Fotodaddy's Posts
Nairaland Forum › Fotodaddy's Profile › Fotodaddy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 29 pages)
@jenju, I have looked at the air freight like I had planned before but its quite a sum A beg lets do it again whenever you have a container coming. It will be cheaper for us and safer for the bike too. ![]() |
oya now, ziontrain, arrange gig for me for that side. Sharp sharp, I go storm the place and the next thing, we go dey count dough ![]() Jenju go dey gate, nkc go be bouncer ![]() And we go bend the rule tire |
@nkc, For my own dream I dream say you dey dream come press the remote and the car dey start come one ac join sef ![]() |
@ziontrain Na him be say you go pay oo Becos people dey pay to laugh like this. In fact na this kin thing Ali Baba take buy him own jeep OOO And I need 2008 Pathfinder oooo ![]() |
jenju:E be like say you no know wetin dey do nkc. The man don dey sleep with remote of the car since e get am. Even e confess to me say for dream e don dey use the car sef. Infact jenju, nkc suppose balance you some extra dough. I don't talk am before. Nkc, go sell shares OOO Becos you done cause that car to appreciate and the new price is now 1.8M (RULES BENDING )We are bending the rules and we can even do it again LOL |
Jenju, A beg check you mail, final payment made. Pleasure doing business with you and making a friend in the process. ![]() |
NKC has already ofered me 6M for the car. I told him to make it 6.2M LOL ![]() |
"Half cast" , abi you be concrete we no set well?? ![]() |
@jenju, Ol boy, you don dey due for change of name. I propose " RULE CHANGER"Meanwhile, a beg, before you change the rule again, help me with my bill of lading. In fact, make you no try venture change any rule without forming quorum. Ah ha, abi you be dictator!! ![]() "We don tire to carry any more of them shit", Fela |
@EI Na wah o!! see how you just re-appear just becos of moto. E no good like that ooo!!!! ![]() @Jenju Does thank a million mean you got a million instead ofthe 25% deposit?? ![]() @nkc If Jenju say we dey change the rules, then me I go dey bend the rules. ![]() WE HAVE DONE IT AGAIN, LETS BEND THE RULES ![]() |
, "according to teacher, question must get answer,, oya, ", |
jenju abeg was it 4X4 ![]() |
nkc, i think you are wrong if it was isi ewu that was offered then you can make this conclusion. But since it is pepper soup then, |
chi baby I am located in alausa Ikeja. Please send me a mail on oekanu@yahoo.com with subject Tyre sealant. |
bbbbbrrrrrrrrraaaaaaaaaaauuuuuuuuunnnnnnnneeeeeeeeeeeyyyyyyyyyyyyyeeeeeeeeeeeesssssssssssssss wetin happen |
@inspired_m Its so good to know that there are people who can come clean. E no easy!!! So I say well done. I am sure that I speak for many people when I say you've done well!! Every body dey hustle to survive but as my friend dey tell me "lie fit dey run for 1000 years, but in less than 1 second truth go catch am" The best advertisement is word of mouth. A good name is better than gold and I know all the dealers here strive for that. I wish everyone, inspired_m especially, a great year ahead. Hungry no go catch us, even if rice na 30K per bag. ![]() After all, no be today we GOD PASS THEM ![]() |
![]() |
you no talk sorry OO |
we still dey wait |
![]() |
we need to see sorry o ![]() |
how far ![]() |
![]() |
call me any name you like but that doesnt change the fact that you have not answered nkc's questions nkc:again I tell you, You are a dupe, forging CARFAX reports and selling accidented cars and the fact remains that you sold an accidented car to my friend as a clean car. Now if thats not the workings of a dupe then I wonder what is |
You asked for it:: ![]() Since you ignore the 4X4 that you sold today which is not a 4X4 How about this accidented car you sold to my friend: https://www.nairaland.com/nigeria?topic=124287.msg2112728#msg2112728 |
inspired_m:inspired_m, make you know say I no be your mate by age so make you no dey call me young man. I old pass you. ![]() If you want to be sarcastic you may refer to me as "daddy" or "old man." ![]() Do you really want to go down that path ![]() Are you so proud that you cant apologize to decent people on this forum for your FUNNY dealings?? I will take you down o!!! Make everybody judge oo!! I dey give this guy chance but e no wan take am!!! ![]() |
You doctored the CARFAX report. already. Anyone who looks through will see it. ziontrain:I can go on if we dont get your apology but you will go down. ![]() |
EXPLAIN:
|
Na you dey FUNNY and infact FUNNY has been defined on another thread that as something to deal with people like you. ![]() But make you no think say I dey play!! You don screw too many people already and as you know "payback's a bitch" ![]() |
@inspired_m inspired_m:Ol boy you must really think that people on Niaraland are fools ![]() IF YOU DONT APOLOGISE TO EVERYONE ON THIS FORUM FOR YOUR UNDERHANDED DEALINGS, I WILL PERSONALLY MAKE SURE YOU DONT SELL ANOTHER CAR AS INSPIRED_M ON THIS FORUM. ![]() NA PEOPLE LIKE YOU WEY DEY DUPE UNSUSPECTING CAR BUYERS. AND THTS WHY YOU NO FIT TAKE UP MY CHALLENGE. ![]() I GIVE YOU TILL TOMORROW MORNING THEN YOU GO BEGIN FEEL THE HEAT ![]() |
The harleys start from about 2M |
Jenju, if na according to how person for form clean na him e go pound him chest, then you no go get any chest left !!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 29 pages)

Becos people dey pay to laugh like this. In fact na this kin thing Ali Baba take buy him own jeep OOO And I need 2008 Pathfinder oooo
, abi you be concrete we no set well?? 



