Fittty's Posts
Nairaland Forum › Fittty's Profile › Fittty's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 63 pages)
![]() |
![]() |
Igbo boys wey enter ibadan like you plenty for ibadan oh! Na just make u shine your eye and pray say u get good luck jam one wey go help you. I sabi plenty of Dem wey go ibadan with nada and today Dem fit boast of a house of their own with motor cycle(lol) or car. I dey always bow for their level of hustle cos Dem sabi hustle wella for Dem shops and invest wella on profitable things. Na on Sundays Dem dey always like comot flex for beer parlors. E for pay u if you sabi person before u comot go there but u still fit try your luck make u enter d ground meet person. Just try paddy with Dem and offer to assist Dem for Dem shop. With time u sef go get experience and make money from there. But bros no carry their money run oh! I no say make you carry their money run ooohh!!! Lol. Just dey loyal and u sef go dey see small small tin from daily sale. For example Dem fit tell u say one market na 5k minimum wey u fit sell for customer but if u see customer wey buy am for 8k, u fit pocket like 2k ontop am based on sales achievement wey Una go don talk together. But put God first in prayers oh. Good luck. ![]() |
![]() |
Ummm that money no be am oh.. But u go see guest house for 2k per night, discount of 7nights deyy included. Try enter beer parlor for the guest house or any other bar wey dey close make u paddy with any guy(igbo)for there. The one wey look like say e get house wey fit accommodate oh! But try buy am shayo one or two times before you chip the issue in. As e be like say u be igbo boy, na sunday b d best time to meet other igbo boyz wey come flex for beer palor. From there you fit dey help dem hustle for dem shops and make small small money till you get your ground.... Best of luck. Lol |
"Visa package" ![]() |
Do they exists? |
Okay. But we hope we don't get any news of you doing some crazy things soon |
![]() |
![]() |
Dunno |
Toktee: Ur number or email just incasesend me a pm or drop post if anything comes up |
. |
. |
. |
. |
physise: kill some background processDon't think that's the cause. Its a new phone |
![]() |
. |
When is BBM coming to windows 8 phone ? |
Aboki suya stand by the entrance. |
Great !... If your parents cannot afford a private university then port to Uni illorin. |
no sitdon there make e keeh you first. |
Funny how those who attend classes but worked off campus are getting deported while those that never even turned up to their various schools are untouched and even still working illegally |
sexymoma: During And After....This is so me! |
Airforce1: OkYou meant "First to comment" ![]() |
Bruce and Kris Jenner have separated after 22 years of marriage. "We are living separately and we are much happier this way," the pair exclusively tell E! News. "But we will always have much love and respect for each other. Even though we are separated, we will always remain best friends and, as always, our family will remain our number one priority." Rumors of marital trouble have been shadowing the Jenners for months, but the family has kept a unified front in shutting those stories down. "We just laugh it off," Kris told E! News last November. "We love each other and just laugh about it...These kind of stories have been circulating for the last couple of years." Source: http://www.eonline.com/news/468068/kris-jenner-and-bruce-jenner-are-separated-much-happier-living-apart |
French Montana Montana haaaannn! Ice prince We got big money,we drive big cars Anywhere we go people know who we are I say baby I'm a star I don came up out the bottom All white double R Know my n*ggaz they be wailing Style dance floor Passport fly with Nice cars price don't ask for Crib paid cash for Shine bright Came from the ground like Story of my life Money stack 'Nough light Drink what I want,what the f*** did you expect I don came up out the corner Raise the roof, raise the roof Raise the roof, raise the roof Ice prince and montana we the truth! ![]() |
Check T.B Joshua for deliverance.. I heard Jim Iyke just got delivered over there and is getting married by December.. Good luck bro! |
![]() |






