₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,284 members, 8,421,182 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 10:12 PM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:42pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
pour ur mind give me abt wetin
hmmmmmmmm
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:39pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
onisekuse oshi
wetin bring onisekuse to dis matter nw, I talk sey I lyk to dey climb, abi una get anoda meanin for climbin ni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:34pm On Mar 22, 2016
prindu:
Haba, when did soon turn to 3-4days? Nawa oo, u sha no want help ur man abi.. Issorait! Maybe, I just hv to go on exile too pending when my crush returns. Pls, do well to notify me of her arrival back to GC..kingani kwo! cool
if I hear, no b only ur crush na ur crushes, u better comot ur eyes nd ur mind for dia
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:27pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
gbenusohun joor. D drink wey u dey drink since all dis day se u dey pay ni, abi u think say my drinks na for free ni
bur I tink sey we don sort all dos drinks matter na, abi why u dey weed farm go back again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:24pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, wetin b d supprise wey u get
mehn! Seriously I been dey tink sey na for dat party I go pour out my mind give u o... Bur anoda opportunity go soon com sha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:22pm On Mar 22, 2016
Rukkyola:
OYO is dat someone's case o. U sure sey no b u b d someone self? Am not ugly o and I will never upload my picture. Shikena!
even if we re ugly sef, oyo is dia case...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:19pm On Mar 22, 2016
Rukkyola:
Alakoba. Na ur kbs468 and ur ibeji b mumu. Wch perspn belle eddykisses1 climb?
Sent4rina is my husband and na only him fit climb my belle.
wait o... Your belle na tree ni? Dis one wey dem dey climb am upandan lyk mango tree, shey me too no go come visit u now because I lyk to dey climb pass monkey sef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:15pm On Mar 22, 2016
DTOBS:
Ahhhhh...issorait....
just leave am... O fe fa ekun nirugbon
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:13pm On Mar 22, 2016
justified10:
Fraser kor, freezer ni...
kilokan mi.
lol... O fe gbena wo oju ekun lai se awo...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:10pm On Mar 22, 2016
prindu:
Yeah bro, she is one very person everyone wud like having around always. She's a friend of all! I always enjoy reading her italic post, I like d way she talks, d way she smiles, d way she carries
herself,.. I think I love everythg abt her tongue
ehya u better turn d luv to lyk make u no put ursef on a long tin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:08pm On Mar 22, 2016
Sent4rina:
Oga i dey watch u 4 here hw u take dey romance my iyawo upandan.. U bi my friend, e no go gud make i use wheelchair do new month gift 4 u o. Na half word dem say enof for a ...


#1luv
u self no try o, u too harsh na, afterall dia is luv in sharing
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:07pm On Mar 22, 2016
DTOBS:
From where to wherehuh


Abegi, let Fraiser catch you
leave am jor, na so my guy lyk to dey joke, awon team awada kerikeri
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:05pm On Mar 22, 2016
prindu:
I hope she joins us soon as u've said! Help me tel her that we miss her loads. But then, ur 24hrs still counting bro, so.. grin
I didnt give a specify time o, I said soon, soon may even signify 3 to 4 days.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:59pm On Mar 22, 2016
CROBBOY:
What is annoying to me about this whole CAMPAIGN thing is that we already know the end product - NYSC STILL HAS THE FINAL SAY. SO WHY WASTE THE EFFORT?

One of the things that makes us Educated People is the ability to READ and COMPREHEND our RIGHTS and PRIVILEGES as well as the ones we are subject to.

GOD WILL HELP US ALL!
I quickly embrace reality and I dont waste my time following illusion and futile course, if dat is d definition of cowardice den am ready to be called a coward.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:46pm On Mar 22, 2016
amodu:
TI AJA BA F'ORI KO IMI A MO ONA ILE OLOWO E
lol...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:46pm On Mar 22, 2016
amodu:
TI AJA BA F'ORI KO IMI A MO ONA ILE OLOWO E
lol...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:22am On Mar 22, 2016
iamdynamite:
lol,fraiser i no be learner oooooio............
lol...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:20am On Mar 22, 2016
hmmm... yhenny.... Quite a lovely name
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:17am On Mar 22, 2016
amodu:
I laff grin cheesy

What an irony.

Thank you for abusing me
nah nah nah irony ke? Not at all... I know u know am very serious about wot I said, bur its cool seein u behave as an humble guy, humble guy usually pretend as if dey see compliment as a flatter...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:08am On Mar 22, 2016
spixytinxy:
bf nko, abeg just forget d moni cos I don tk am do moni wey u owe me
I no sey na joke u dey
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:02am On Mar 22, 2016
prindu:
Pls, has anyone seen Fraih around lately... Missing her like seriously huh

Uncle Fraser, abeg where ur twinnie? If I don't see fraih or her post here within d next 24hrs, I fit arrest u o angry
lol... Baba temper justice wit mercy o... My twinnie is quite busy recently wit some unavoidable home demands, but I assure u, she will be back in d city soon... She sent her warm regards...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:59am On Mar 22, 2016
spixytinxy:
which money, me don tk am do d money wey fraiser dey owe me
which money I dey owe u, en en so na how una won take do me b dis abi, eventhough I go do d MC because of d luv nd respect i hav for u despite d fact sey I no collect one kobo... U still won corner me... Ok no wahala
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:55am On Mar 22, 2016
CROBBOY:
Why are people killing themselves with all these EASY-TO-ANSWER-WITH-SWEET-WORDS campaign? when we already know reasons behind the postponement.

Even if you guys decide to take NYSC to Supreme Court or United Nations for explanations for the date postponement, and there continue to maintain their grounds that they lack the resources (precisely finances) to carry out the NYSC Scheme earlier than the supposed date, would that change anything? Is it the Supreme Court or United Nation that'll provide the resources for the supposed activity?

Anyway, if that is enough activity to keep you guys busy as an effort to kill the lonely and idle moments, MORE PALM OIL TO YOUR ELBOWS cheesy
well documented
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:53am On Mar 22, 2016
spixytinxy:
fraiser let ur head correct oooo
oh girlfriend u don come? Menh u fuc.kup o, u know com show for d party yesterday after u personaly intercede for aghans make I help am do MC... Nd I come get suprise for u for dat bash o.... E pain me bajebaje
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:48am On Mar 22, 2016
Testimony89:
So don't tag ur love wit 'drunk'..... Drunk is d immediate broda of insane nd I bliv u guys ar very much ok....pls I really love dis ur love episode bt don't tag it wit 'drunk'....o ya sing 'hold my hand' frm either MJ or sean paul
iamdynamite na learner bur hin no won read manual datz why he is busy using wrong words
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:46am On Mar 22, 2016
Beckytee:
u ehn
babe no mind am hin no fit understand... Someday I go make my greatest conffesion of all tym in dis city... Make I still dey play my play for now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:43am On Mar 22, 2016
amodu:
Now trending....
alhaji amodu I just check u dp for d first tym, you fine o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:36am On Mar 22, 2016
iambibi:
lolz....wich kind dream b dis? ... Oya open ur eyes party don finish.........lol
hmmm datz true babe, I know its a dream bur reality has its way of embracing my dream in d longrun, even if am a slow walker I assure u I never walk backwards... Eventhough I fantacise alot despite d fact dat I dont drink fanta bur I tell u my fantasy ultimately come to reality.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:10am On Mar 22, 2016
Chommieblaq:
No mind DTOBS, wey wan play with ma heart, thank God say him wife n ejima don expose am for me......


If na only d wife, I for rugged am with her, buh d ejima jor (and I be ejima ooo), ma mind no go allow me now.
God come send iamdynamite, with a dynamic heart come, who am I to reject God's gift?
dynamic heart? Dat means his heart is prone to changes at anytym.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:57am On Mar 22, 2016
DTOBS:
cry shocked so you re in her camp?...issorait!

On the other side, thanks too
lol... Callup letter never come out o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:52am On Mar 22, 2016
Aghans:
My people ona good morning. Hw ona nite be. Day done break no be to carry fone dey press.
Rukkyola to sweep d city, u kw say dem use am 4 party Yestaday.
spixytinxy to wash all d plate.
katerine7 go boil water make men use baf.
molakem and Qutyjoice go cook 4 everybody.
Our wives dem no forget to carry our children go school.
Fraiser i hear say u beat ur wife Yestaday after u don drink, no try am again.
Good morning to all
abah if den tell u dat kyn tin u no suppose blive na, you know women are treasure, I can never apply presure on dem because I value dem beyond measure. I will never beat a woman not in dis world.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:14am On Mar 22, 2016
DTOBS:
I tell you,that's why the white don't lack! They seek answers to questions both relevant and irrelevant ones.
But what can we do? We re in Nigeria and God has placed us here to bring the impact and that we will do!



Fraiser my brother, you better leave her!
lol... Iambibi never talk na...nd besides I no hold am na, she is just givin me inspiration am discovering new talents since she has been my friend... Btw am seeing d job well done on d oda syd...kudos bro... More engine oil to ur elbow... Gudmorni hw ur nyt

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 179 pages)