Erico2k2's Posts
Nairaland Forum › Erico2k2's Profile › Erico2k2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 312 313 314 315 316 317 318 319 320 (of 989 pages)
DownChelsea:ahahah I understand your frustration, we no know wetin dem dey call NEPA for my house hold Dem all dey abroad, no worry I feel your pains , Pmb is working E go better U hear pray and Hustle hard |
DownChelsea:U nor Galant, U B learner, 2 things go happen to U jst now, NEPA go take light or your mb go finish ![]() |
DownChelsea:oyah nahhh, I get time Im not bck to wrk till friday and my Internet nor dey finish keep loading credit ahahahah my plan nah to finish ur DATA
|
DownChelsea:U are so ignorant ahaha U don't know what it means to have a day OFF it means you do nothing feet up NO WORK, so I have CARELESS TIME, I have unlimited internet and NEPA nor dey take light here, and you are a good source of Entertainment What do I have to lose,If U think for one second U r getting to me then U r even more deranged than I thought ![]() U r actually winding urself up ![]()
|
DownChelsea:Enjoy as food nor dey una hse I understnd, If U galant like U dey show yourself here Y U nor come out with your tru moniker, Y u dey hide behind woman name if nah wen i get time I 4 don fish U out with ur IP since go check property section, |
DownChelsea:nah una way anywhich way U B smally still, go play with your mates,U nor reach! |
DownChelsea:Nor B ur name B dat, you wey ur mum get certificate and serial number,U think say U gt mouth, U B learner ![]() like Dis U B smally |
DownChelsea:4 ur mind u think say U get levels meanwhile you B one mugu 4 una area |
DownChelsea:Pmb need visa to come where I dey live, but still I understand your frustration, I can relate to it , Even now the Sun is hot, I hear say all the kolo dey come out! |
DownChelsea:I know you are used to such statement, its in ur notes have a proper look cos word on the street is,U dey kolo and no one in ur household gree tell you! |
DownChelsea:I understand ur problem nah hunger, dnt worry PMB is working |
DownChelsea:I can feel ur frustration bross nor B me do you, hold yah papa responsible!
|
DownChelsea:At least my village has brick walls and house, I scared to see what urs look like probably worse than a 1998 Camry
|
DownChelsea:Realy in ur wap mind, U think U short comments affect's me, U are a mega Joke and more psychotic than I thought!
|
DownChelsea:you mean this car? |
DownChelsea:Are we talking about this car? |
DownChelsea:Even worse, its a Danfo
|
DownChelsea:this is what happens wen ur dream car turns out to be a toyota
|
DownChelsea:coming from an Ubar driver
|
DownChelsea:Feeling insulted by a miscreant like U, oh please, check my profile, 2007 I have been on Nairaland and you think you are the worst I have come across, ur ignorance has a CV, U nor reach
|
AmuDimpka:Nah it's not a woman, its one of them losers with Mulitple monikers they hide behind to insult others |
AmuDimpka:The entire RR line has nothing on the most basic Lexus LC. So says DownChelsea ![]() |
DownChelsea:well that car u call crap can only exist in ur dreams from all indications , I know you hold ur pencil light in high xteem but down here, we dnt give a craap about that junk! |
DownChelsea:U get Dementia ni you wrote this right? more like: “no matter how the truth sounds to you”. this argument would only fly is you want to tell me that the mainstream toyota cars are licury cars. And pls don’t compare the crap you drive to Lexus again. The entire RR line has nothing on the most basic Lexus LC. |
AmuDimpka:when a person decides to compare range rover with toyota that is when you know they xcaped frm yaba left! |
AmuDimpka:DownChelsea is U nor see am upstairs look up ![]() |
DownChelsea:nah the group wey say Beer is bitter B dis! Some mothers do have them! |
DownChelsea:ahah nah peper Eye put you 4 this one so, Hustle ahrd you hear cos if U start to compare toyota=lexus to Range Rover sport that means village people don tap into your wifi like dis guys bellow
|
DownChelsea:no matter what U say, Lexus is a rebadge and repackaged toyota if U dnt like it you are welcome to do ONE |
AmuDimpka:Ur head dey there U even remember the smoked Lexus lights we upgrade BMW with the smoked ones and the clear ones bck i n the days ![]() |
DownChelsea:I have never been inside the GS, was bought and shipped from the US to 9ja and sold by order However since U dnt know let me Educate ur wack asssss, The Lexus has up to 4 trims that I know of, these are the GS,LX,ES and IS when it comes to Sedan, these little two letters are the trims and they tell you, the kind of ride, equipment, materials, seat made of stuff like that, I know the GS300 has keyless Entry and reverse camera plus rear parking sensors,If not my Inlaw wants Toyota, I'm down with that shyte! |
DownChelsea:ofcos U dint know? that car came with factory fitted 22 runflat wheels that cost £550 fitted, x 5 that's more than N1.5 and last week, I sold a 2008 lexus GS for N2.5 million |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 312 313 314 315 316 317 318 319 320 (of 989 pages)