night For 5 Thousand Naira. by eliyke(m): 5:38pm On Jan 07, 2023 |
Maybe u don high wen u buy am,5k 4 just 1 fish?
|
Celebrities › Re: RMD Shares Photos With His Son, Oghenetega by eliyke(m): 5:11pm On Jan 07, 2023 |
 Johnthejohn: Yoruba demons  u c ur life, tribalism no good una no go hear
|
Nairaland General › Re: SA Refunds Motorists N180Billion After They Reject this New Tech on Roads (PICS) by eliyke(m): 8:14pm On Jan 06, 2023 |
SA are way ahead of d so called giant of Africa,d other day some nairalanders dey call black SA slaves to d white,say e no beta Dan we wey we b slave to our fellow black without development nd wickedness?
|
Politics › Re: Celebrities React As Tinubu Steals Ebuka Picture by eliyke(m): 4:09pm On Jan 06, 2023 |
|
Politics › Re: Eko Disco Promises 20 Hours Of Electricity A Day In 2023 by eliyke(m): 3:10pm On Jan 05, 2023 |
|
Politics › Re: Why Buhari’s Made U-turn On Fuel Subsidy Removal – Adesina by eliyke(m): 11:44am On Jan 05, 2023 |
If d government can provide 24hrs electricity 4 us,den mk Dem remove subsidy,we go knw say na only 4 transportation we go mostly need fuel |
Education › Re: Kaduna Teachers Cry Again Over Non-payment Of Eight Months Salaries by eliyke(m): 8:11pm On Jan 04, 2023 |
|
Politics › Re: What Ojukwu Had To Say About Obasanjo by eliyke(m): 8:09pm On Jan 04, 2023 |
|
Politics › Re: Tinubu Endorsement: Bodejo Can’t Speak For Fulani – Miyetti Allah by eliyke(m): 2:30pm On Jan 03, 2023 |
|
Crime › Re: Three Arrested For Attempting To Kill A Policeman At Accident Scene (Photo) by eliyke(m): 2:42pm On Jan 02, 2023 |
[quote author= post=119637427]Instead Of You, Joining Bad Business In Nigeria
Please Get In Touch With Now
Let's Open A Blog For you and start smiling.[/quote]I wish to join,but ur bad bad news dey fear me... |
Crime › Re: Three Arrested For Attempting To Kill A Policeman At Accident Scene (Photo) by eliyke(m): 2:41pm On Jan 02, 2023 |
Police sef don dey turn victim
|
Politics › Re: Moured Vehicle Gift Saved Me From Bomb Attack In Kaduna, 2014 – Buhari by eliyke(m): 8:35am On Jan 02, 2023 |
Abi u won repay kwankwaso with d presidency?
|
Crime › Re: 5 Dancers Killed As Driver Rams Into Revellers At New Year Party by eliyke(m): 8:20am On Jan 02, 2023 |
, motor jam 10 people,5 die,4 dey hospital.what of d remaining 1 person?
|
Politics › Re: Atiku’s Aide Insists Tinubu Met G-5 Govs by eliyke(m): 8:18am On Jan 02, 2023 |
|
Politics › Re: Those Planning To Disrupt 2023 Polls Will Be Met With Full Force Of The Law, by eliyke(m): 9:13am On Jan 01, 2023 |
|
Politics › Re: Bola Tinubu Pictured With Ribadu And Gov Badru In Mecca (Photos) by eliyke(m): 9:04am On Jan 01, 2023 |
4 Nigeria abi himself?
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Leicester City (2 - 1) On 30th December 2022 by eliyke(m): 10:58pm On Dec 30, 2022 |
So Liverpool players no fit score
|
Crime › Re: Suspected Bandits Kill Young Man Weeks After Completing NYSC by eliyke(m): 9:01pm On Dec 30, 2022 |
[quote author= post=119558428]Na Where Man Dey Work, Na There Him Dey See Him Own Food Take Chop My Brother[/quote]so na dis news u go use buy Christmas chicken?
|
Crime › Re: Suspected Bandits Kill Young Man Weeks After Completing NYSC by eliyke(m): 7:03pm On Dec 30, 2022 |
,u no dey go Christmas break?
|
Politics › Re: Miyetti Allah Endorses Tinubu by eliyke(m): 7:03pm On Dec 30, 2022 |
|
Travel › Re: 200 Cars Involved In Massive Collision In China's Zhengzhou due to dense fog by eliyke(m): 4:31pm On Dec 29, 2022 |
Righteousness come see ooo,dis thing resemble end-time
|
Romance › Re: Ufo's Are Real: I Saw One Yesterday by eliyke(m): 11:09am On Dec 29, 2022 |
Wetin b UFO? |
Phones › Re: Why is KFC Closing 750 stores in South Africa? (PICS) by eliyke(m): 9:19am On Dec 29, 2022 |
Parrot69: Fooool! Even the smallest form of English, you cannot comprehend. u are calling ur father's mate fool,all dis small small children of dis days sef |
Phones › Re: Why is KFC Closing 750 stores in South Africa? (PICS) by eliyke(m): 4:40pm On Dec 28, 2022 |
Some of dis country no knw wetin b generator, unlike one giant of Africa with ancestors as leaders
|
Politics › Re: El-rufai Wants Politicians Using Religion As Campaign Tool Punished by eliyke(m): 4:32pm On Dec 28, 2022 |
When Dem see say Muslim-muslim ticket don dey back-fire
|
Autos › Re: 5 Feared Dead, Many Injured As Vehicle Rams Into Crowd At Calabar Bikers’ Parade by eliyke(m): 9:34pm On Dec 27, 2022 |
|
Sports › Re: Is It Irresponsible For Women To Bet? by eliyke(m): 9:26pm On Dec 27, 2022 |
|
Crime › Re: Accountant Of Ehamufu Fed College Of Education Bags 304 Years Imprisonment. by eliyke(m): 5:55pm On Dec 27, 2022 |
Which kind mumu judgement b dat,instead of to say life-inprisonment Dem come dey give d man hope say e fit live till den
|
Politics › Re: I Stopped My Children From Going And Staying Abroad - Atiku Abubakar by eliyke(m): 3:50pm On Dec 27, 2022 |
|
Crime › Re: 7-year-old Girl Manifests Signs Of Mental Illness After Rape By Two Suspects by eliyke(m): 7:18pm On Dec 26, 2022 |
Person hardly hear good news 4 dis country again,it might b all dis get rich quick (ritual) kind of thing, Alex still find way put e beauty queen pics, news wey u suppose leave 4 ....
|
Crime › Re: Christmas Cow Kills Former Youth President In Bayelsa (Photos) by eliyke(m): 2:13pm On Dec 26, 2022 |
Which kind die b dis,mk Dem kukuma use d cow 4 burial,na wetin e want
|
Politics › Re: Mr Macaroni Laments About The High Rate Of Insecurity In Lagos by eliyke(m): 12:15pm On Dec 26, 2022 |
Urchins go attack am nw
|