NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:03pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: otobe, Y must I come to ur house for d moni, oga pay me my moni jare, abi no b my shop u for drink ni ahh ahh ahh i can see u really won collect ur money. *she mean business o, she don dey lock my cloth* hmmm dis woman u better leave my cloth now, I go lock ur cloth back o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:01pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: why u come dey pity am, aftall he is not complaining if my padi dey chop bad ant nd i no tell am, d huruhere wey hin go dey do for nyt no go make me sleep o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54pm On Feb 28, 2016 |
Phinity318: Dis thread has lost its focus; all I read atimes in here is either some1 is talking about his e-wife or e-daughter,seriously this thread needs to go back to the reason it was created for . bros we no go mind if u fit help us carry am back to d reason o because e too heavy for us |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:50pm On Feb 28, 2016 |
chisophia: please help!!!! I took two tablets of super apeti to see if it would boost my appetite for food, and now I just can't stop eating. I have eaten three times already and even eating as am typing.  kai wot a nice question from a super nice gal, bur make i quicky answer u bfor i spend all d tym admiring ur beauty nd forget to answer d question, if u want to stop eatin excessively due to d drug, wetin u go do b say, if u won cook 3 cups of rice or beans u go just put one cup of salt for inside, my dear bfor u know appetite go disappear.. back to beauty... sewiously u fyn o, e just b lyk say make i take dat ur fresh skin dey chop dis my hot pounded yam |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: itumo, se na paraga b my children name ni, thank God u r getting beta no b d tin wey person dey sell den dey take call am? abi u no dey proud of ur market ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:42pm On Feb 28, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:37pm On Feb 28, 2016 |
FolabiBret: Wossop here o. CUL don dey o. Na Imo dem post me go o. are u serious? was it diff from d one u saw bfor? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:36pm On Feb 28, 2016 |
Fraih: [size=16pt]KBS468
MISSEVEY
JANEJOANJOHN [/size]
I miss you guys in here, where are you all? kbs468 is on official assigment to iraq, he will soon be back |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Feb 28, 2016 |
biotechshola: wooow!!!
Finally, i got my long awaited treasure. Baby, i promise to treat you like the angel that you are.
Spixytinxy, thumbs up to you, you are a darling.
Jubrealguy, take heart and move on, don't give yourself false hope o, cos i no go f**k up lailai...
LogoDWhiz, kbs468, DTOBS....
Come and see my bride ooo!!! so na me no deserve appreciation abi? dont worry rain go still beat u com my house again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:29pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice: When is this room award day coming up? Most Friendly. Best couple. Most Handsome. Most Beautiful. Best Marriage proposal. Long Epistle. Most causing trouble. Who argue pass Best family and so on......lol ? ?? ? ? ? ? wot about most ugly, abi una no won giv me award? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:25pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: blizzydodo can u c dis, na me ur husband wan kollobi abi make she come see wetin, u don start abi? ok no com collect ur money again no b by force, bur just know say i no dey carry money go out again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:22pm On Feb 28, 2016 |
jubrealguy: guy, i don use u fumble oo, u gaaz find me wife oo........cos u dey part of d people wey win hardie14 for biotechshola and i understand, lobbying for ministerial positions requires help from the high and the mighty........so wahs d plan bro. If u r planning not to help, remember I use to house u one time like that bur u neva tell me say u dey on dat bae na, I for know hw i go take style arrange am for u, bur no worry sha, u b my personal person, u go soon get wife for dis city i promise u dat, no forget d words of elders wey talk say d person wey chop last no dey chop bad tin, just make d drinks dey flow com my side wella so dat my eyes go shap lyk touch lyt if i dey search for u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:17pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: ahn ahn, kilode now, se na bad thing if im collect loan ni eeh bad tin ke? no b bad tin o, na correct tin, na my guy i dey pity because he go soon sell pman cocoa farm com take d money chop kpomo for ur chop |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:15pm On Feb 28, 2016 |
jubrealguy: I envisaged ds frm d very onset madam i-no-get-work spixytinxy enter d matter buh seriously, out of all the Governors in this world, na Oshiomole u wan go see.........asin Oshiomole (Obasanjo the second) If Bleep up dey, no cum my side ooo, cos dat biotechshola face b like person wey go dey beat hin wife so no near my side with a blue and black beaten red coloured face.
Make i sare kiss u sha so that nigga can tell me how my lips taste on ur lips.
Once i get babe for ds city, aya yin go a a (una go fear fear)
Fraiser, how e go happen na, bachelor life ti su mi my goodest friend dont tell me say u neva get wife for dis city o, wetin i dey do, hw i go dey incharge water make my friend dey feel thirst, abeg first order som butus for me make i take step down so dat we go fit reason any better bae wey u lyk for dis city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:11pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice: Help me tell em o. Love my bro like that. i luv u too jare aburo mi owon |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:10pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice: No now, I trust yu baje. Was only convincing them that you are not as bad as they thot. u are too much jare my beahtiful aburo, dont worry i we tey for u ehn, mo ma pe fun e |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:08pm On Feb 28, 2016 |
Rukkyola: hu knw weda na ur bad head cos my busines 2 not progres.i go find anoda cashier.Ordinary advert u no gri do 4 ur boss.ur mata don tire me is it proper to ask his excellency to be my cashier? na d head dey bring costomer since all dis days o, abi na u don go use ur body collect tinx wey u no suppose collect wen u dey waka from one juju man to anoda, now u don bring okuta com businesd |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:04pm On Feb 28, 2016 |
jubrealguy: all of una dey form gentleman for una wives, abi? Ko si weyrey na wetin sure pass b dat o, wife don scarce for town na, sorry i mean better wife don scarce for town |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:03pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: fraiser where moni come meet me for house in d nyt make u com collect ur money, I no hold catch now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:59pm On Feb 28, 2016 |
chigsboss: collect am from fraiser why she go dey ask u money again after i don declear 3 days of free drink |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:55pm On Feb 28, 2016 |
BlizzydoDo: if yuu get ma time, I go get yur time 2. babe pls dont mind her jare, dont get her tym ok? let ur tym b mine alone |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53pm On Feb 28, 2016 |
SC31: yes we do 
Fraser abeg mind your business for my family matter,crobboy no get any concubine outside  na because of say i lyk u make me giv u dat info o, no worry den go soon carry pregnancy com meet u for house |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:48pm On Feb 28, 2016 |
dejiconde: chai diz goat head sweet no b small. Nah ere I go dey spend ma salary put nw ehya I pity ur condition o, na abbeyunique2 go fit explain to u wetin spixytinxy pepper soup don do to am, if u no dey careful u go take ur house collect loan for bank chop dat pepper soup |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:45pm On Feb 28, 2016 |
terrymason: na a whole fraiser ni won beef me? igwe most hear this!  beef u ke? ko lo n jebe? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:42pm On Feb 28, 2016 |
Oyehomie: O boi..are u sure dis tns re nt to much for d gods...it's nt like deres no money o...God has blessed me it lot of dem...burrr...ahh..all ds gods tns, ah, we no dey du dem for ma family bayi o...abi....! Fraih, wettn u talk nah....Qutyjoice......ehn?...if i gv oga shammak d money nko? Shey he go do am ni...abi na chiefpriest make i gv...but nah check o...hw much be evrytn put togeda.... i can see my inlaw won dey take systematically dey complain o, u don forget say d way we dey do tinx for our land na taboo for anoda land, if u are not ready to respect d tradition of ur wife family, i go call d next person o, u know una plenty on queue, btw u can contact shammak on how to go about gettin dos items |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:35pm On Feb 28, 2016 |
Oyehomie: I no c am o..jst passin by...''''''whispering to masef...'wats all dis na, hw can he be doing dat? She be hin sista wa nikini..ah..me i no fit take ds o...'''' ...greeting my inlaw... Weldon sir..Eku'ise nah. Qutyjoice..pls lemme see u. oh my inlaw my inlaw, awayu, hope u are workin on d list i gave u, see d way i dey pamper ur wife, am such a nice broda, menh!!! dis heat is too much o i will not mind if u can get a gud hand fan nd blow us fresh air o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:55pm On Feb 28, 2016 |
Abbeyunique2: shey u wan kill oyehomie ni, pity the guy u know see how beautiful my sis is ni? d person wey won marry fyn babe lyk dat suppose don tight hin trouser na, abi u know reason d amount wey d family don invest on her. him meet buffalo for river side hin comot knife he won dey butcher am shey hin tink say na water hin drink take die ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:49pm On Feb 28, 2016 |
wittyemi: Oya let's go for cell meeting,who is out there..**wears body spray,fuuuu fuuuu fuuuu fuuuu fuuuu fuuuu...* cell meetin ke? na for which prison b dat? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:40pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice: Ah! Egbon how far now? You want oye to see this? Everybody he's joking o, never mind him. Naughty Bro kid sis nawa for u o, hw u sef go dey reason bad tin wen u know say we b same blood, hw u want make outsider trust me wen u wey b my sis no trust me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:39pm On Feb 27, 2016 |
Oyehomie: Spixytinxy Abeg u get seaman royal? I won give ma in-law so he can shower his blessing ova m nd ma new found rib..Qutyjoice..help me and package am with kolanut. ...carrying it to una aos...Nah hin be dis inlaw prostrating to deliver it again....na wen una go want make we do our engagement/marriage proper? enh enh kare omoluabi, oya stand up make u sit down, now wey u don sabi wash ur hand, u go surely dine wit d elders, o ya put d seaman royal nd d cola down.. *callin on d house boys* mufuuuu!!!! mufuuuu!!!, surajuuu!!! surajuuu!!! nibo lawon lawon omo olori bonbo wonyi gbalo? (wia dem all dis stuborn head pikins go) one of dem answer from afar *sirrrrr!!! na me b dis sir* nibo lo gbalo? (wia did u go) o ya bami ko otin wonyi wole o jere (pack all dis drink inside jere) now facin my prospective inlaw* u see wot u need now is money, u will spend alot of money, we need to appease lyk 201 Gods bfor i can finally hand over my sister to u, u will buy 7 cows, 7 jar of palm oil, 100 gallons of palmwine, 500 cartons of beer, 20 roasted whole bush meets, 20 baskets of pepper nd tomato for a start, den u com back later for d list of items for bride price after u don buy all dis onces so dat we can start d marriage arrangements immediately cc fraih qutyjoice shammak blizzydoDo Family friends(abbeyunique2, jubrealguy, justified10) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:22pm On Feb 27, 2016 |
Rukkyola: watsup boss.Do u knw me? Oya do ur introduction.Am in charge of giving wateva kind of advice 2 pple.but na N50 per service.submit ur money 2 fraiser since i don dey do ur cashier i neva count any money o, u sure say den still dey request for ur service lyk bfor? may b u go dey try put som small small brain to d advice wey u dey giv dem because me i need money o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:19pm On Feb 27, 2016 |
Rukkyola: It b lyk sey his excellency logoDWhiz no sabi buk again,oya kbs468 or 419 gist me wat hav shele recently.I knw sey u sabi buk unlik fraiser na me no sabi buk abi, i piry u, wen i dey sku enh durin exams pple go copy my work nd mistakenly copy my name nd matric no join am to tell u how booklicious i am o, sorry if it sounds lyk proudin |