₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,284 members, 8,421,183 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 10:17 PM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:15am On Mar 23, 2016
spixytinxy:
lol, I don open am
ori yor e... I don already go by ur koboko sef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:16am On Mar 23, 2016
spixytinxy:
hahaha, abeg me no go read oooooo, diz one u dey call mammy water nd iyemoeja so
I no call u mammywater but I command u by dia power because u fyn lyk dem
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:12am On Mar 23, 2016
spixytinxy oya open dat percel wey I send give u now nd read d letter inside, I command u by d power of mammy water nd iyemoeja
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:10am On Mar 23, 2016
spixytinxy:
hahaha, my belle ooooo, abeg no let kbs468 gf c dis one ooooo
which gf u dey talk again na, u won dey confuse me again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:04am On Mar 23, 2016
spixytinxy:
lol,u beta come join d winning team, u no no say aye foreign dey outside GC ni
enh enh...i doff my cap for una o...so kbs468 too don carry d matter go anoda stage...una too much o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:41am On Mar 23, 2016
iambibi:
... Super story....
I love watchin it alot...gudmorni hw ur nyt
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:04am On Mar 23, 2016
jubrealguy:
yh....u r ryt, guy hafa u na.....which kind play b dat one, na fast fast? see background check
lwkmd... No worry we get meeting for qatar tomoro we go relate for dia, if I don reach dia I go halla u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:01am On Mar 23, 2016
CROBBOY:
HMMM SEE QUESTION undecided

Just like asking who iambibi is married to: Jubrealguy or fraiser shocked
she is married to jubrealguy physically nd she is married to fraiser emotionally
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:55pm On Mar 22, 2016
Abbeyunique2:
oya Gbayi eleniyan, awon ti viva carrot, e wa fun wa lowo
iwo dayanmo, o lenu gan
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:53pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
lol......she no fit go sokoto, her hausa don already strong, anything more go b lik incantation........ even if na ankara or blouse she dey go, she go still dey live for my heart.......fi iyen le
lol... Wetin I dey tell u b say na sokoto she dey stay... D city of sultan...lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:44pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
na dat shed more light gan gan i dey wait for, na who we go call now make e cum talk cos life outside GC no b shereysherey oo
d wey I dey reason dat life outside GC enh e go b lyk longtin o, jubreel u get my point na... Make CUL com out first jor... Lol... No forget sey na sokoto ur wife dey o...lol...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:37pm On Mar 22, 2016
Abbeyunique2:
*singing gbera remix by small doctor ft reminisce

Eyin eyan erima pepin jubrealguy and fraiser how far?
eaglevision, folabibret and wittyemi kilon supping?
Bobolil padie, shey nairabet don pay?
kbs468 oropo and dtobs agbenuso, news wo lowa.
spixytinxy, shey oguro and bushmeat still dey sha?
Logodwhiz, merikim no allow function officially abi? i knw say she go like soccer. quickly score a goal joor.
amodu, ur wife missoyin no too dey around. hope u neva kick anoda ball in?
rukkyola that jazz really worked for ur sent4rina. u don sabi where his mumu button dey.
crobboy and sc31 no dey behave like couple wetin happen?
molakems, quityjoice, iambibi and chymi. i see una wella.
to all other monikers i failed to mention, i love u all
**
lastly shout out to the queen of my heart Beckytee. ejo ma lo ara wa gbo(till our old age). love you to the moon and back. muuuah
lol... U dope baba
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:32pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
asin i tire for madam fraih and madam spixytinxy ooo, me sef come dey confuse.....abeg, shey another life dey outside ds city?
you no dey confuse reach me, I know even understand una again, na only GC life me sabi o, spixytinxy abeg com shed more lyt o, no put us in darkness abeg
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:23pm On Mar 22, 2016
Aghans:
lol. Remember Wetin kill Abacha
den come tell u sey na abacha b my name?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:21pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
lol....i no dey form gallant on top man wey dey use juju marry people wife for city upandan
no b juju o, nas power of words b dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:19pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
u don start ur own b dat, ewo tun ni baddest, u dey make me feel like say i dey lie
I no understand una weyx again o, na drama I tink sey we dey o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:17pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
Fraiser villagegoat don come oooo, abeg tie am tight no let am escape again ooo
hin no dey go any where, na asun sure pass
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:15pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
lol, baddest guy I dey feel u
I no understand una again o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:12pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
shut up joor, wu shook ur mouth for our matter, amebo oshi
aanu ehn lo n se me o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:10pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, Y jubrealguy come dey lie, na im kukuma sabi
as jubrealguy dey now, d survival of both hin marriage nd hin welfare na at my own mercy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:05pm On Mar 22, 2016
iambibi:
.. Wait oo.... Is dis Fraih.... Baby where did u go to..... I missed u faa cry... Aha time to report dah ya stubborn twinnie to u... Hw wants to destroy my marriage oo... . undecided... Lol
I want to destroy ur marriage or u wish I destroy ur marriage so dat we will b togeda...dont worry am seeing ur mind ok
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:57pm On Mar 22, 2016
Aghans:
My people ona good evening, hop say d wives wen we get 4 dis city don cook give ona chop. Na katerine7 cook 4 me.
Kbs468, SMartins1, Fraiser, dem feed ona well
as I dey follow u talk now, I don belle full die..na all d wife for dis city dey feed me, na roster dem dey follow
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:54pm On Mar 22, 2016
Aghans:
she really Bleep up, 4 my party she no show up
no mind her aghans, I know as I go take deal wit her, just calm down btw I dey feel dis ur monicker
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:48pm On Mar 22, 2016
amodu:
Lolz, because of what they have at their disposal.
I dey tell u, dos guys pockets handsome o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:40pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
Abeg, who help me see my wife, i no trust fraiser
lmao... U never know anytin, why u dey fear again, sebi u gallant
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Mar 22, 2016
Beckytee:
lols.... all I'm trying to say is, will we not be taken aback by your confession.... u wey b say u be prof for English. we dey learn under you ni oooo
for where? Prof ke? Me wey I never pass english for waec, na awaiting result I dey use o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:28pm On Mar 22, 2016
jubrealguy:
If your GRANDFATHER really gave you those punchlines that u av emphatically qualified with "loads" then my marital world can't be any more safer because my baby wasn't born when our eyes were on our knees. To be candid with u sir, naughtiness and craziness, lovey-dovey words and what u forgot to mention, LOYALTY is why we have come this far, if not OYO would have been my case when madam spixytinxy came to put assunder to a conjugal bliss. Come on with your saturated grandfather's punchlines, it will only make us stronger
ahhahhahhh see as ur mouth dey shake, mo ma fun eh ni high blood pressure for dis GC
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:26pm On Mar 22, 2016
Aleora:
yeah am good and youhuhhuh How s change treating uhuh
babe am copin wit d change o, am tryin as much as possible to put d shock behind me... Btw way its been awhile you come to d city, have really missed u so much here. Hope u re adjustin to d change too
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:19pm On Mar 22, 2016
Fraih:
Where are the couples in the city?

I am beginning to think that the Love has moved from Online to offline embarassed

BlizzydoDo and Fraiser
Beckytee and Abbeyunique2
Qutyjoice and Oyehomie
Iambibi and Jubrealguy
SC31 and DTOBS
Hardie14 and Biotechshola
MissOyin and Amodu
Spixytinxy and Kbs468
Merikims and LogoDWhiz
Rukkyola and Sent4rina/eddykisses1

Is there no more lovey dovey here cry
twinnie have never been a lover boy you know... Am just a playful bird... Nd will for now remain a playful bird, your twinnie is not ready to settle down now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:13pm On Mar 22, 2016
Fraih:
Jubrealguy, I see you too cool
Justified10, wink
Prindu, your afternoon post wana make Me cry cry
Fraiser, You've got my back #thumbsUp cool
DTOBS, SlazzyK... here I am
Wittyemi, missed you for real cry

***
My people my people, how have You been?
Cc :
Everyone

I will be really partial to start tagging, I missed evryone and I might take a whole page.

datz my twinnie dia
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:04pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
lol, drink garri without sugar or raw pap, u can also tk flagyl or red nd yellow capsule
na tetracyclin den dey call d red nd yellow capsule olodo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:46pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
abi u no well ni, se na for ur dreams una go d Manchester abi, wo stop deceiving ursef jare, fraiser don already tell me say u no fit afford common garri
d litu garri wey dem get for house sef, na my blessing

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 179 pages)