Emofine's Posts
Nairaland Forum › Emofine's Profile › Emofine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 69 pages)
gate hawker no be my trade oh sha on ![]() |
money go be made by various means sha, remember say tourists go come . . .na contacts I wan score mek I expand small business |
land go transform after games for such areas so na good thing before, I fit capitalize on this event sha |
meetings for games na you attend? so u be one official for Olympics sha abi na wetin? lol I come sabi na more than one borough go carry Olympic games but Stratford na the official site, abi na lie? |
east side I dey na newham so na my borough wey go host de games ![]() |
tin wey go carry hype for area, come dey host outside guests . . .ah ah east na de happening place abeg sha mek I no lie, I tin say LDN 2012 go be funny cuz wahala go be plenty ![]() |
dey go carry LDN 2012 nau . . . shey if fun no dey for 2011 by next year East go dey jolie pass ![]() |
dey too reach east abeg . . . sha I fo visit SE more mek I transfer all dem jolie for my area ![]() |
week na runs for me too. . . she you too dey for LDN? |
for wetin? you kom carry plans for weekend? |
hug kom warm pesin bodi small, how far? |
misyarns no be se una no fo continue yan sha . . . |
I just hope say next player wey for join Nolly set na Yakubu wia for effri film he go dey star in dem fit quench am. |
lol at this story whether true or false ![]() |
moderator ke sha I no sabi mata wella before I enter mouth no mind me oh, sleep no fit catch my bodi but my head just dey do slow download, shey na reason for pesin miyarns |
well e be lyk say una don dey plan small gathering abi mek I join? I for supply fresh suya and malt if una kuku dash pesin venue |
sexkillz:lol I see what you did there pendo89:lol it's not a joke I do find myself slipping out my imaginary abacus at times and once upon a time I wanted to become a nun lol ![]() |
sexkillz:You appear energetic in the way you write so to me that sheds years of your number ![]() . . .hehe you think I'm a teen? ah your guess is good but I didn't want people to know that lol. pendo89:I resort to that calculation at times ![]() |
sexkillz:lol I assumed you were a teenager ![]() |
Madukaele:I'm more inclined to believe it's "or something". . . maybe pleasure derived from the pain . . .she can be beaten by anyone and I doubt she'll correlate such chastisement with love yet a person can still derive pleasure from such. . . |
I bet sexkillz wrote that ![]() reading something like that is akin to me wearing glasses with thick lenses - it's too dense for me to decipher |
[quote author=Mrs, Chima link=topic=780724.msg9330627#msg9330627 date=1318509405]As I stated there is a huge double standard between men and women. A man can screw OPENLY with thousands of women and get ACCOLADES for it. But if a woman dare kiss two boys in public, she is thrown in the lion's den.[/quote]It's quite interesting when contrasting and considering the reverse in often cases . . .a man can be untouched and considered strange so far as getting mocked for his status whilst his female counterpart will be awarded praises for holding unto her virtue. . . |
sexkillz:Oh I completely misunderstood the theme of this topic I guess I was conflating issues, but that's quite alright, it's your prerogative. P .S. Why are you dodging my question, oh you don't want to answer me?. . . .ok then, that's your prerogative too ![]() |
interesting . . . good cultural exchange ![]() |
sexkillz: sexkillz:sexkillz, what's changed in 24 hours? P.S. is that you on your avatar? . . .if so I imagined you to be younger |
oh my gosh and she was a nurse . . . that is so sad, poor baby ![]() |
Imagine a whole minister coming out to unashamedly lend support to this novice terrorist which has helped d-face the image of Nigeria some more. When other countries pass through such similar circumstance they waste no time in distancing themselves from such elements yet this one wan do reverse. . . Honestly this man should speak for himself, it's not as if Abdulmutallab never abandoned Nigeria and the consequences that will befall her when he adopted such ideologies and chose his path (smh). |
[quote author=Inked_Nerd link=topic=779952.msg9323854#msg9323854 date=1318430166]This is an interesting topic. I remember seeing an episode of Oprah once where a woman said that in any given situation if she had to choose between her husband and her children, she'd choose her husband. The whole audience was in complete shock and seemed utterly disgusted by her remark. [/quote]Oh yeah I remember that, if looks could kill eh. . . |
what's next for him?. . . Is it not so under Islamic law that states whichever member of the anatomy causes one to sin must be done away with? sha mek dem slice hin koko nau. . . abi no be de tool wey he wan use quench innocent lives?. . .sha effritin don dey spoil in fact mek am amputate his whole being abeg ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 69 pages)
sha on 
no mind me oh, sleep no fit catch my bodi but my head just dey do slow download, shey na reason for pesin miyarns


