Feranchek's Posts
Nairaland Forum › Feranchek's Profile › Feranchek's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 101 pages)
And what has this got to do with politics biko kwenu'm oo0o !!BTW, EVERYTHING here got me WOWED!!!! Thanks bro. I go copy am kon begin do research on all of them. If true, I'll be posting them one by one on my Facebook page and Twitter handle |
Young or old, as far as your boobs dey holdable and you carry puna come my bunk, OYO na your name. I go toooooo knack you! Whatever you start thinking afterwards, na you saka |
Seriously, if your boyfriend was acting this way, will you still be in the relationship ![]() |
And you think your own case is spectacular okwaya You even dey see light 1 hr in 3 days. Some norva see light for 2 weeks now and dem dey pay nepa bill. Oga'm, biko, park one side or if e pain you reash, join the TAN (Trekkers Association of Nigeria) Lagos chapter, and you can convey your message directly to GMB. |
possibilita:Oga'm, I know so ![]() |
ONLY if you post it here |
KEEP CALM.... He'll surpass your achievement |
Threedots:Gbagaun!!!! |
Dahjhi:Yes na. Except if na just bleeping things sha |
For your safety, love with your head and not your heart |
Na those days. Doesn't work in men nowadays oo0 |
In Fr. Mbaka's voice "who is deceiving who....actuaaaalley?" ![]() |
kastonkastrol:Together with mpa gi, okwaya? |
tohpahz:Better nibo?? I've never liked that school for anything. Though it's my state school, I don't advice people to go there. If admission into universities in Nigeria is generally based on merit, IMSU go dey beg people to come school there. Rochas na righteous tiff! Buh nothing mega sha. He shall meet his waterloo very soon |
grocery:Tor! Nne'm biko help me ask am oo0o0! !! ![]() |
Hehehehehehe.... husband and wife play that time!! Pretty interesting stuff. Using grass as ugwu and other funny things. Love the good old days! Children of nowadays REALLY missed a lot! No fun stuffs again just Internet and porn. Kai!! |
They say, nothing last forever. Na lie!! Try aboki perfume. Murphy Ijemba Lmao!!! My people na true ![]() |
Awww..... so sweet!! God bless your hustle for remembering your mum in this special way |
Omo see as God help me ooo0o! Wanted to play Madrid X2 with 10 dollars (I use bet365.com) I kon go play 12 (anybody wins) I still dey sope like this oo0 ![]() |
Rubbish talk from someone I thought knew better. You're not a politician yet you paint your country black in front of the whole world. You should be ashamed of yourself cos, take it or take it, you're part of this 'failed' Nigeria. #change.... it begins with you! |
When dem do am, dem go see the reaction. |
And what can one say about this please I'm totally short of words... ain't you? |
And they wanna be a STRONG opposition.... pomo men. That one-system of government wey una sey APC wan do, na una go use una hand give dem cos when 80% of una don port, who or watin kon remain again?? |
simplemach:Hahahahahahahaha! I laff in kiswahili!!! Even Boko go soon surrender, talk less of those toothless over-pampered lazy asses. You kuku know watin OBJ do one certain village like that. Make dem try rubbish na.... |
OREMUSSANCTUS:Pomo head! What brings about transformation Answer this and the whole world go know how wise or foolish you've been since the days of homo habilis |
ozoigbondu:And watin be the PALAVA dia biko Sey pesin no wan work and e dey chop free food cos he dey threaten government and government kon geh sense kon say MBA! Never again shall any individual or entity or group put our 'Roman-Nigeria' to ransomed... my pipo, bikonu moo, na PALAVA be that![]() |
Be rich (not Richard oo0o ) and I'm sure she'll use these words appropriately without meaning something else |
hebenezher:Then tell her you wanna bleep and get it done so she can see the real you. Alakori |
I don't pray such situation for you buh I'm sure if sey ma you wey their boot, you for don go babalawo since!!! Chai! Bros I pity your reasoning sha!! FYI, devil nor dey give free gift oo0o! Please, I'm sure they've been praying for a child, so biko, leave them to continue and don't poison their live with this USELESS suggestion of yours. Gratias |
One word for this sharp guy biko.. ![]()
|
Miraculous healing awaits you my angel. Don't worry, you'll grow up to be beautiful cos you were wonderfully made by the Almighty! |
Do I blame them?? Nah.... Naija has made herself a place where anything goes. Monopoly is all I see here. Shebi MTN sef complain sey light dey make dem charge high, buh when ETIBABA land, everybody kon sit up! No problem. Make dem continue. Buh when their rival come, e go red for them. Because dem add ZEE WORLD (Chai!! I like that Acti and Nyash program -Married Again ), that's why dem wan increase tariff okwaya Nkita tagbuo haan ike dia... lubbish!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 101 pages)
!!
