Flokii's Posts
Nairaland Forum › Flokii's Profile › Flokii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 587 588 589 590 591 592 593 594 595 (of 612 pages)
I am sure their governor has a house in Lekki... afterall lagos is no man's land but see deir own land |
Moral lesson: no position is permanent in life... an ex- president turn ordinary citizen... no police nothing |
one thing is for sure.. Saraki's presidential ambition has been jeopardized.. it is very hard for him now.. |
mt7511:when jumia, konga and co. dey you dey ship phone.. call them and complain abi? you can even threaten to sue them |
my head just dey big as I see this pix.. ![]() m so proud.. Wailers shey una dey see am?.. just one word for baba PRESIDENTIAL |
wat is this?... ![]() yoruba cossy... o boy this one go male person commit o |
![]() make una leave d babe alone jare.. at least I've seen some girls put it on their tongue, some on their pvs*y.. let her do as she likes.. |
this MJ husband go like sexx gaan o... when dem marry sef wey belle jst dey fly enter.. na dem sabi.. |
Transgender of all people... smh |
it doesn't feel right... wat if things go south btw. you two.. won't it jeopardize ur sistas feelings... of whc he must have chopped her.. |
ijustdey:I can see depressed you are... with little or no sense of humor.. my friend park well.. |
dog.. *spits |
Lmfao.. ..dunno wat to type sef... @OP sorry o |
na baby petroleum jelly I kuku dey use... na dose wey dey bleach a.k.a light skin need am |
dis Nnaji na bad girl o.. wetin don pass thru her legs no be am atal saw her se*tape and was like.... Damn! |
Pictures of d wife's private part or... you knw nw ![]() |
Naija I hail thee... ![]() ow dem take fvck am sote she carry belle... na real wa |
now Baba is talking... GEJ is next... Arrest them all.. thieves ![]() |
Bekwarra:you finished from U.I right? |
I just hope say na him pikin sha... btw pretty lady.. Nadia go dey cry now |
temitemi1:that was because GEJ left them no choice... the ingrate decided to ignore d yorubas terming yeebos d backbone of his govt. and yeebos being so greedy started filling themselves into positions meant for all regions... Tinubu and co. had no choice really.. |
Monalisa185: . no be fight na.. FReshh |
sweatlana:you no sabi PUTTIN? |
Annie see your life?.. na only you dey carry baby waka for street dey snap pictures.. you no get shame atal? |
Nicepoker:i think it is east and south after north.. cos all they do is learn a trade, do business, engage in criminal activities and then to top it all.. prostitution in other pples land.. the west are d most educated.. no doubt |
Monalisa185:at least you have one right?.. thank God for your life |
silvermania:that's how you console ursef abi?.. eyah so sorry |
tido77: .loro kan sha... you dey chop d two of dem... chose d one wey sabi knack pass abi? |
dis their own style get as e be o.. mayb d guy na ex convict.. .awon oniranu meji ![]() |
dat Vagabond has been quiet lately... PMB no give am attention ![]() |
dantewest:but you have freedom of speech na.. not like we are restricting you wailers or somtin.. I see no reason why a sane person will prefer theives and corrupt govt. over change... it's is d lesser of two evils we want.. ya'll need to start thinking.. |
![]() Wailers go soon get heart attack.. Baba we love it dat way joor... ride on sir |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 587 588 589 590 591 592 593 594 595 (of 612 pages)

