₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,212 members, 8,420,836 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 12:14 PM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:08am On Apr 14, 2016
Rukkyola:
My love, u have lost weight o
Oya come & eat ooo. I prepared ur favourite.




The kids look exactly like u. Whenever I missed u, I always looked @ their faces. Thank God u are back.
I will report someone to u 2moro.
rukky dis one wey u dey talk sey all d triplet resemble sent4rina lyk dis, u don hide d one wey resemble me?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:06am On Apr 14, 2016
Sent4rina:
Haba why i no go holla at my padi.. Me 2 miss u o.
Enof faaji 4 moon abeg i no fit giv acurrate account sef.

Don't wori, me help u get 1 apollo goggle plus 50litres of moon refined petrol.

*huhn dont thank me nah, what ar friends for)
lol... Abeg I need dat fuel now lyk urgently, I need to fill d tank of my lambogini to d brim because I won tore d city wit one newbie... Marvluv is her name... Bur make I never giv u d full gist sha because I dey hide my head for GC now because I dey suspect eaglevision is trailin me wit assassin... Hw ur nyt now? Gudmorni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:20am On Apr 14, 2016
marvluv:
I will manage..but y not 2am so dat u will not get here late cos of Fraiser, cos he might even decided not to sleep at all just to make it up here bfor u..lols..catch u by den.gud night & sweet dreamz
babe pls tell dat boi dat u dont need an errand boi... He is stalkin u mehn... You need breathing space dear... Let me wish u a nice sleep babe nd sweet drimx... Lets meet as usual in d land of beautiful drimx...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:13am On Apr 14, 2016
eaglevision:
you are nw desperate,imagine all the trash u spewing,what a pity,marvluv dear was attending to some issues,come inside d room nd neglect that agbaya desperado
hmmm nawa o its obvious from ur words dat u re too harsh to have som one lyk marvluv... U will just strangle dat innocent woman one day... Marvluv deserve a calm nd mature man who can put smile on her face not d one dat will b shoutin on d top of his voice... Marvluv is simply an angel... She is not ur size ...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:54pm On Apr 13, 2016
eaglevision:
i offered my darling a massage u dae chook mouth,fraiser wetin happen sef,y u wanna embarass urself,u wanna force urself on marvluv,u no dae tire.see as u just dae speak in tongues up there.
abah why did marvluv bcom ur babe nw? Pls tell me, why do u want to blackmail dis innocent woman... Ok lets settle it once nd for all... Marvluv pls com nd clarify dis for eagle... In whose heart do u want ur tender luv to domicile? Plsss
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:51pm On Apr 13, 2016
hardie14:
hello people so good to be back
you are really welcome back dear, hw have u been?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:48pm On Apr 13, 2016
marvluv:
my day was cool..datz gonna b nice, but hop ur hands are very soft for dat?
babe can u imagine... D last tym I saw eaglevision he was smoothin a plank wit his palm... Such a sand paper hand will damage ur succulent skin... Pls dont go near him o... Babe u know u deserve d best
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:44pm On Apr 13, 2016
eaglevision:
keep chasing shadows,na ojukokoro go kee u for this city,evrytin u must chook eye
hmmmm u myt tink its ojukokoro bur I didnt see marvluv wit my eyes in d first place, I saw her wit my heart... Datx wot u dont understand. D first dey we met her heart communicated wit mine nd my heart succumb to her majestic luv... Pls wake up from ur dream... Marvluv is not ur size
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:39pm On Apr 13, 2016
SomebodysMrs:
They're my inlaws
ehhh inlaw ke? U don see d somebody? Wen I been dey get hope... Nawa o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:36pm On Apr 13, 2016
eaglevision:
my day was just there o,how abt urs? u look tired seems a massage is what u need nw dear.
hmmm eagle vision nawa for u o... Shey na dat ur palm wey b lyk sandpaper u won take massage marvluv, her body resemble ply wood for ur eyes ni... Let me tell u wot u dont know, let me tell u wot u dont know d subtle nd elegant body of marvluv can only marvel under d succulent palm of mine... Dat babe is not ur size, I told u several tym dat u shud avoid goin for over size. Marvluv is golden jewel nd she deserve to b embraced wit a golden arms not plastic one ok... Pls take note plssss
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:05pm On Apr 13, 2016
Sent4rina:
Fraiser u wan dodge abi, i dey use corner corner eyes dey picture u 4 dat side o.

How u dey nah padi mi, hw every every?
i been dey reason sey u go enter dis city u no go holla at ur guy ni... Na why I just dey luk u b dat... I dey reason may b u never arrive or u still get journey to pluto... Baba I don miss u d way I miss my beard wen won baba mistakenly put clipper in to am last week... Hw ur syd na? U re welcom my personal person
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:13pm On Apr 13, 2016
Beckytee:
Amen,amen and amen. tanx guys, u are darlings. cc: kbs468,logoDWhiz,eaglevision,fraiser.
you re welcom sweedie
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:12pm On Apr 13, 2016
Kbs468:
Pressy na which chorus I dey hear about your phone so? No wonder ooo.

Fraiser, I say Amen to your prayers for Beckytee's friend in Jesus Name
amen...kbs tanks
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:08pm On Apr 13, 2016
eaglevision:
too much of alcohol isnt good for u padimi.hehe
I dey advise u now...u dey talk anoda tin....ok o... If den don sack u due to negligence of duty no com beg me make I help u follow d president talk o... Den dey only help pikin fynd job den no dey help am do am o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:07pm On Apr 13, 2016
eaglevision:
too much of alcohol isnt good for u padimi.hehe
I dey advise u now...u dey talk anoda tin....ok o... If den don sack u due to negligence of duty no com beg me make I help u follow d president talk o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:55pm On Apr 13, 2016
eaglevision:
paraga was in d system wen u said dis,no comment.
u tink so? Na u just won dey take d truth...u b my boi... Dont worry if I don see babe wey b ur size I go tell u... Dis one na for ur broda... Abah gba fun oga e na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:44pm On Apr 13, 2016
tuffpivot:
Lol u na b champion??... I no fit beef oga na.. Jux dat oga need c sum kind tinx e go lockup make d loyalist dem flex am na.. Buh bro u're a champion.. We re all champions
lol... Funny guy... Bur I never chop ur eyes na.. Why u dey talk lyk dis
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:41pm On Apr 13, 2016
eaglevision:
hmmmmmm! make i summarize,leave marvluv,i wanna take care of her personally.
in short she knows who can give her d best care dat will really bring out d specialty in her... We dont need to argue on it. She knows d vault where her treasure will b most secured...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:32pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:
Current affairs kor, previous affairs ni.
So u dey count me as amebo abi? Me com dey think sey we b friends. No b me u suppoz first tell b4 u start 2 dey think ov love 4 dis city?
oya mabinu jor ore mi atata... Na d wey u shock me make me talk lyk dat... You know wot I really need ur support now more than bfor... I promise I go dey ur back too...anytym anyday
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:28pm On Apr 13, 2016
Beckytee:
Amen.tanx dear
you are welcom dearie
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:08pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:
Guru!
So u dey divide ur brain wen u dey come here. U no get sense kan kan ooo. If rat chop dat ur book brain 4 wea u dey keep am one day, OYO go b ur case ooo
lol... If u see d kyn trap wey I dey send for wia i dey kip d brain en... Even if u turn rat self u no go escape am... If u get small percent of sense wey I get... U for b d best graduatin student for ur sku...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:25pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:
No b only boarding house, na University I carry dem go.
Na 2day I c say u no like me. Y I go carry my chunkuli pikins go keep 4 boarding house? U fit do so 4 ur own children? & besides wetin b d rumour wey I dey hear so about u & one yeye marvluv 4 dis city? What of Blizzydodo?
kai... Nawa o... I never see dis kyn city bfor o... Amebo just full everywia, now wetin concer u about my domestic life na... Na my matter una just dey take sell market, na wahala make person b celeb? Tell me na... I know how I dey run my family affairs without kasala... Una go just dey turn my private affairs to current affairs... Oga o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:13pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:
Olodo, I c as u take answer them well well. What will it cost 2 say 'rukkyola, I be olodo o, I no sabi book o, na only play I sabi o'
U com dey lie again.
lol... No b sey I no sabi book lyk dat bur anytym I dey com GC I no dey remember carry my book brain com na play play brain i dey bring... Na why e b lyk sey I b olodo b dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:10pm On Apr 13, 2016
SomebodysMrs:
Why is he laughing now
e b lyk sey na d second tym wey I go see dis question b dis o, u better talk wetin dey ur mind, hmmm no dey hide am o...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:05pm On Apr 13, 2016
SomebodysMrs:
Why you dey laugh now
na d kyn hospitality wey u giv my friend dey funny me o... U mention afang soup, are u from akwaibom or cross river?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:56pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:
Fraiser my padi, c me 4 here o. Na d triplets dey keep me busy diz days o. I don vex carry them go start school 2day. Na 2 dey flex upandan remain 4 me.
hope sey na for boarding house u go put dem sha... Make dem no com dey disturb u o... Ya wecom back jare... Ayaf missed u o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:51pm On Apr 13, 2016
Beckytee:
sup great citizens of GC, hope we are gud?
a frnd of mine wu is also a PCM is very very very sick and is in d hospital. his condition is critical that he couldn't stand,sit nor talk praying he gets up before resumption to camp. the question is,is there anyway I could help him tell nysc that he will not be able to resume if he is to go with stream one

cc: logoDWhiz

Kbs468

abbeyunique2

DTOBS

eaglevission

crobboy

fraih

fraiser

and all citizens
may d devine healing hand of God almight touch ur frend nd grant him/her quick recovery... If your friend were to b given stream1, I tink you have to send a mail to nysc telling dem he/she will not b able to make it wit stream1 stating d reason above nd also provide necessary data about ur friend.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:43pm On Apr 13, 2016
LogoDWhiz:
IT can.
But that will be foolish..

When the cost of repair is higher than the cost of buying it...
ehya really sorry about dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:39pm On Apr 13, 2016
eaglevision:
Good morning Gc,hope we all had a good nyt rest?
mehn i just tried baring my mind on this nysc ish,budget passage drama and some issues at large,it was like an epistle,dnt know how it just dissapeared after submitting,it pained me sha.

fraiser padi mi i aint taking anytin p,Gc is a place to catch fun why shld i b angry,moreover i dont do e-fight its immature to me,so we are still cool bro,netwk didnt allow me reply my mentions again last nyt,i went off without saying goodnyt which is unlike me.meanwhile oya back off marvluv,i wanna b serious with that pweedie,oya jawo ryt nw,we aint dragging that anymore,i neva follow u drag babe before for this land o.good morning jare
sirguy542 i dae watch u,seems ur drunk in love with cynnny,remember she's ma baby in the lord nd she obeys me so b careful
Fear don catch me o... No wahala u na my sure padi, we don dey togeda for dis city no b today... As u don talk sey GC na place to dey catch fun, just limme nd marvluv alone to dey catch our fun jeje nd face ur miniterial job... Shey u don cross check d budget document sent from nass? Oya go dey do da one nd limme nd my bae alone...lol... No forget to dey take up to date record of new baes wey den enter city o... Enh enh datx hw we role my sure guy...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:15am On Apr 13, 2016
LogoDWhiz:
Fraih..

I don't have a phone anymore..

Fell down and the screen got broken.

First time in a long time, I slept before 12am. cheesy
Woke up before my alarm..
sorri about dat bro... I hope it can still b fixed?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:12am On Apr 13, 2016
lawlarde:
Hello,
I am Ifeoluwa, a graduate of Houdegbe North American University, Benin, I registered for NYSC on the 9th of February, 2016.
Please am yet to receive my call up number, I have called, sent several mails but still I have not received my call up number, I have also uploaded a copy of my Evaluation Letter and I really do not understand why I have not been giving call up number... Is there anyone experiencing this same problem and pls what can I do to fix thishuh
I dont really know d definite solution to dis bur I advice u go to nysc office nearest to you to lay your complaint...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:07am On Apr 13, 2016
fairlyusedpant:
babe, your beauty is just like draw soup, it is drawing me closer to you, my love for you would be like a copied assignment i just can't explain itcheesy if loving you will make me enter prison, i am ready to do prison break for you...
marvluv no dey roll wit smellos o... Oya carry ur fairly used pants cormor here...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 179 pages)