Emofine's Posts
Nairaland Forum › Emofine's Profile › Emofine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 69 pages)
ITV2 no dey for my tv menu tv no be my ting sha |
hia dem neva get beta singers pass Yankee sef . . . shey wetin dem take do nah? ![]() |
dia pesin jus dey jolly nau. . .nutin do her abeg ![]() |
mother wey carry pikin for back |
pee effriwia na so dem tek do after dem fit drink plenty ![]() |
small small na so e start. . . abeg u fit remain some for me ![]() |
brandy you go shayo after you dey inside church abi? ![]() |
me too dey carry that condition for head ![]() |
dat one mek I clear my ears too I wan hear am |
round round round e go na so pesin dey yan |
money money na good ting ![]() |
lefulefu:haba, how I go vex local comedian nau. . . na play play, shebi ur oyinbo girl neva sabi dat kain ting come teach u ![]() |
lefulefu don come again o. . .sha mek I no lie I want scarifications of my own. |
lefulefu:and we kon dey pour am for ur empty head abi ![]() |
lefulefu:Whenever you narrate your fiction I've become accustomed to your kwe kwe style so it kinda affects the manner in which I read your fairytale when you use google translator to interprete your english, lefulefu it's not by force if english no gree flow komot from ur mouth I prefer your pidgin memoirs anyway. |
now I no enter church again oh, ma spirit no fit match flesh. . . ![]() |
smh. . .I tire sef I pray this news is false sha because already my heart is heavy. |
house of God you don komot now now reach home abi? |
Fickle:The current trend is all about whose the sexiest poster ![]() |
nah schooling I fit complete before I dey join una for back home ![]() |
oyinbo pipo no get taboo before so dem go dey jolly anyhow dey see am. . .sha mek I no lie, no effri time Jand dey jam . . . sometimes e dey taya me sef |
Ochais:Okay now what has her ethnicity got to do with her so called inability to express her love for you ![]() Are your friends advising you against her because she is Edo or because "there is no trace" of whether she loves you . . . because the way you worded the title makes it seem like the former. |
I'm always iffy about these stats, it keeps on fluctuating . . . if only a decent census could be carried out sha. |
so wetin dey happ fo ur side? u no go church abi wetin you tek do on Sunday? |
Well in that case I still have 4 precious days to sin before the deadline however I am still alert to "false prophets" that dwell. |
nah dem come tell me flenjour na one kain group abi no be so? |
sha I don dey do small research fo dis flenjour no mind me oga ![]() |
na wetin be flenjour again? guy you no say I be Deltan pikin but na my pijin don dey for primary 1 level so abeg take am easy o I dey learn fast sha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 69 pages)
tv no be my ting sha


