NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:01am On Feb 29, 2016 |
merikims: sweets no vex just dey busy jare.how u dey am fyn jare my dearest, I blive your nyt was tantalizing |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:58am On Feb 29, 2016 |
Brimmie: It's good to look up some people's posts before flirting with them sha! 
**in ijebu dialect** Meh roran! Meh roja basha! lol... oya gist me wetin dey dia post |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:56am On Feb 29, 2016 |
Brimmie: Another FUTARIAN Spotted!  me sef dey reason am o, e b lyk say dat face dey familiar |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:54am On Feb 29, 2016 |
biotechshola: Fraiser
Paddy me, no vex abeg. Na happiness overwhelm me.
Apologies and gracia! vex ke? i no vex o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53am On Feb 29, 2016 |
wittyemi: Glo 3GB data no come dey sustain person reach one month again o,na wa o.... no tell me say u still dey take money browse at dis 21st century o, wen my free unlimited data dey waste for here as i no even see correct ba3 use am, i don stream video taya, so tey video don taya me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:47pm On Feb 28, 2016 |
dejiconde: cme fraiser shut up oooo e no concern u ooo, nah who even call u 4 diz matter self ehhhh. Take ur time ooo I dey warn u nw me i no wetin i dey talk o, if i no advice u now nd d tin happen again na me u go run come meet, na make me dey tell u now to avoid all d stress wey u go put me into later later |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Feb 28, 2016 |
justified10: agbowa...Mtn. me na iyana sku area, along hospital road, alagbala house area to b precise bur i no dey ogijo now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:29pm On Feb 28, 2016 |
Abbeyunique2: for prayer meetings and political strategies. nothing more thank God say u don dey confess small small, beckytee, ur husband don turn hotel room to church o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:28pm On Feb 28, 2016 |
Abbeyunique2: Nah ada lam i dey talk abt lol... hope no b d one den dey call lebe? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:25pm On Feb 28, 2016 |
chigsboss: ...buhari must hear dis, Buhari go talk say make i no dey spend my money again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:24pm On Feb 28, 2016 |
Abbeyunique2: When it comes to woman matter, nah u mumu pass lol... na who tell u dat... no dey talk dat kyn tin for outside o make pple no com dey tink say my innocent wife don take my head do foreign exchange o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:21pm On Feb 28, 2016 |
Abbeyunique2: my wife and some concern don tell me say make i no follow fraiser, dem talk say nah bad influence. it's hightime i listened to them before he wedged bet me and my wife. i knw his endgame but olorun onifun e shey. lol... u don forget say I b neccessary evil abi, u stop to dey follow me waka nd u start to dey live a dull life |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:17pm On Feb 28, 2016 |
justified10: boss. na ogijo I dey for now o..weekends na which syd b ur area for dia |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:15pm On Feb 28, 2016 |
justified10: fraih my dear..how are u?
we Neva talk today o..wia u dey since? pls let my sis rest o, na me one dey do d talking on behalf of d entire family today, my sis is missin her husband shammak |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:12pm On Feb 28, 2016 |
Beckytee: ehn ehn! gud of him sobs: I knw what to do. but seriously u tot him all dis, my sweet hrt was not like dis wen we just got married. i pray say hin no b lyk dat o, I no just want dey spoil ur mind ni, i for dey relate u all hin activities for town, as hin dey, hin don already buy one rum for downtown hotel wey hin dey use |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:09pm On Feb 28, 2016 |
Abbeyunique2: now i knw say u no be good friend. love don't mind this detractor, iwo nikan soso lo occupy my heart. ojukan ni ada man ni. i love my beckytee to the bone. see u, e b lyk say u never see urhobo cutlas bfor, na d two face den dey shap |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:07pm On Feb 28, 2016 |
BlizzydoDo: evrytin boils down 2 trust madam n I trust yuu both *winks* my wife na only me make u trust, no trust dat woman o, infact if for say i b faithful man ni no b dis tin wey we dey talk we for dey talk o, she go don almost dey carry my belle now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:04pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: awon toni broda, how am I corrupting him ooooo, ur broda gangan na corruption sef chai me? curroption ke? u no lyk me o, u no even fear say make sai baba no dey read dis thread now, i no won go explain wetin i no sabi for efcc office o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:00pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: so no b bad tin to come collect moni for ur husband house for dis nite, nd u no dey house oooo my wife trust me ok |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:59pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: otobe, just pay me my moni bf I call bouncers for u no b only bouncers u go call, if u like call jumpers, i go show u say i no b soft meat, tank God say my juju ring no dey comot my pocket, i go just kill pple for ur neck |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:55pm On Feb 28, 2016 |
merikims: Oga folabibret no let person kill you for sleep this nite ooo.I logged into my dashboard n I no see anything like print callup letter ooo.so talk true before we ban u from here. merikims so u too dey around, wia u go since all dis days, u just leave me for here nd go just lyk dat, not even a letter u no send giv me, nawa o, is dat how to do friendship |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:48pm On Feb 28, 2016 |
justified10: I av always been going dia..(weneva I'm in ogijo).. I've been going consistently since last month..
I am just lyk dat..even if I go for a yr, it myt nt change. my guy shey u b ogijo boy ni? na my arena b dat o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:43pm On Feb 28, 2016 |
Abbeyunique2: chai, fraiser ti kobami, why didn't u give me a headsup when my wife highlighted at ur garage. ** darling, those green bottles are 7up jare. drjoshual2020 prescribe it for me. ** spixytinxy bring ur POS make i pay for the supposedly 7up my friend no dey form mumu for ur wife o, she go just dey take u for granted, u need to show her say u b man nd talk to her wit action |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:41pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice: I never sed that o brother I trust u bebe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:40pm On Feb 28, 2016 |
Phinity318: fraiser i no find ur trouble na my mynd i talk..  lol... bros me sef no carry my trouble near ur syd o, I just gave u d answer wey dey my mind too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:38pm On Feb 28, 2016 |
jubrealguy: y not with goat meat and plenty ponmo.........where all ds ashana na, I go nid carry one go house.......cnt afford to waste ds highness.
I bn don plan to forget ds place oo bt d ponmo is changing my mind why u need ashana again? madam husband no dey around, hin don travel so u fit go crash wit her na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:34pm On Feb 28, 2016 |
Beckytee: hmmmm! nice one, so this is where u are and I was looking for you at home. dnt tell me dis is cos ur club was defeated. anyways u will meet me at home..... walked away hising dey dia deh deceive ursef, na who tell u say hin get plan to come home, person wey don already book hotel wia hin go crash wit hin concubine |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:22pm On Feb 28, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:13pm On Feb 28, 2016 |
chisophia: I kinda like the fact that am eating alot cause I wanna add some flesh. thanks for the compliments, make I go check if you make sense too.  for wia? u know fit see me for dia o, my image no dey show on stage if u won see me na behind d camera o, btw it wil b nice of u to add som flesh bur make it litu so dat dat perfect shape am seein wil still b in order |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07pm On Feb 28, 2016 |
BlizzydoDo: him no talk any badt tin na my beautiful wife, dont mind her jare |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:06pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice: Ah ah we're not ugly in our family, I forgot to add most alcohol drinka, most womanizer........ hmmm so na drinker we com get for our family abi? d noblest family in dis city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice: Don't corrupt my brother pls, he said you should come home to collect your money, any big deal? my dearest sis, no mind am o, naso she lyk to dey take me for granted because of my political carrer o, i go soon get her |