Equlibrium's Posts
Nairaland Forum › Equlibrium's Profile › Equlibrium's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 33 pages)
If u r not a madt pesin, hw wil u cari dis car put 4 nairaland dey call am super clean ![]() |
Hw can I reach u? Seen a deal 4 a car on autotrader.com and I'd lik to get d car. Ur email? Fone numba? |
Do u deal 4 only family if not wot are ur terms of payment? |
U dey sell highlander or highlander sit and steering? ![]() |
No helicopters? ![]() |
Not power windows, not black fabric |
Its also nt a bad idea to post d carfax and auto check reports on nlnd u knw? |
Bro, twuld b nice if u post d vin of ur cars. Im interestd 1.150m. Wil b in lag 2wk jan. If its stil available nd we hv a deal, reply nd I wil call u. Wer can I inspect? |
Were can we inspect? |
1.2? |
demama: Let the lucky buyer come pick it up because am traveling dts y am giving it out u watch free dstv channels free,,08068343926 call or what's u me thank una trailer u dey enta? U nvr stil travel? Na gabon u dey go? |
Dude. Is dis stil available? |
Uwem Jimmy: Bro this is scary though but I suggest you go and see the package first. It is well! When did you submit the app? And was it paper or online route??submittd sept 9th, paper route |
saw this msg dis mornin. "Ur processed passport is ready for collection" wen I tracked to check for medical instruction and I nvr do meds. Is dat what every1 gets 4 meds or dis means somtin un-nice? |
>boko haram economics You have two cows you strap one with suicide booming thingz you use the other one to make a great video insulting GEJ, JTF, obama, NATO both cows are caught by JTF and used in stew to boost troop morale. |
Wot if u no get mony nko? ![]() can u giv her koboko instead? |
Location, mileage, price plz. Is it in naija yet? I lik |
Those are alloy wheels? Check again oh |
Bros, u dey wash moto sha! U dey run car wash ni? U wash dis car enta brand new levels oh. hapi sales man |
happy bd ebele jonathan, God in his infinite wisdom saw fit to favour you, sadly you haven't returned the favour to the nigerian people. |
*in aboki man's foice* Dis is a plaudulent transaction walahi ![]() |
Find inspired-m He's ur man |
Dude, u nvr say anytin in ur silly posts. R u 12? If u hav somtin to sell, pitch it ryt and stop bin a dumbass ![]() |
Wot is inside dat flask in the last foto? ![]() |
ChriGo: ....Oga banker, how work?...Which one be bomb embassy na....why ya naija bank work tire u na... Tot u said u earn $28k(owo tabua) per year....Na wa oo....God aint sleeping bro.....You fit go bomb embassy for ya dream shaYea i do, dats easy to verify. Any1 dat has 6-7 yrs in bankn is in dat pay range, usualy mor. I need dis mov cos naija employers hv no concept of time management. I hv don 6yrs, woken up 5.10am evryday nd gottn in earliest 9.30pm evrydy for 6yrs, dat is no life nd definitely nt worth $28k. Plus i like white girls |
Omo! Y dis canny ppl dey waste my time na? Jan don reach finish oh, and dis naija bank wrk don tire me die! I go vex oh! ![]() Abi na to go bomb dat embassy ni? Mak dem call pesin 4 medical na while my hiv status is stil negative, b4 dis naija babes do pesin strong tin mehn! ![]() |
Ol' boy, wetin dey happen here? ![]() Chrigo don hammer med, were my own na? Canny ppl, no b the plan b DAT oh. Anyway bros, congratulobia. ![]() Gotta get bac to my yeye customers. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 33 pages)






